Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 370 371 372 373 374 375 376 377 378 (of 580 pages)
He b lik say NPF na grooming place for Criminal nd Monster's... The other day dem warn us say Armed Robber dey join NPF... |
lol abi na diz guy dat girl wey dey trend see wey mak am yarn say she no fit enta 2012 benz cos e too low for her... |
lol hope say no b all doz Lawyer wey dey go receive lecture for inside Jungle for schl.... He no fit tell him say e dey on iz right and Quote Nigeria Constitution ![]() |
Lol with all the Hype wey dem Hype Ameachi baba na scam.... |
jude79:Lol you can't get Nigeria Passport sharp sharp anymore na olden days be dat even if u know person u av to wait for 4weeks to 6weeks while renewal u wait for 3weeks na d new NiS Policy b dat.... No let anybody scam u. No more wait nd get passport.... |
lol she wan use 5k colet 10k if na my sister I go beat her like goat cos daz a Thief in disguise.... And I can't even believe diz story cos diz format don cast na only person wey no go schl go fall for diz format... |
Why Parent of this days dey du makeup for kids... Allow pikin enjoy her childhood when she grow she go dey du things meant for adult... |
Lol na Scam shey u give Federal Govt any 85k to keep for u wey u dey expect... |
Wahala no too much for Abroad like diz.... Ordinary Hug wey we dey use catch cruise wey people dey use du prank here sef na him dey put person for wahala over dere... |
Buh people no gri apply for south na.... Nobody wan become sacrificial lamb for south... |
Anybody wey don dey desperate dey watch na dem dey fail pass... E.G Buhari na so e dey run from pillar to poll... |
Lol you people be looking for who to blame.... Who are we going to blame for People wey dey run go embassy everyday to japa leave diz country..... And who're we going to blame for Buhari desperation dat e keeps contesting den so dat e can become the president nd ruin the Economy..... |
This one still dey campaign... Abi he wan go for 3rd term lol cos I no understand again... |
You wey no see road wey dey kill student fix na u dey plan seaport yeye man.... |
Them no fight insecurity na Deputy wey no gri defect dem dey fight... |
ok |
ok |
Election is here dem no wan take step wey go mak dem lose... Buh watch out the implementation fit start afta Election... |
What happens to dem always approaching the court of law to get an order nd tender it to the Telecommunication agency any time dey feel suspicious activities... So automatically like this the Security Agency can jus wake up nd start looking into people conversation cos the President don give dem nod... |
Blue3k:Lol if you try sending through Cryptoo u don look the charges unless you're sending from the same platform buh sending to an external wallet comes with alot of charges or you make use of USDT stable coin that one comes with a lesser sending out fee... |
Please I no wan hear abt that failure call E Naira... |
Check well dem come protest na Zuma fans... Mak dem sha be on a look out make dem no loot.... |
lol I think say na wetin dem dey use abuse the past Govt b diz.... Dem too don dey du am clueless Government... |
Corolla wey d devil dey give people wey dey du blood money.... Na him Zullum dey buy share like pure water... Can we now say Devil dey rip all diz ritualist... |
in life you've to go harder in other to achieve your aim... So they're trying to go harder so along the line they lose dere life... |
Election don come expect more script from our politicians.... |
Corolla wey devil dey give people wey du blood money... Na him Zullum turn to Taxi dey share lik pure water.... |
Toilet paper or which paper... Or lack of CBN type of paper.... |
And Turji still dey form boss for Nigeria.... |
samwillyco1:lol which 1200 76k u don get ur own bureau the Change from CBN abi... Bank will neva sell u Cedis.... if you wan buy Cedis with Naira for black market na nothing less dan 95 naira... to buy Naira with cedis na lik 85 to 86 Naira u go get so where u dey see 76k... |
Which Primary again shebi dey av a Governor already u people want to scam odas again.... |
lol this there IGP na no nonsense man.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 370 371 372 373 374 375 376 377 378 (of 580 pages)