Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 414 415 416 417 418 419 420 421 422 (of 580 pages)
wahala... he Just be like all diz burial song wey dem dey play on wedding day.... |
when you're done deceiving yourself on social media the court will soon call u to come nd sign ur court documents... |
lol no b all blessing dey useful... |
The name dey confusing the first one dey represent awa Hausa fulani while the last name dey represent our broda from the oda side... |
Send dem to Afghanistan Mak dem go have 1 or 2 conversation with Taliban for dere.... |
to appoint dem dere oga use Controversy appoint dem so what do you expect... if Failure dey share Nobel prize award Buhari go colet am bak to bak... |
don cross border go cover Kenya again.... |
Snake Venom for sale.... |
It seems the breakfast is circulating lately.... |
Ogun state na Autopilot e dey |
Dem sha don appoint new Minister of Darkness laik diz |
Who dey supply this guy drugs... Maybe na Taliban dey supply him drug now cos I'm sure dey share d same brain jus lik doz Taliban dat av to rape a Gayy Man just to teach him lesson.... |
DSS and Bouncer Bounce Oba bak to him palace everybody sha dey du lik boss for diz regime.... Maybe them think say dem come du Oduduwa Nation Rally.. |
You people and rubbish talk always even China will prefer US dollars to dere currency... At least have done business with laik 2 or 3 Chinese that told me they prefer me paying them in USD... if you lik sign currency swap from now till tomorrow it won't have any impact on dollar.. |
I'm sure Zamfara no dey under Nigeria again dem don get dere own country already and they're been ruled by Bandits... |
Wahala be like Nairaland na everyday person go dey jam different character... |
The future is female.... She dey try du wetin him male counterpart dey du ni now Just lik that word wey say what a man can du a woman can du better.... |
ok na UK e dey represent so therefore no b our own na UK property.... Goods wey dem produce for UK if he reach Nigeria nd dem buy am e don turn Nigeria property b dat... |
A friendly chat with an international passport. Na God say baba don wise he carry Lawyer wen e dey go. |
IBEDC where ur own.... The day wey I don go carry cutlass say I go cut one of dere Staff head na since dat day IBEDC people don dey fear me.... u go dey bring bill come person house wetin person no use I go come dey pay half of it cos daz what I can afford u go come carry ladder come my doormot say u wan cut my light cos I'm not paying my full bill why not reject my money wen I come pay u colet am finish u wan come chance me dey tell me anoda story.... |
So las las we wey we dey du agidi dem go sanction us... Mak Federal Govt sell my own Vaccine na nd send me my money mak I use am chop.... |
Grow Nigeria Grow Nigeria buh the fool at the top will rather look else where to grow and if they wan Tax people na d same people wey dem no gri grow dem go dey Tax... |
ok now let's start giving dem encouragement and standing ovation... We go need give dem a National award also nd a Nobel Price award... |
On The Lowkey level so Mr Minister which one come dey ok pass.. |
lol unless say na Quilox u go dey buy food from... Cos as Shoprite thing cost reach if u carry 2 million enta dere store u will buy food nd foodstuff wey go last u for lik 10 years. |
Enjoy your reign... |
Just 2 million who count dem... Maybe na doz drug addict Vote diz failure wey we gt sef cos person wey balance no fit vote him... |
Dey ar going on Escortion or holiday... Cameroon is a nice place for dem to du vacation... |
lol which Nigeria are you talking about Nigeria from Mars or Pluto abi no b same Nigeria repeat the same failure during last election 2019... |
She wan kill him b dat |
so dey av alot of massive toys to play with now.. |
They will rather take their party more serious than taking care of there state... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 414 415 416 417 418 419 420 421 422 (of 580 pages)