Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 411 412 413 414 415 416 417 418 419 (of 580 pages)
Las las wen Sapa deal with u any aw u won't allow ur religion to determine your survival here on earth so far you're not hurting anyone with ur survival which ruling u dey find again... Abeg wetin be the ruling on Sapa... |
This country sef. Bandit go kill, Boko go kill, men in uniform sef go kill... Even ordinary Road Safety no mind killing... |
Bandit don reach that side |
So you don turn defection Spokesman... |
infact a fake Bandit also... APC will giv him Presidential Ticket to represent Us... Ye wu throw stone... |
Use am du belt... Na Akube belt be dat... |
Buying food stuff still cheap small for Abuja na wen u try to eat in dere canteen u go discover say no b the food u dey pay for buh the shop wey u buy d food..... Everything na in plate small Semo lik this 1k with two meat wey b lik a day old rat with one table water 2 seconds 1k don vanish.... |
open it and start saving in foreign currency cause saving in Naira is so useless... if you keep 100k in Naira in your account for just 30days if u take it to market to buy the same thing u priced the day u save the money u will discover say he don add extra 10k I don't know if Nigeria inflation na per seconds... At least if you can't take any Cryptoo Risk I believe putting ur savings in Dorm account is ok cause iz risk free... |
Confused Govt.. Link your sim to NiN so that we can track the activities of criminal.. The same people wake up go off Network so tell me how's the NiN linking working when you have to disable a whole state network in other to deal with criminal |
Enjoy your trip... My Spirit is telling me that APC will give him the presidential ticket.... ye wu stone me granite |
For the first time Nigeria police go reject bribe... |
Later dere people go dey shout say na d west full of betrayal whereas na dem sabi backstab pass... |
As u dey find Husband shey u get money for pocket cos some people don see marriage as Avenue to dodge Sapa.... |
lol they should go to Afganistan nd goan become President dere... |
lol abi Yahoo boy's babalawo don dey dial him number no.. |
Na Dog eat Dog... Next please |
Abeg which Airstrike again shebi NAF say nothing of such so shey na Ghost the hospital wan dey treat laik diz... |
ok |
I no even understand anything for up there... if you wan remain silent remain silent which one b mak u come dey confuse us... |
eh eh which inflation abeg wey bread people just come back from strike for my side... Local bread wey I dey buy for 400 then don turn to 700.... Beans don cost pass Rice imagine Beans wey we dey talk say iz meant for the poor before don turn to wetin e no dey affordable again.... |
Wetin dey inside the report abg... Abi u go jus leave us to dey speculate up nd down.... |
yea good for you people pocket..... |
The source of this News must be from Alaroye... Kano dey top list of state using Crypto for Nigeria nd we never hear say Hisbah arrest someone or breaking people's phone for trading Crypto.... Abeg u people shuld b lying small small u think say Crypto na lik Yamarita abi bread and akara or wetin Meshai or MeSuya dey sell.. |
Lol South west plenty now.... I'm sure na the weed smoker branch of south west endorse him.... |
So Bandit get enough territory laik diz nd fulani herdsman cannot relocate dere cow to their territory instead of coming down to the south... |
eh eh u people sha dey look for all means to dey obtain everywhere... Na anoda form of loan from people in Disguise b dix now... |
This person wey u see shey she look lik person wey normal if u lik go near her say u wan toast her she go sample u with teeth ni... |
there wahala |
ok |
Make them sha no go du mistake bomb the whole world d way dem du mistake shoot down dere plane. |
lol |
oga go if u wan go he b lik say ASUU sef don join the weak version since Biodun don leave cos dat one no even dey talk too much like diz... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 411 412 413 414 415 416 417 418 419 (of 580 pages)