Business › Re: CBN BDC Ban Explained - Fisayo Fosudo by inoki247: 5:14pm On Aug 10, 2021 |
if he lik make he hit 10k..
Las Las we will get use to it like Zimbabwe currency... |
Politics › Re: Police Arrest ESN Chief Priest In Imo, Recover Dangerous Weapons by inoki247: 4:38pm On Aug 10, 2021 |
When ESN go start to dey surrender also nd receive Amnesty... |
Politics › Re: Amotekun Recruits 90 Women In Osun by inoki247: 1:21pm On Aug 10, 2021 |
ok now the other time na woman Nigeria Army wan put for road for North...
Now Amotekun is doing the same it seems terrorist likes Women....
it seems been a woman na weapon on iz own.... |
Politics › Re: Sulaiman Adamu Leaked Audio: Buhari Should Die, COVID-19 Should Have Killed Him by inoki247: 12:53pm On Aug 10, 2021 |
lol |
Politics › Re: "Your Threats Have No Basis In Law" - CLS To FG by inoki247: 12:51pm On Aug 10, 2021 |
APC Govt no sabi Law so don't stress yourself... |
Politics › Re: Hushpuppi: Dino Melaye Trolls People Linking Him To Fraudster (Video) by inoki247: 9:31am On Aug 10, 2021 |
this guy go make person laff sha...
Dem dey find bunk mate for dere Lord wey b saint na y.... |
Business › Re: Dangote May Forfeit Refinery Project To Nigerian by inoki247: 8:44am On Aug 10, 2021 |
He follow colet money from hush ni... |
Politics › Re: Nigerian Government Condemns Assault On Diplomat By Indonesian Officials by inoki247: 8:17am On Aug 10, 2021 |
Condemn Iron.. |
Politics › Re: 1,081 Boko Haram Members, Senior Commanders Surrender In Bama, Borno by inoki247: 8:39pm On Aug 09, 2021 |
eh eh na season of surrender oh....
Somebody play me I suren I surrender to Apc oh....
About to be added to Amnesty WhatsApp Group |
Politics › Re: Usifo Ataga: Chidinma Ojukwu Remanded in prison By Court For 30 Days by inoki247: 2:11pm On Aug 09, 2021 |
This case fit take like 10yrs oh..
Las Las sef she fit go contest for Senator naso d case go die... |
Politics › Re: Buni: Police Take Over APC National Secretariat by inoki247: 12:30pm On Aug 09, 2021 |
wahala |
Business › Re: Dollar projected at 470 in August(unofficial rate) - Alfred rewane by inoki247: 9:35am On Aug 09, 2021 |
Any rebound wey no be 1naira equal 1dollar no b rebound... |
Politics › Re: Shameful Faces Of Sango-Ota Township Roads - Guardian by inoki247: 9:16am On Aug 09, 2021 |
Las las dem go help Ogun people get small distance Shuttle Plane wey go dey fly dem daily... |
Politics › Re: Banditry: Be Bold To Say Buhari Has Failed, PDP Tells Masari by inoki247: 11:35pm On Aug 08, 2021 |
you want EFCC to come for him abi...
Abeg Bandits are business men with an RC number who operates and Enterprisee Akant... |
Romance › Re: Nigerian Lady Reveals What Her Boyfriend Made Her Do For Urgent 2K (pic) by inoki247: 6:46pm On Aug 08, 2021 |
ok after the photoshoot goan colet d 2k |
Education › Re: University Of Maiduguri Student Removes Shoes To Enter Lecturer's Office by inoki247: 3:53pm On Aug 08, 2021 |
u go don know dem na all doz kids wey b say na SS2 dem write Jamb dem neva gt any experience abt life... |
Romance › Re: Couple Marry After Medical Test Said Wife Can't Conceive; She Gives Birth (Pix) by inoki247: 2:57pm On Aug 08, 2021 |
ok |
Health › Re: COVID-19 Vaccine: Nigeria To Begin Administering Second Batch On Aug 10 by inoki247: 11:24am On Aug 08, 2021 |
Can dey please sell my own Vaccine and send me my own money mak I use am chop first when I get money lata lata I will buy anoda one......
Na person wey dey alive Vaccine go work for him body.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lionel Messi's Press Conference Live Updates At 11am by inoki247: 10:53am On Aug 08, 2021 |
MT: Recognize greatness when you see one. Lol he fit try wetin e dey try for Barca with Perez. |
Phones › Re: MTN Nigeria Turns 20 by inoki247: 10:51am On Aug 08, 2021 |
U dey give person 200mb and 5min to call someone....
If you give me 5GB e bad with how much I don give u guys... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lionel Messi's Press Conference Live Updates At 11am by inoki247: 10:38am On Aug 08, 2021 |
oga if u wan leave ur club leave abi which one be press conference up nd down abi u wan put ur sef up for Auction ni.... |
Romance › Re: The Girl I Am Trying To Date Is Fickle-Minded! Please Help by inoki247: 8:41am On Aug 08, 2021 |
lol Dating now comes with manual.....
oga dem don give u terms nd condition b that if you wish to proceed click on I Agree.... |
Politics › Re: Reps: We’ll Review Abba Kyari's Conferred Honor If Found Guilty by inoki247: 7:34am On Aug 08, 2021 |
ok you guys won't set up your fruitless panel as always... |
Crime › Re: Hushpuppi Saga And Kyari’s Seven Fatal Errors by inoki247: 6:40am On Aug 08, 2021*. Modified: 8:40am On Aug 08, 2021 |
Abeg when the next list go come outside...
Cos people dey look for bunk mate and who go escort him go US...
Always resist the urge to shalaye for say na truly intelligent person e no go rush come outside the first time to release statement when he never see the court documents nd na him Lawyer he suppose first call sef and ask him what's next wetin make he du...
Buh he rush down to social media to release lie wey 2 years old pikin sef no go believe.... |
Celebrities › Re: Pretty Mike Bags Doctorate Degree (Photos) by inoki247: 9:20pm On Aug 07, 2021 |
eh eh....
He b lik say education cheap for this side of the world no wonder we no see anything invent.... |
Crime › Re: Man To Die By Hanging For Killing Wife In Jigawa by inoki247: 9:06pm On Aug 07, 2021 |
good mak the governor sign am Asap...
But the thing must circulate reach doz killer girls... |
Politics › Re: Amir Abu Darda, Boko Haram Commander, 20 Other IED Experts Surrender by inoki247: 8:16pm On Aug 07, 2021 |
2023 is here different script up nd down...
I'm sure before 2023 the devil himself go surrender to diz Govt.... |
Politics › Re: Only Miserable Nigerians Are Not Seeing Buhari’s Achievements, Says Adesina by inoki247: 8:12pm On Aug 07, 2021 |
So you people turning the Economy upside down and the insecurity everywhere people should not talk abt dem to avoid been miserable...
All diz stupid speech you guys are churning out u for add am for all na Manifesto when all na dey campaign.
That ones we enta nd u criticize us you're a miserable somebody... |
Celebrities › Re: Lilian Esoro's Mother Is Dead (Photo) by inoki247: 8:10pm On Aug 07, 2021 |
Every product get expiry date... |
Politics › Re: Soldier Gets High From Smoking Weed & Kills Himself by inoki247: 7:10pm On Aug 07, 2021 |
lol weed no fit get person high lik diz...
Na anoda substance e go b.... |
Politics › Re: Man Contesting For The Position Of Women Leader In Kano (Picture) by inoki247: 7:01pm On Aug 07, 2021 |
Dem neva tell you say you be Mumu...
Mak the future sha no be Bobrisky.. |
Politics › Re: Anambra guber: Maduka Announces Exit From PDP, Picks Accord Party Ticket by inoki247: 4:25pm On Aug 07, 2021*. Modified: 5:40pm On Aug 07, 2021 |
las las Alex don sell him ticket.... |