₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,811 members, 8,513,806 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:43 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 357 358 359 360 361 362 363 364 365 (of 580 pages)

Politics › Re: CBN Issues Guidelines For The Registration & Operation Of Bank Neutral Cash Hub by inoki247: 10:11pm On Mar 17, 2022
Abeg aw diz take dey different from operating a POS shop undecided undecided
Politics › Re: China And Saudi Arabia In Talks To Price Oil Sales In Yuan. by inoki247: 7:37pm On Mar 17, 2022
Lol all na Noise u no fit dey go to Mecca now for the Yearly pilgrimage mak u hold Yuan as BTA so mak dem rest...


That's how dey ar making Noise den abt the Naira swap deal with Yuan abg where d deal now is in d dustbin chilling dere....
Crime › Re: Report of Hushpuppi Committing A $400,000 Fraud While In Prison Is False by inoki247: 5:52pm On Mar 17, 2022
whn fraud no be drug game wey dem dey play for inside jail....
Sports › Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by inoki247: 1:41pm On Mar 17, 2022
That day go full of cruise....
Crime › Re: Hushpuppi Still Committing Internet Fraud In Prison; Stole $429,800 - U.S by inoki247: 12:54pm On Mar 17, 2022
Funflipper:
You go see the kind judgent wey dem go hammer on am. He has graduated from being a first time offender even before his sentencing. Now from 20, we go dey look around 50 solid years behind bars. In his half brain, he spotted a loophole in prison to continue his illicit business not knowing it was a trap afterall.
Lol if dem still give him 100 years e no go change diz kind of person no fit go back to normal life so jail no go change him....
Politics › Re: Ebelechukwu Obiano, Bianca Ojukwu In Physical Fight At Soludo's Inauguration by inoki247: 11:12am On Mar 17, 2022
lol
Crime › Re: Hushpuppi Still Committing Internet Fraud In Prison; Stole $429,800 - U.S by inoki247: 11:00am On Mar 17, 2022
lol something mus kill a man....


Baba know say even if e go rot away for jail himself no go rest Alooota Continua...


He learn from doz drug Lord wey dey play dere game from jail undecided undecided

So automatically prison will not av any impact in is life nor mak him change.....

Person wey dem neva sentence wey still add more na US go tire be dat....
Crime › Re: JUST IN: Hushpuppi Commits $400k Fraud From Inside US Prison by inoki247:
Aloota Continua....


so laik dis even if dem send him to 50years e go still continue for jail na wetin e dey try tell dem b dat....
Romance › Re: Man Bought ₦125M Duplex In Lekki For His 19-Year-Old Side Chick by inoki247:
As I dey like dis I'm minding my business....


If the money dey d man hand nd he no spend am for the girl no be say he go send am to my bank account so any way e choose to spend his money is none of my business...
Politics › Re: ''No Light'' - Nigerians Lament Lack Of Electricity (pictures) by inoki247: 6:48pm On Mar 16, 2022
lol you people shuld rest...


One of there aide don tell us Electricity distribution don increase dat we ar now enjoying electricity 247 so u people shuld goan sleep nd stop looking for attention...
Foreign Affairs › Re: Is The US Bearing The Effect Of The Russian Sanctions More Than PUTIN? by inoki247: 6:44pm On Mar 16, 2022
IceDune:
If you have your FX in dollars better move it to Pounds now or better the Chinese Yuan
Lol you people av been saying this for Long even a common Chinese trader if you ask him which currency will he like to be paid he go shout Dollar buh u people dat knows nothing will just be hyping the yuan.....



The Yuan swap deal Nigeria signed the oda time please aw fa is d deal did Yuan stop Dollar from rising u beta wake up from ur slumber.....
Sports › Re: Daniel Amokachi Teases Ghana Ahead Of Clash With Super Eagles by inoki247: 5:41pm On Mar 16, 2022
Charle calm down..
Politics › Re: “We Are With You” – APC Senators Back Tinubu For 2023 Presidency by inoki247: 5:18pm On Mar 16, 2022
lol this thread go full of tears...


At least people wey e sure for like this suppose don dey market them sef also go around not bad mouthing someone wu iz bold enuff to declare....

I don't like the man nd cant Vote for him buh wat ar oda candidates doing ar dey sleeping
Travel › Re: Man Describes What Happened When He Prayed Traditional Prayer In A Bus by inoki247: 1:39pm On Mar 16, 2022
lol
Politics › Re: National Grid Has Collapsed Again, Again! by inoki247: 8:32pm On Mar 15, 2022
The country sef don collapse...

Dem need to go kill all the developers undecided undecided
Politics › Re: Immigration Kicks As Nigerian Passport Ranks Below Niger, Chad, Others by inoki247: 5:25pm On Mar 15, 2022
lol wetin dey cause dere kick shebi dey don't always av booklet so why he no go rank low....


Na passport wey dey available dey rank high no b passport wey hard to get nor renew....
Politics › Re: Almakura To Get 50% Cut On N20m APC Chairmanship Form Fee by inoki247: 4:59pm On Mar 15, 2022
lol so him sef dey find discount undecided undecided
Crime › Re: Lagos Party: Police Arrest, Charge Erelu Okin Over Petrol Souvenir by inoki247: 4:43pm On Mar 15, 2022
babajero:
Parade for which crime exactly?
Lol parade for which crime assuming she's poor dey will have a crime for so she can be labelled so stop trying to defend the Nigeria police we all av different law in this country...
Crime › Re: Lagos Party: Police Arrest, Charge Erelu Okin Over Petrol Souvenir by inoki247: 4:41pm On Mar 15, 2022
MyExpression:
It is illegal to parade a suspect. You can't even take mugshots.
Lol assuming na one poor person du am he would av been paraded like a common criminal...
Crime › Re: Lagos Party: Police Arrest, Charge Erelu Okin Over Petrol Souvenir by inoki247: 1:06pm On Mar 15, 2022
Dem no go parade her abi so far u don gt money the Law no dey allow dem parade you...
Politics › Re: Alleged Nigeria Police Strike Action Is Fake News - NPF by inoki247: 9:02pm On Mar 14, 2022
lol we sef know say e no dey possible wu will help us eradicate all the N50a wey dey in circulation tru dere means of collection...
Politics › Re: National Grid Collapses, Plunges Country Into Darkness Again by inoki247:
Ajibel:
Is Fashola the minister of power?
Who's the minister of power in the first tenure aw many megawatt did he add to power sector during is tenure....


You people want to exonerate him nd look for anoda excuse abi undecided
Politics › Re: National Grid Collapses, Plunges Country Into Darkness Again by inoki247: 3:57pm On Mar 14, 2022
And dat stupid Fashola dey diz Govt we no hear anything from him...


What a clueless somebody dey always see Nigeria Problem from far...


Electricity is not a rocket science undecided undecided
Politics › Re: Blast At Brass Terminal Reduces Crude Oil Production By 25,000 Barrels Per Day by inoki247: 2:56pm On Mar 14, 2022
lol we no kuku dey gain from the oil if the rate rise dem complain if the rate low dem complain...
Politics › Re: Nigeria Police To Go On 2-Week Strike Over Salary, Outdated Weapons by inoki247:
lol shey my eyes dey pain me ni shocked

shey people no pay dem there 50 naira note again ni or what undecided undecided
Politics › Re: Why Abba Kyari’s Wife Slumped In Court (photo) by inoki247: 12:20pm On Mar 14, 2022
You people should continue with your script undecided undecided
Politics › Re: Final List Of Candidates For Ekiti Governorship Election by inoki247: 10:55am On Mar 14, 2022
Another Clueless sombori loading for them undecided undecided
Food › Re: Foodstuff, Others Out Of Our Reach – Zamfara Residents Lament Inflation by inoki247: 10:46am On Mar 14, 2022
lol dey shuld pay Tax to dere Tax collector aka Bandits so dat dey can av access to food undecided undecided
Education › Re: My FUTO Lodge-Mate's Roommate Is A Child Trafficker by inoki247: 8:50am On Mar 14, 2022
lol
Politics › Re: Buhari Celebrates WAEC At 70, Says He Was A Founding Member Of The Board by inoki247: 8:51pm On Mar 13, 2022
lol you mean board member at NEPA office cos na dere u colet the NEPA bill wey u tender undecided undecided
Politics › Re: Hushpuppi: Malami Denies Exonerating DCP Kyari Over Money Laundering Allegations by inoki247: 7:14pm On Mar 13, 2022
Confused set of people u people shuld continue with ur script...
Politics › Re: FG Shuts Illegal Online Banks, Freezes Business Accounts by inoki247: 1:23pm On Mar 13, 2022
people wey go du Thanksgiving today go plenty as dem don see diz Avenue as a means of escaping there repayment....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 357 358 359 360 361 362 363 364 365 (of 580 pages)