Health › Re: Buhari Launches HIV Trust Fund (photos) by inoki247: 3:07pm On Feb 01, 2022 |
lol Format no dey finish for diz people... |
Culture › Re: Do You Still Hear Cocks Crow In Your Neighborhood? by inoki247: 2:59pm On Feb 01, 2022 |
lol for where....
if you release any Fowl for street now just know the street will feed on dem no time...
Wa yi oh run werey... |
Celebrities › Re: Bella Shmurda Responds After LASU Begged Him To Return To The School by inoki247: 2:58pm On Feb 01, 2022 |
GudluckIBB: Alaye No loud am. Leave am!!!!,
One day, fame will go, But his Degree will remain. Lol shey na everybody wey derr Degree remain e work for... |
Politics › Re: Nigerians Decry Rising Price Of Food Items by inoki247: 2:48pm On Feb 01, 2022 |
Nigeria go survive....
Suffer no dey tire us...
2023 another Clueless government loading.... |
Politics › Re: President Buhari Launches ₦62 Billion HIV Trust Fund (Photos) by inoki247: 2:38pm On Feb 01, 2022 |
launch this launch that...
Looting left nd right... |
Politics › Re: 2023: Traders Declare Support For Osinbajo (Video, Photos) by inoki247: 1:18pm On Feb 01, 2022*. Modified: 5:45pm On Feb 01, 2022 |
lol you people want anoda 10k Tradermoni....
You don spend d first 10k finish.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Police Given More Time To Question Mason Greenwood by inoki247: 1:08pm On Feb 01, 2022 |
Lik diz I know say Mendy go don add him to jail WhatsApp group.... |
Food › Re: See The pepper and tomatoes I bought for 3K in kano today by inoki247: 1:06pm On Feb 01, 2022 |
Things don cost for that side too..
Buh people dey talk say food cheap for North...
Abeg which Branch of North ur own come dey lik diz... |
Sports › Re: Focus On World Cup Qualifier Against Ghana – Eguavoen Urges Eagles by inoki247: 1:05pm On Feb 01, 2022 |
Mak dem no focus dem think say na Twitter dem go play am |
Sports › Re: Man United Stop Selling Greenwood's Shirt Online As Nike Suspends Relationship. by inoki247: 1:03pm On Feb 01, 2022 |
Check well na NEPA handle this guy career dem don off him light steal the Cable wey dem use setup him transformer before dem come steal d Transformer Gan gan.... |
Family › Re: Why Too Many Broken Marriage? Any Way Around It? by inoki247: 1:00pm On Feb 01, 2022 |
You people shuld goan rest now...
If you look here na Marriage or relationship wahala everywhere... |
Romance › Re: My Relationship Is On The Brink by inoki247: 12:58pm On Feb 01, 2022 |
lol you people no dey rest....
With everything wey dey go on for diz country all na no wan allow us rest with ur relationship wahala...m |
Crime › Re: Fraudsters Clone Pius Akinyelure’s Facebook, Demand ₦275,000 For NNPC Contracts by inoki247: 11:39am On Feb 01, 2022 |
How people dey take fall for all diz scam sef....
Wetin I even dey talk sef if people can fall for 1 dollar equal 1 naira scam... |
Politics › Re: Akinwunmi Ambode Urges The Youths To Get Their PVCs. by inoki247: 11:36am On Feb 01, 2022 |
lol wetin happen to the old ones...
Na only the Youth dey vote... |
Politics › Re: Amaechi: China No Longer Give Us Money, We’re Asking Europe For Loans by inoki247: 11:29am On Feb 01, 2022*. Modified: 1:14pm On Feb 01, 2022 |
lol maybe you should try borrow from blood money den...
or kuku use everybody wey dey for d country du blood money...
Yeye... |
TV/Movies › Re: Money Rituals: In Defence Of Nollywood by inoki247: 10:25am On Feb 01, 2022 |
The same way we have Nollywood giving us Blood money movie...
is the same way we watch Hollyhood Horror movie so if you become a monster will you start blaming Hollywood...
They're just looking for excuses..
People are desperate this days that's just it...
Person wey don take drug smoke different joint might start reasoning anyhow...
If you've stayed in Ghana , Togo before or use one of doz free to air wen u tune in to dere channel u will see Babalawo advertising live on your TV screen and still blood money no dey rampant for dere is because dey are not desperate over dere...
The rate of desperation in Nigeria is so high...
so stop looking for who to blame for all this shiit that's happening.. |
Celebrities › Re: Infidelity Scandal: Sammie Okposo Returns To Instagram, Wife Likes His Post by inoki247: 8:47am On Feb 01, 2022 |
Mak he jus dey Follow Solomon in the bible footsteps.... |
Politics › Re: Bandits Kill 9 Peope In Sokoto, Kaduna, Niger by inoki247: 7:06am On Feb 01, 2022 |
Heaven is sure for dem  |
Politics › Re: Imo State Owing Me N8bn Security Votes - Okorocha Faults Corruption Claims by inoki247: 10:04pm On Jan 31, 2022 |
Call Hope now make he make he send am to you...
Hope suppose get ur akant number... |
Crime › Re: I Was Promise N30 Million To Harvest Human Parts For Money Ritual - Suspect by inoki247: 9:59pm On Jan 31, 2022 |
Africa generally needs factory reset...
|
Politics › Re: NNPC: Refineries’ Rehabilitation Gulped N100bn In 2021 by inoki247: 9:58pm On Jan 31, 2022 |
Ogbodavies: Sell the refinery as a whole or in parts to ladipo boys or beta still alaoji boys aba , Fg stop wasting money on refinery that won't work. if dem call Bohla (iron Condemn) people to come nd dismantle the refinery e no go take dem 24hrs before dem run am... Mak dem just move part of it to Owode mak we share d money... |
Politics › Re: Police Invite Pastor Oba Solomon After Prophesying Tinubu Won’t Be President by inoki247: 9:36pm On Jan 31, 2022*. Modified: 10:23pm On Jan 31, 2022 |
|
Politics › Re: Health Worker Who Treated Turji’s Gunshot Wound Arrested In Sokoto by inoki247: 8:09pm On Jan 31, 2022 |
mak dem send him to jail mak e go dey treat people wey dey jail... |
Politics › Re: ACP Amabua Mohammed Becomes First Female Police Adviser For MJTF, Chad by inoki247: 7:47pm On Jan 31, 2022 |
Why be say na almost all our Police oga dey big....
shey na d 50 naira wey boys dey deliver dem mak dem big like diz cos I don't understand..... |
Politics › Re: Fire Guts Obasanjo Farm In Benue As Robbers Attack Firefighters by inoki247: 7:21pm On Jan 31, 2022 |
lol he go circulate...
Make dem check on the Baba 100 Cow for Kastina if any neva miss cos Baba is coming home soon... |
Celebrities › Re: Kylian Mbappe To Earn ₦635m/Week, ₦33 Billion Yearly At Real Madrid (Photos) by inoki247: 6:05pm On Jan 31, 2022*. Modified: 10:42am On Feb 01, 2022 |
And people wey dey cut each oda head no fit even gurantee 5million naira... |
Politics › Re: EFCC Files 17-Count Charge Against Okorocha After His Declaration by inoki247: 6:02pm On Jan 31, 2022 |
Wahala no too much lik diz... |
Politics › Re: Governor Sani Bello Evacuated By Helicopter From Abuja-Kaduna Expressway by inoki247: 5:12pm On Jan 31, 2022*. Modified: 9:14pm On Jan 31, 2022 |
Nigeria is not for everybody...
The country needs total factory reset... |
Politics › Re: 2023: Rochas Okorocha Declares bid To Run For President by inoki247: 4:22pm On Jan 31, 2022 |
Jerrypolo: One thing I admire about the igbos is, they will not market a bad product because he's their brother (political wise though).
Even this okorocha's news is irritating to any sensible human. Tueh!!! Then you guys should start marketing the good market abi attacking people is also marketing to u.... |
Crime › Re: Twenty Safety Measures To Protect You During These Evil Times In Nigeria by inoki247: 3:41pm On Jan 31, 2022 |
We are on a long thing in diz country...
If you've access to Gun always load am down no time nd if na Cutlass u fit afford no time... |
Politics › Re: FG Will Begin Converting Petrol Vehicles To Autogas by inoki247: 3:08pm On Jan 31, 2022 |
lol which Gas the one wey almost cost pass Gold the other time... |
Career › Re: Can I Be A Referee For Someone Looking For A Job Where I Work? by inoki247: 2:00pm On Jan 31, 2022 |
lol or a line man... |