₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,826 members, 8,513,872 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:48 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 418 419 420 421 422 423 424 425 426 (of 580 pages)

Politics › Re: Mohammed, Gani Fawehinmi’s Son, Died From COVID-19 Complications - Family by inoki247: 5:29pm On Aug 19, 2021
Afriqan:
Na u sabi. Health is wealth o... Na person wey dey alive dey chop goat meat.
Lol at the same time na person wey dey alive dey colet Vaccine if Ulcer kill me shey my Vaccine no go waste..
Politics › Re: Mohammed, Gani Fawehinmi’s Son, Died From COVID-19 Complications - Family by inoki247: 4:32pm On Aug 19, 2021
Afriqan:
Yea, I can see you haven't even eaten this week, but you have money for data. You better know that good health is the basis for any human activity. Someone in the ICU cannot be typing on social media so just stop the ignorance.
lol oga my system shaka laik diz if dey can sell my own Vaccine sef nd send me my own money mak I use am chop nd see front...
Politics › Re: Mohammed, Gani Fawehinmi’s Son, Died From COVID-19 Complications - Family by inoki247: 4:17pm On Aug 19, 2021
Afriqan:
It's because of people like you that Covid-19 is spreading all over the world.
Stay dere shey na me wey neva chop Covid go kill poor man no dey die easily na person wey chop belleful go get fragile immune system....
Politics › Re: Mohammed, Gani Fawehinmi’s Son, Died From COVID-19 Complications - Family by inoki247:
Covid is not meant for the poor so I have no worry..


Na person wey chop belleful go get a fragile immune system buh poor man wey b say na anything e dey chop e dey chop...
TV/Movies › Re: Bbnaija: I Was In Labour For Four Days – Jackie B by inoki247: 11:53am On Aug 19, 2021
Even Buhari Mama no take 4days abg allow us rest...

Unless na all diz people wey like Prayer water or Anointing oil.

ones e no wan balance again dem go don advice person say mak e reason C S...
Politics › Re: FG Owes CBN ₦15.51 Trillion, Borrows ₦14.86 Trillion Under Buhari by inoki247: 7:14am On Aug 18, 2021
Abg wu gt CBN...


Or just say CBN is owing China....
Politics › Re: Abba Kyari: Police Provides Update On Status Of Investigation by inoki247: 7:10am On Aug 18, 2021
Me know say na inconclusive panel dem set up before...
Politics › Re: Masari Tells Katsina Residents To Arm Themselves Against Bandits by inoki247: 5:33am On Aug 18, 2021
Gun don suppose dey easy for sane people to buy like Banger...

We can't keep looking laik diz....
Sports › Re: AFCON 2021: Nigeria In Group D With Egypt, Sudan & Guinea Bissau by inoki247: 8:33pm On Aug 17, 2021
ok we are in same group with terrorist group...
Politics › Re: Judge Egwuatu Travels Abroad As Igboho’s Aides Meet All Bail Conditions by inoki247: 5:05pm On Aug 17, 2021
Wahala jus be like 69 if u turn am upside down na same thing e go give u...


So lik diz lik diz if Taliban go hijack the judge plane na so dem go expire for jail...
Nairaland General › Re: Man Shot And Killed A Snake That Entered His Living Room In Trindade And Tobago by inoki247:
Na US people b diz any little thing dem don carry gun....

Dem no dey calm down wetin u go carry dunlop slippers kill u dey carry gun....
Politics › Re: Inflation, COVID-19 Pandemic Deny 4.4 Million People Access To Food by inoki247: 6:02am On Aug 17, 2021
Who dey du all diz counting...


With all the beggars wey full d street, ATM, supermarket nd eatery if we count dem all dem go plenty pass the people living in Nigeria....

nd moreover shey dem open everybody living in Nigeria Pot to check if food dey dere to back dere statistics....
Foreign Affairs › Re: Afghanistan: 800 People Crammed Into A US Plane As They Escape From Kabul by inoki247: 5:29am On Aug 17, 2021
na visa free
Foreign Affairs › Re: Kabul: US Military Suspends All Military Flights by inoki247: 5:17am On Aug 17, 2021
Na Afghan people go plenty pass for Oda countries now dem no need Visa or passport to enta any country laik diz laik diz dey ar on Visa and passport free traveling...
Romance › Re: Why Do Guys Want To 'do' Before They Say 'I Do'? by inoki247: 10:09pm On Aug 16, 2021
OP it seems you're not serious about life..

We are Waiting for 2nd coming of Christ..

We are waiting for Nepa to bring light...

We are waiting for good road...

we are waiting for good Government..

We Nigerians av alot of things we are waiting for...

We go still come add Sex to the waiting wey dey ground you ain't serious abt life oga....
Education › Re: Meet One Of The Tallest Students In Ghana - Picture by inoki247:
For there house dem no need TV Antenna if dem still dey use Antenna for house na the boy go dey carry d antenna for hand anytime dem wan watch TV for house....
Fashion › Re: Hisbah: Use Headless Mannequins To Advertise, Cover Their Breast, Bottom Shapes by inoki247: 6:53pm On Aug 16, 2021
like diz below...

TV/Movies › Re: Kayvee Withdrawn From BBNaija Over Health Issue by inoki247: 5:20pm On Aug 16, 2021
First time wey someone will withdraw from something in Nigeria...
Politics › Re: Gunmen Kidnap 15 Students Of Bakura Agriculture College, Zamfara, 4 Killed by inoki247: 10:49am On Aug 16, 2021
ok
Politics › Re: Extraditing Abba Kyari to USA Will lead to Blood Shed- CNG Warns FBI by inoki247: 10:43am On Aug 16, 2021
Bloodshed bawo....



This people have taken there Stupidity to a first class stage and to a world class stage....
Jobs/Vacancies › Re: N-EXIT: You Can No Longer Access The Portal, Please Read This by inoki247: 10:24am On Aug 16, 2021
This N.Power people don come again diz Monday
Romance › Re: Ekpe Akpove: Wedding Pictures Of The Man Who Married 2 Ladies In Delta State by inoki247: 10:12am On Aug 16, 2021
Odogwu of Isoko Land..
Celebrities › Re: Pretty Mike Arrives A Wedding With A Native Doctor (Pictures, Video) by inoki247: 9:44am On Aug 16, 2021
Make e sha no go chase clout see mad person for road nd carry am go person party the party go turn woro si work...
Politics › Re: 2023 Presidency: Buhari’s Associates Search For Southern ‘legacy’ Candidate by inoki247: 9:34am On Aug 16, 2021
Make them use Google..

So na person wey go continue d destruction Legacy dem dey find...


Legacy ko Legend xtra stout ni....
Politics › Re: Afghanistan: Buhari Says Africa Is Next Global Frontline Of Terrorism by inoki247: 9:24am On Aug 16, 2021
lol
Politics › Re: David Hundeyin: IGP Submitted My Name To Interpol Over Ini Umoren Story by inoki247: 8:46am On Aug 16, 2021
We are on a long thing dem no see Abba hand over to the feds buh dey can submit someone name to interpol..
Celebrities › Re: Ikorodu Bois Graduate From School; Appreciate Billionaire Femi Otedola (Photos) by inoki247: 3:54am On Aug 16, 2021
Graduate too much for diz country shocked shocked shocked


The graduate wey dey diz country don plenty pass the people living in d country u go see 1 year old pikin for Daycare dey du Graduation d tin don dey tire person....
Car Talk › Re: NADDC: Nigeria Now Has Capacity To Manufacture 400,000 Cars Yearly by inoki247: 11:44am On Aug 15, 2021
Yea Accidented Car remodelled...
Car Talk › Re: MIKANO Set Up Vehicle Assembly Plant With 500 Billion Naira Along Lagos Ibadan E by inoki247: 10:58am On Aug 15, 2021
So if I don buy the car finish na the same Ibadan Express way wey no balance I go use test run the car...
Politics › Re: Mamman Daura, The Cabal, Kaduna Mafia & The 2023 Presidency, By Lasisi Olagunju by inoki247: 11:03pm On Aug 14, 2021
Who wan read all this Essay ontop 2023 wey neva sure...
Politics › Re: Narcotic Detection: Germany To Establish €2m Dog Training Facility For NDLEA by inoki247:
How can we apply as the Dog...

I know say if dem put up an application say mak people come apply as the Dog. Application go full everywhere as d suffering for diz country no b here.....

Our Leader will still loot the Dog las las...
Culture › Re: More Pictures From The Osun Osogbo 2021 Grand Finale by inoki247: 8:34pm On Aug 14, 2021
Make Delta Variant Covid sha no go Osun...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 418 419 420 421 422 423 424 425 426 (of 580 pages)