₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,814 members, 8,513,817 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:05 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 371 372 373 374 375 376 377 378 379 (of 580 pages)

Phones › Re: Facebook Shares Drop By 20% After Losing Traffic For First Time by inoki247: 9:31am On Feb 03, 2022
lol where the Traffic go mak dem check Ozumba mbadiwe...
Politics › Re: Insecurity: Ogun, Oyo To Set Up Joint Border Security Task Force by inoki247: 7:36am On Feb 03, 2022
PrinceOfLagos:
I won't disclose the bolded for security reasons
Lol you won't disclose what oga u dey deceive ur sef family wey qualify for kingship dere family name dey public domain...

Abg keep d thrash to ursef cos u no even gt agbole for Lagos u jus dey lie up nd down.....

Maybe because you can speak Yoruba for your street person dey call you Obalola dem dey deceive u ni u beta wake up from ur slumber..
Politics › Re: Insecurity: Ogun, Oyo To Set Up Joint Border Security Task Force by inoki247: 7:31am On Feb 03, 2022
PrinceOfLagos:
I'm Yoruba and the future king of Lagos

Stop this name calling and respect your future king
Lol future king in ur dream...

Na which Agbole u come from...


And also tell us which side of Lagos ur own king is coming from so I can give u list of Family wey qualify to become for dere mak we check if ur family name dey dere....
Politics › Re: Reps Mull 20 Years Imprisonment For Bankers Who Breach Assets Declaration Law by inoki247: 6:17am On Feb 03, 2022
Fools wat abt dem....
Sports › Re: Mason Greenwood Suspended By England Team Amid Rape Probe by inoki247: 6:12am On Feb 03, 2022
ok
Politics › Re: N296m Loan: CBN Sends Civil Defence After Benue Rice Farmers by inoki247: 10:21pm On Feb 02, 2022
Lol dem don carry CBN handicap...



I know say Format don sure for doz people wey colet the Farmers loan the insecurity format is dere....
Christianity Etc › Re: Alfa Leads Thugs To Disrupt Church Service In Ekiti by inoki247: 9:07pm On Feb 02, 2022
Na why e good to dey av Thug for church also for diz kain match...
Crime › Re: Gunmen Kidnap 11 Abia Council Workers by inoki247: 8:26pm On Feb 02, 2022
I dey sure say no b car dem go use Kidnap dem cos dem no get Car for Abia undecided undecided undecided
Politics › Re: Bandits Abduct 10 Persons In Ondo, Demand ₦100 Million Ransom by inoki247:
This Bandit are mad be calling money any aw lik say na so e easy...



If dem use d 10 people wey dem kidnap du blood money den no fit gurantee 5m sef...

This Bandit shuld go bak to Zamfara nd Katsina where d state Government dey pay steady steady...
Crime › Re: Man Beaten To Stupor, Sweeps Market For Stealing Phone At Accra Ghana (video) by inoki247: 7:04pm On Feb 02, 2022
lol werey wan du big boy for Accra..
Politics › Re: Buhari: Incoming Months, You Will Witness Massive Shift From Insurgency To Peace by inoki247: 3:58pm On Feb 02, 2022
Yea jus as we don experience massive economy disaster undecided undecided undecided
Politics › Re: Policeman Shoots Soldier Dead In Borno by inoki247: 3:20pm On Feb 02, 2022
The country dey confused generally lik diz...


if the force are not killing Civilians dey will be facing each oda or Civilians killing each oda shey na so blood sweet reach...
Sports › Re: Robot Referees Will Be Use In The Upcoming Club World Cup. by inoki247: 2:50pm On Feb 02, 2022
Make dem come play the Match for Oshodi if the complete Robot no miss before the first half of blowing undecided undecided
Politics › Re: Gunmen Attack House Of Abdurrahman Adamu, Kidnap Six by inoki247: 11:24am On Feb 02, 2022
Mak dem calm down dem go for ASUU meeting with Bandit...
Romance › Re: He Met His Girlfriend In His Friend's Room by inoki247: 10:01am On Feb 02, 2022
lol
Politics › Re: APC: Fears Over Adamu Committee’s Request For Extension by inoki247: 7:26am On Feb 02, 2022
Clueless set of people....


I wan see derr manifesto for 2023 sef maybe dey will add borrowing from heaven to it...
Politics › Re: 2023 Presidency: Nobody Is More Qualified Than Me – Wike by inoki247: 7:24am On Feb 02, 2022
PH Black Soot don Damage this one brain....


Abg Dr in the house I wan ask shey Black Soot dey damage brain mayb na one of the symptoms b diz...
Politics › Re: Reps Begin Process To Raise Minimum Educational Qualification For President by inoki247: 7:23am On Feb 02, 2022
He no go work wey I still dey plan to use my own NEPA bill...
Politics › Re: NURTW Ban: Can Sanwo-Olu Walk The Talk? by inoki247: 7:18am On Feb 02, 2022
Ban what wen Election is about to start....


Which machinery dem go use...
NYSC › Re: Outrage As Buhari And APC Refuse To Pay Corp Members For Over 43 Days by inoki247: 7:14am On Feb 02, 2022
Mak dem getat from here jarey....


last election no b dem waka go greet him for Daura den....


Bkuz of 55 dollars dem no allow us rest..
Politics › Re: Social Media Regulation: Lai Mohammed Moves To Launch Fresh Bid by inoki247: 6:46am On Feb 02, 2022
Mumu man kuku say mak dem go off network...
Politics › Re: My Children Using My Letterhead For Fraud – Kogi Monarch Cries Out by inoki247: 12:04am On Feb 02, 2022
Goan arrest dem nd lock dem up for forgery...
Health › Re: Lady Attempts Commiting Suicide By Jumping Into The River In Lagos (video) by inoki247: 10:03pm On Feb 01, 2022
You no fit run away from this regime we all die here...
Celebrities › Re: John Adewuni 'Tafa Oloyede' Is Dead (Picture) by inoki247: 9:21pm On Feb 01, 2022
Na Baba Launch Feb....


RiP to the Dead...
Family › Re: Parents, Don't Use Your Kids As Your Retirement Plan. by inoki247:
Na u dey owe ur pikin...


No b ur pikin dey owe u....

To make Mama proud don hard gan laik diz..
Education › Re: ABSU Joins Bans Students From Driving Personal Vehicles On Campus by inoki247: 8:47pm On Feb 01, 2022
which Car dem dey ban people in Abia no get Car now na why dem no gt Flyover....
Sports › Re: Mason Greenwood Further Arrested On Suspicion Of Threats To Kill by inoki247: 8:33pm On Feb 01, 2022
This one glory just off without repair...
Politics › Re: Boko Haram Fighters Return To Borno Highways, Search Vehicles For Security Opera by inoki247: 6:11pm On Feb 01, 2022
Lol security people na endanger specie....


Na why people no gri apply for south...
Politics › Re: Rise In Ritualism; The Consequences Of EndSARS Caimpaign by inoki247: 6:06pm On Feb 01, 2022
You people will always look for excuse...


Insecurity everywhere...


People wants to Japa also with alot of desperation shey na Endsars cause that also...



You think say with the desperation wey dey outside now if Babalawo instruct someone who's desperate to bring a Sars member for Ritual u think say boys no go find am give baba....


The country, Economy, security nothing is working na why people dey get more desperate...
Travel › Re: I Have Finally Left Nigeria by inoki247: 5:18pm On Feb 01, 2022
People blaming Nollywood for everything you can all see everyone is desperate is either you want to leave or some are finding money desperately cos the Economy nd security is not smiling....
Travel › Re: Photostory: Queues As UK Embassy Resumes Visa Processing In Lagos by inoki247: 4:02pm On Feb 01, 2022
Abi some people will still come and Blame Nollywood or Nigeria Music like diz for the Japa....


The country is hard some people can't bare it anymore na why desperation to survive high....
Crime › Re: Three Arrested As Osun Vows Clampdown On Ilesa Killers by inoki247: 4:00pm On Feb 01, 2022
Death Left nd right...


Shey no b say d world wan end from Nigeria like this..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 371 372 373 374 375 376 377 378 379 (of 580 pages)