Politics › Re: Federal Executive Council Approves National Policy On 5G Deployment In Nigeria by inoki247: 5:26pm On Sep 08, 2021 |
over to Conspiracy theory people....
He b lik say na the 5G wey dem wan deploy for Nigeria soon na him cause the Delta Variant.....
Make the Govt sha sell my own Vaccine nd send my own money to me mak I use the money chop nd see front... |
Celebrities › Re: 2face Idibia Flees To America, Annie Cries, Vows To Scatter Everything by inoki247: 12:25pm On Sep 08, 2021 |
lol |
Politics › Re: Igboho Aides: Armed Robbers Hijack DSS Case File - Lawyer by inoki247: 12:21pm On Sep 08, 2021 |
lol let's wait for them to release statement first....
Maybe shit dey worry d robber wey steal the file he wan use am go Toilet.. |
Politics › Re: Magatakarda And Yari Visits Bola Tinubu In London - Photo by inoki247: 10:54am On Sep 08, 2021 |
And there state is on Lockdown cause of insecurity... |
Foreign Affairs › Re: Indonesia Prison Fire Kills 41 Drug Inmates, 80 Hospitalised (Video) by inoki247: 8:29am On Sep 08, 2021 |
Why be say na only drug people fire go face... |
Foreign Affairs › Re: Magnitude 7.1 Earthquake Hits Mexico, Tsunami Advisory Issued (video) by inoki247: 8:25am On Sep 08, 2021 |
Our Nairaland Residential Pastor have something to say... They should stay away from drugs and give there life to Christ mayb na too much of drug war cause am....  |
Health › Re: Doctors Seek Osinbajo’s Intervention To End Strike by inoki247: 5:17am On Sep 08, 2021 |
At least Osinbajo no dey clueless like Ngige... |
Health › Re: Strike: Why FG Has Not Paid Some Doctors - Ngige by inoki247: 11:15pm On Sep 07, 2021 |
Since you guys no dey even receive treatment here I know you guys are not affected by the strike...
Las Las the masses no go get option dan to start subscribing to Native Dr... |
Career › Re: A Week In The Life Of An Anonymous Superstar Social Media Influencer by inoki247: 9:33pm On Sep 07, 2021 |
Abeg who don read am mak e summarize d message for us wey no get data to read am... |
Politics › Re: Insecurity: Only Security Agencies Allowed To Access Public Data - Pantami by inoki247: 9:09pm On Sep 07, 2021 |
lol be fooling yourself...
With all your NiN dem still av to switch off all network for Zamfara before d Military can work dat shows ur compulsory NiN registration is useless.... |
Sports › Re: Ahmed Musa Joins Yobo, Enyeama In Super Eagles 100 Caps Club by inoki247: 7:21pm On Sep 07, 2021 |
|
Family › Re: Why DNA Test Before Birth Certificate Issuance Should Become A Law - Reno Omokri by inoki247: 3:38pm On Sep 07, 2021 |
Kobojunkie: It is? So if the child is not yours, it's not worth raising?  if I wan raise person child I will go Motherless baby home nd request for one nd raise him or her... |
Family › Re: Why DNA Test Before Birth Certificate Issuance Should Become A Law - Reno Omokri by inoki247: 2:56pm On Sep 07, 2021 |
mariahAngel: This might go both ways; it will either promote marital fidelity or increase abortion rate.  Ehn aborting a bastard child is beta dan someone hustling to raise some else child... U go enta danfo, Molue, Okada to get ursef to work just to take care of your kid not knowing you're running around for anoda person pikin ... |
Politics › Re: Nigeria Second In The World in Romance Scams, Third on Money List by inoki247: 11:24am On Sep 07, 2021 |
So Philippine people too dey find Love... |
Politics › Re: Nigeria Mounts Air, Land Offensive Against Bandits In Zamfara by inoki247: 8:58pm On Sep 06, 2021 |
ok |
Foreign Affairs › Re: Inside Euromillions Winner Car Showroom At New Home Where She Never Lived(Pix) by inoki247: 8:14pm On Sep 06, 2021 |
This is the kind of blessings they call Flood of Blessings the blessing fit carry person away nd perish...
Blessing Choke the woman... |
Health › Re: Help!! My Scalp Is Folding And Getting Heavy by inoki247: 3:58pm On Sep 06, 2021 |
I don't have anything to say buh which gurl u knack last  |
Politics › Re: Fayemi Bows Down For Olu Of Warri, Tsola Emiko (photos) by inoki247: 3:48pm On Sep 06, 2021 |
do4luv14: You no understand, Emami no be just politician, bro nag high chief sef,
The question be say, how a nobody just jump enter high chief , not just an high Chief the Ologbosere of his people,
If you grab, you go know say Emami nag Governor person, what I sha know iz e no go take days wey dem go remove him.... They need to work on our constitution nd fit in all diz Kings if not dey will be useless to d constitution one small boy can jus become a Governor nd deal with dem any aw... |
Politics › Re: Fayemi Bows Down For Olu Of Warri, Tsola Emiko (photos) by inoki247: 3:39pm On Sep 06, 2021 |
do4luv14: That one bag for Kano, wey no get respect for elders, you don ask Emami how far Emami na elected politician.. Any king can be dealt with by the state Government if e waka pass him boundaries. |
Politics › Re: Fayemi Bows Down For Olu Of Warri, Tsola Emiko (photos) by inoki247: 3:37pm On Sep 06, 2021 |
witworth: na because you don think say local government big pass you, na why you even think say one local government chairman big pass king of two local government in the first place. You can never earn respect since you can't give one You people reason with emotions too much iz not about respect constitutionally what's there role. |
Politics › Re: Questions You Should Never Ask People – Reno Omokri by inoki247: 3:14pm On Sep 06, 2021 |
And always remember to drink alot of water... |
Politics › Re: Nigerian Govt Moves To Recover Monies Wrongly Credited To 588 Doctors by inoki247: 2:57pm On Sep 06, 2021 |
ok |
Politics › Re: Fayemi Bows Down For Olu Of Warri, Tsola Emiko (photos) by inoki247: 2:09pm On Sep 06, 2021 |
wetmenow: My brother government is temporary and Kings are born not elected by anyone But at the same time kings can b removed e.g Deji of Akure, Sanusi Lamido.... |
Politics › Re: Fayemi Bows Down For Olu Of Warri, Tsola Emiko (photos) by inoki247: 2:05pm On Sep 06, 2021 |
do4luv14: Who local govt big pass,  
Nah that lagoon Obadiah local big pass, not Emiko lol stay dere if he du any how to him state Government he no go tak 1hr before dem bundle him comot abi when dem wan bundle Sanusi comot for Kano shey e tak dem ages... As far as u b king for Nigeria u ar under local Govt chairman.. |
Politics › Re: Fayemi Bows Down For Olu Of Warri, Tsola Emiko (photos) by inoki247: 1:48pm On Sep 06, 2021 |
I don't even understand Nigeria again sef someone Local Govt chairman big pass...
in reality sef wetin b the role of al diz king pass people going to dere palace to goan bow for them... |
Celebrities › Re: Zubby Michael & Chizzy Alichi Fight Over "A Woman Being King Of Boys" by inoki247: 12:22pm On Sep 06, 2021 |
ok |
Politics › Re: Electricity Deficit: SEPLAT Says Nigerians Are Using 22 Million Generators by inoki247: 9:55am On Sep 06, 2021 |
who count am u don count the ones wey dey use dem solar nd inverter also... |
Politics › Re: Electricity: How Many Hours Of Power Do You Receive Daily? by inoki247: 7:40am On Sep 06, 2021*. Modified: 8:14am On Sep 06, 2021 |
The light still dey ok for here at least we dey gt nothing less than 12hrs to 14hrs daily buh ones rain fall our light Is allergic to rain sha.. |
Foreign Affairs › Re: Heavy Gunfire At Guinea Presidential Palace. Military Coup Ongoing (Video) by inoki247: 1:35pm On Sep 05, 2021 |
Taliban Africa Version don dey represent.... |
Politics › Re: Philippine Airlines Files For Bankruptcy by inoki247: 11:55am On Sep 04, 2021 |
They should come to Nigeria we've some money we can borrow dem... |
|
Health › Re: Scandal At National Hospital:Patients Have To Bribe To Get Treated Or Risk Dying by inoki247: 5:21am On Sep 04, 2021 |
Our Drs don finally join the extortion group like dem Nigeria Police....
If we kuku ask dem Abba fan why dem dey extort dem go say na bkuz of dere salary is nothing to write abt... |