Politics › Re: PUMA Sports Company Terminates Contract With Nigeria Over Olympics by inoki247: 9:24pm On Aug 04, 2021*. Modified: 9:39pm On Aug 04, 2021 |
Make Puma go die jhoor we go contact our brodas for Aba mak dem help us produce massive Jersey or mak our players dey wear Ankara or Aso Oke no time for Nonsense....
For now our playas wey still dey Japan shuld start tying wrapper.... |
Politics › Re: Exposed: How Atiku Used Wife To Launder $40million To US For 8 Years by inoki247: 9:18pm On Aug 04, 2021 |
seunmsg: The article was published today by Sahara reporters. If you’re not happy about it, go to Sowore’s house and beat him. lol when the news sweet you guys today all na no complain buh when dey start posting abt ur heros u guys will start calling dem fake news media.... |
Politics › Re: How Fulani Herdsmen Overpowered Policemen, Soldiers In Plateau – Victims by inoki247: 9:09pm On Aug 04, 2021 |
Make them send dat Borno small boy wey b hunter to Plateau den since soldiers nd police are powerless now... |
Politics › Re: Exposed: How Atiku Used Wife To Launder $40million To US For 8 Years by inoki247: 9:06pm On Aug 04, 2021 |
seunmsg: This has got nothing to do with Abba Kyari. Atiku is a well documented rogue and we must continue to expose him for the rogue that he is. But na old News everybody knows abt this case already unless u guys are looking for who to escort ABBA to US just call on him den no need for all diz boju boju.... |
Politics › Re: Exposed: How Atiku Used Wife To Launder $40million To US For 8 Years by inoki247: 9:05pm On Aug 04, 2021 |
chatinent: Aren't they all the same...theives? No they're not everybody knows once u ar a Politician ur way no fit pure again... so if dem release documents say a Politician comit inside the crime sef latest one day everybody go forget d Mata.... But as a Police officer you're supposed to uphold the law u no suppose near crime.... |
Politics › Re: Exposed: How Atiku Used Wife To Launder $40million To US For 8 Years by inoki247: 8:59pm On Aug 04, 2021 |
lol u people sha dey find wu u go drag along with ABBA....
We know say diz one is of questionable character so him case no go sell for media.... |
Politics › Re: Gbenga Olawepo Hashim Joins APC by inoki247: 5:48pm On Aug 04, 2021 |
even the Youth wey we dey shout sef dey fight for dere pocket..
las las everybody go dey alright. |
Politics › Re: Governor Zulum & Ex-Governor Shettima And Abba Kyari (Throwback Video) by inoki247: 5:32pm On Aug 04, 2021 |
This life ones u fuvk up even the video of u shitting will be digged out.... |
Politics › Re: Mambilla: FG Directs NSIA To Source $200m Judgment Debt For Chinese Firm by inoki247: 5:24pm On Aug 04, 2021 |
Call Abacha from heaven na or call Abba he go supply the 200m.... |
Politics › Re: Abba Kyari To Expose Senior Police Officers If He's Betrayed - Sahara Reporters by inoki247: 4:04pm On Aug 04, 2021 |
freshalien: Yes he should be shielded from the U.S but not from justice. The U.S would never give up one of their own to be tried in another country. Do you know they even threatened to invade the Hague in Netherlands if ever an American is tried at the ICC? That is why George Bush would never stand trials for war crimes against Iraq. So who would we be making a fool of if we give this man up to the U.S. He should be investigated here and charged to court if need be. But an extradition should be off the menu. if we are to go by your logic den all fraudsters that've been extradited should be send bak home and from now on no fraudsters should be extradited to the US cos we ar using the ABBA rule.... |
Politics › Re: Abba Kyari Appears Before Egbunike Panel, Defends Himself by inoki247: 3:44pm On Aug 04, 2021 |
Person wey head the panel sef shey he clean and moreover shey Nigeria Police Force can't use technology and technicalities to analyze the situation instead of sitting down some old man without any modern ideology to investigate nd scrutinize a case....
You wan turn case wey need technicalities to a case of question and answer... |
Celebrities › Re: Inside Rap’s Biggest Mysteries From Tupac & Biggie To Spate Of Unsolved Murders by inoki247: 3:36pm On Aug 04, 2021 |
Binchim001: Then u don't know shit about Pac U just get ur summary from what the media is feeding u... Probably that's one of our major problem in this country, we fail to question things and enquire for our self before we draw conclusions, what ever they give u u take, garbage in garbage out... shey na media dey help me listen to his songs ni.. |
Celebrities › Re: Inside Rap’s Biggest Mysteries From Tupac & Biggie To Spate Of Unsolved Murders by inoki247: 2:22pm On Aug 04, 2021 |
|
Politics › Re: Abba Kyari To Expose Senior Police Officers If He's Betrayed - Sahara Reporters by inoki247: 2:10pm On Aug 04, 2021 |
Samu Alajo....
Lol where Magu panel.. .
Las las dem go shield dere own abi no b diz country....
You go see report like after going through the evidence at our dispense and how we study the case like mathematics we found him not guilty so go back to your work and sin no more.... |
Crime › Re: Gateman Kills And Buries Boss In His Backyard (video) by inoki247: 12:38pm On Aug 04, 2021 |
eh eh wahala no too much laik diz for this side of earth... |
Christianity Etc › Re: RCCG Pastor, Bolanle Ibrahim Killed Inside Church In Lagos (Photo) by inoki247: 11:59am On Aug 04, 2021 |
paulolee: easier said than done,...person never see food chop na to de plan traveling tinz....na small small shaa ehn u fit start from Cotonoue now... Just enta sole reach border nd cross over... all travel na travel... |
Christianity Etc › Re: RCCG Pastor, Bolanle Ibrahim Killed Inside Church In Lagos (Photo) by inoki247: 11:57am On Aug 04, 2021 |
Assassin a Pastor shey dem wan colet him post ni or he get info for hand.... |
Jobs/Vacancies › Re: N-power Backlogs: What To Do If You Have Not Been Paid by inoki247: 11:54am On Aug 04, 2021 |
Hope say the daily error wey diz N Power people dey face daily no go give dem high blood pressure before dem start paying dere money sef....
Cos he b lik say na N-Power be through definition of Wahala no dey finish.... |
Health › Re: Osagie Ehanire: Nigeria Battling With 15 Neglected Tropical Diseases by inoki247: 11:31am On Aug 04, 2021*. Modified: 11:53am On Aug 04, 2021 |
Corruption, Nepotism, Tribalism, Poverty and religion go dey dere.... |
Politics › Re: Presdent Buhari to build gas pipeline from Kaduna, Kano to Europe __Femi Adesina by inoki247: 10:09am On Aug 04, 2021 |
lol abeg I wan ask I hope say all diz drugs wey NDLEA dey seize hope say dem no dey carry am go give awa politicians to take...
Cos person wey normal no fit dey always think laik diz... |
Politics › Re: Abba Kyari must not be found guilty or you risk exposing others --Ahmad isah by inoki247: 10:08am On Aug 04, 2021 |
lol |
TV/Movies › Re: BBNaija: Whitemoney Eating From Pot, Playing Around During Morning Workout by inoki247: 10:04am On Aug 04, 2021 |
lol |
Education › Re: Mass Communication Or Business Administration by inoki247: 9:05am On Aug 04, 2021 |
lol all this Pure Water course sef..
u will enta derr class u go dey see 2000 people for inside class....
U neva even know anything if u lik choose any one of the 2 las las School fit find u Chemistry or Performing Art nd u go dey dance and act drama for 4 years or German Language |
Business › Re: Abuja Businesses To Be Taxed For Using Generators by inoki247: 7:24am On Aug 04, 2021 |
Abuja is not meant for Living things.... |
Politics › Re: 10-year Old Boy Who Is A Vigilante Member In Katsina by inoki247: 11:05pm On Aug 03, 2021 |
lol this one no resemble 10yrs old...
He resemble Ancestors wey don go heaven before wey don confam say 72 Virgins no dey heaven say all na lie..... |
Health › Re: Rivers To Striking Doctors: Return To Work Within 24-Hours Or be dismissed by inoki247: 10:47pm On Aug 03, 2021 |
lol Rivers state and Kaduna na same type of Governor dey rule dem... |
Politics › Re: 3 More Bethel Baptist Students Escape From Bandits by inoki247: 9:22pm On Aug 03, 2021 |
lol smal smal dem go dey release dem lik Lapo loan |
Politics › Re: Bandits Attack Niger Communities Despite N20m Peace Pact Deal by inoki247: 8:49pm On Aug 03, 2021 |
20million don finish be that dem don use am du Dorime..... |
Politics › Re: Falana Writes AGF, Demands Prosecution Of ‘Arrested’ 400 Sponsors Of Terrorism by inoki247: 8:39pm On Aug 03, 2021 |
You go write tire dey are not from the south so they're business man with License.... |
Politics › Re: Pastor Bakare: Buhari Must Stop The Blame Game And Reshuffle His Cabinet by inoki247: 8:37pm On Aug 03, 2021 |
if he reshuffled na dustbin he go still recycle...
Person wey no du pass 6 month to appoint irresponsible people na him u dey tell to reshuffled he wan reshuffle buh he no know d meaning... |
Celebrities › Re: Record Label Sues Bella Shmurda For Copyright Infringement, Breach Of Contract by inoki247: 8:34pm On Aug 03, 2021 |
all this people sef...
And ones dem push dem comot for record label derr shine go off....
They keep doing the same tin...
If I get record Label na Sango u go dey use swear no time wetin mak u agree to d terms nd conditions u mus comply.. |
Politics › Re: Abba Kyari Faces Extradition As FBI Arrests Two Of Hushpuppi's Associates by inoki247: 5:35pm On Aug 03, 2021 |
ok |