Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 580 pages)
lol people wey no fear all diz Loan shark app with dere damaging text message na dem go fear CBN blueprint... |
Na diz Buhari regime I know say ur Country can disown u d Way father dey disown pikin... |
OfficialAwol:Then who're you supporting start the marketing and stop using your time to attack odas..... Use your time to start the marketing and convince people nd let dem see the reason why they need igbo presidency or is attacking oda candidates your own definition of marketing yours... |
Tomek09:lol na u people dey cry focus on marketing ur candidates nd stop been threatened by odas contest nobody is stoping u guys... The same Buhari wey dey clueless wey enta made sure he fought for the sit nd du all d best nobody come giv him the presidency for him parlor.... You people jus want to sleep nd wake up become the president without making your own move market your candidate.... |
Tomek09:Leave dem with there been selfish you guys should focus on selling your candidates it's not written in any of the constitution that any region should step down for each oda... Market your candidate nd let odas also do and stop attacking people jus because you want something if people are convinced enough dey will vote you people.... You don't attack other candidates from other region to get people convinced.... |
lol just zero ur mind 6month or 7 sef... Cos dey don't always have booklet... |
lol see margin application be lik Election.... omo people for south no gri wan apply true true... Buh if dem ask me to advice someone to choose between committin suicide or join the NPF... I will jus advice the person to commit suicide |
Him people suppose don start to dey market him lik diz buh instead dey ar intrested in attacking odas from anoda region.... |
Mak dem kill doz boys Asap prison don full already... |
xjiggy:Buh Paxfull don dey exist before Binance nd people didn't call dem out for diz kind of thing so why e com b say na only Binance the restrictions go meet... I believe Binance should be suspected.... People have been using Blockchain now no no be today are u telling me people don't use Blockchain to du illegal activities... Blockchain wey u fit put large some of money self without KYC.. |
The only thing certain in life iz death.... |
lol |
Hmmm all is well... I sha know say Marriage b lik school.... No be everybody wey go schl go graduate.... And some people will not even get married at all jus as some people won't even bother going to schl at al... Marriage is not for everyone just as schl is not for everyone know diz... At the end of the day na Peace of mind b koko.... |
BabaO2:Nobody is hating on anyone is my opinion.. If you don't like it waka pass... Na wen he leave Chelsea that's when they start performing... Deal with it... |
Looks like Ikorodu Garage... |
I know say na Femi go wish am.... Person wey no know him VP name bak den shey na him go remember say person dey du birthday... |
Watch out Everton will relegate... Person wey gt access to qualify players in Chelsea e no see dem use till Tuchel show up nd start using dem so well... |
lol weed don dey giv diz one inspiration... |
Idiko1:lol that's not how it works Don't be surprise people in dat area don't even use water Corporation most of dem might be using well nd bore hole you don't even know how far this mai ruwa people can go hunting for water.... I see all diz mai ruwa taking there water to far places where naturally it will take you 40min to trek or #150 bike... So a single picture can be interpreted to anything by bloggers to gain traffic... |
lol what if Mai Ruwa go dere go fetch water... You just posted only picture of dere Truck nd keg whr picture of Abokki goin in with water... in my area I see people walk into water corporation with keg to go fetch.. there governor is useless buh stop jumping into conclusions with just a single picture wey no carry details.... |
lol |
is the world coming to an end from Nigeria cos I no understand again... |
if you want to go far in life as a man have self control....
|
if you wan go far in life as a man...
|
Rice suppose don cheap like diz.... |
Shatta Wale no go see now wey we dey promote one of dere woman ![]() |
The country don turn upside down..
|
Lol hope say no b people result dey burn so cos we no get database for diz country.... Mak dem no come start to dey talk say student mus resit for dere Exams in oda to get a new results.... |
FreeStuffsNG:You're always crying up nd down more dan d people dat invested dere money in Cryptoo.. You've neva cry over people playing Bet9jaa,Sportybett for ones... Buh ones is Cryptoo Mata u start crying around... Is not your money let anybody du whatever he or she likes with his or her money.... Shey na E Naira wey no get Vision na him u want mak we dey put our life savings nd start getting useless... Let's assume we av E Naira since 2015 please if I buy E Naira of 5000 naira please how much will it appreciate... |
You people are jus looking for a way to rob people..... Paxfull as been blocking account no b today buh dey always make sure dey allow you to move your funds if you Breach any of there KYC rules and also terms and conditions.... |
Na today... Na all diz kain bus sef no dey catch fire... Buh u will see car nd bus wey over dey alright dey catch fire.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 580 pages)
.