Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 412 413 414 415 416 417 418 419 420 (of 580 pages)
lol |
This all na own country rule shey e no go dey worst pass Taliban rule laik diz... |
lol |
lol we no go get any rep for this country be dat... And we no go get any security agent in the country again... |
Wahala... |
Dem no fit go use Gestapo style go carry her the way dem dey carry Yahoo boy's wey dem no even dey giv invite... |
Abeg somebody shuld remind me again aw Much N Power people dey colet u beta embrace ur 150k with passion and cut ur coat according to ur size.. 70 percent of people wey dey stay Lagos sef no earn 150k |
ok |
Dem no knack each oda chair or call Thug from Otta to come scatter everywhere so where d clash. Pishure or I don't believe... |
he b lik say na to dey carry Gun go any tailor shop wey person wan giv cloth now.... u first flash him Gun say if e no meet up the day wey he giv u den u ar shooting him... I know say Nigeria Tailor no fit work for US cos na small thing dey vex people for US small thing laik diz dem don go bring Gun... |
So after all the recovery aw much remain for inside d money.. |
SadiqBabaSani:Lol rescue fire... Dey are blind laik diz.... So far no b Yahoo boy or someone from the opposition... |
Nairaland with different problem everyday.. Carry am go iya Risi place nd tell her u want to be renting out ur laptop fan mak she dey use am Grind pepper.. |
if u like read recipe colet manual on aw to sustain a relationship wetin go last go last just try ur best from ur end...... The Same iPhone wey dem produce the same day e don sure say one go last pass one if u laik dey keep am for inside cooler evryday... |
lol the day wey I no fit forget for my life na d day wey I waka from Mushin to Ketu... nd dat time no b lik now dat alot of app can borrow u urgent money... |
COMPAQ:The countries dey ar cheaper are dey not getting a 24hrs light to run dere devices while in Nigeria u av to run on Diesel 247 abi Diesel wey dem dey use run dere devices na free... Before people start comparing us with other countries getting it cheaper they should ask them sef are this people getting a constant light or na epileptic light like us... |
You people will soon turn 2face lifestyle to study in higher institutions... |
Team Foreign Partner just left the group chat... She don go Jam Mafia you don't call the shot for a Mafian he call the shot himsef.... |
Na bak to bak |
busterr:What's stopping Startime to gada money or go to bank and take loan to buy the right... |
Why're you people always complaining abt DSTV and GOTv shey dem put knife for ur neck ni dere are free to Air u people can always try nd Startime dey dere... Dem force all na abi why're you guys always crying up nd down sef this life na choice... You people saying dey don't av Political will nd DSTv don monopolize the market. We still av dem KweseTv, Startime nd diffrnt free to air why DSTv no block doz ones from running... Abi when DSTv keeps coming up with different TV shows nd Content are the odas sleeping dey cant also come up with something.. when someone fails let's admit he don fail nd stop looking for excuses... imagine Glo for how many years still battling with good browsing signal nd MTN dat means business u can hardly see dem fvck up even Airtel we know aw many times wey dem don sell am nd 9mobile sef jus giv it to diz people dem sabi business... |
People wey dey always complain Say the other goat dey score against one team B Country... Na dere Goat too score against one Yeye country now wey he dey cry sef dem no go talk now..... |
Iz In the bible I don forget the chapter wey e dey sha ![]() |
lol nothing wey person no go jam for Nairaland daily... if e dey move anyhow call Lastma or Nigeria Police to help u stop am.... or put Ata Rodo or Ata gigun |
And make sure you test the car for one month before you pay ![]() |
Me neva still understand the E Naira shiit looks like a normal Kudaa Wallet to me... Cos I don't think d thing will b rising like BTCc... |
Abeg how much FG generate and how much dem don borrow for over 6years now I want to check something... How much FG don earn how much dem don borrow.. |
lol na Dog eat Dog |
Lagos just left the group chat |
lol he wan use person wey don die du Ritual.. |
eh eh just kill dem |
I no see Barrister PawPaw Name for dere shey e neva qualify for SAN...
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 412 413 414 415 416 417 418 419 420 (of 580 pages)