Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 580 pages)
Monogamy:Lol you still don't get it any other person on the list I'm sure they're of questionable character and the media won't get enough reaction from it cos people won't be surprised buh been a cop you're not suppose to be seen beside dirt... And moreover let's focus on who dem don release him name while we wait for the other list and stop looking for who to join with ABBA..... |
ok |
lol he don reach stage wey children go dey get body guard for that side.. |
lol |
I know say if the Feds open this guy file sef he go long pass Tissue paper.... |
Na holiday Coaching Lesson dem go for dem go soon release dem.... Make God help person with the way the country is going mak e no go reach Level wey person go close eyes for him room and when iz morning u find ursef inside the bush... |
lol invisible cash transfer... Election go soon near promo go soon start.. |
lol And person wey go Zamfara go serve sef go post himself for status and social media say he go service still celebrate am join.... My friend no be service you go na abattoir... |
You people wan resume again.... |
You people will dabaru nd destroy the Economy and be doing alot of shalaye and be defending your stupidity.... |
lol all na no go confess until dem release all na conversation Transcript nd u guys sef go cast... |
lol make he go study Buruji case jejely cos laik diz laik diz if he try am trap go catch am ni... |
okay na.. As we don receive am like diz d daily numbers wey dey rise suppose reduce laik diz.... |
lol |
Collate all the Mosquitoes in Lagos together they will give u enough blood ![]() |
Him village people don finally open him case file... |
lol okay mak dem use Carbard ripe am den... |
lol make he go smoke am.. |
lol na almost everybody don get car for road... And this present Govt will come out and always look for a way to justify there stupidly... Just like Garba Sheu defended dere Stupidity by saying this.. how many Nigerians have cars anyway? How many of them run generators in their homes that they need this fuel for? Is it fair that the farmer and the herder and all of these low-level people in our society, that the taxpayer money is taken from them and is subsidising the lifestyle of our city, urban dwellers? But I also pay Tax and part of my tax dey dat money you used to mak road to dere Village if we ar to look at it... |
lol and fifth man Lol abeg remind me of Magu panel.... Panel ko Panel beater ni... Expect report like this... We don't know the type of Technology the feds use to extract the conversation between hush and abba but we av done our investigation and we found nothing on him so there for is good to go.... Just like we don't know the type of technology wey dem use du Ganduje Video in our darling daddy voice... Onnoghen no du reach Abba Kyari before dem comot stood from him Yansh..... |
Lol Congress wey u people neva even sure if e legit... |
So he was Voted to show his anger.... And this one get pikin for house lik diz na all diz kain old fool dey talk jargons for family house... |
How much will the discussion cost them how much them allocate for the discussions cos diz people no dey du anything for free... |
lol Hush too can list iz achievement he dey du Giveaway for Instagram.... Lol so doing the work you're paid for is what you go use counter your indictment are you doing dem for free..... Onnoghen no du reach Abba Kyari before dem comot stood from him Yansh..... |
At least na Buruji play him game... You think say if Obasanjo see opportunity e no go extradite am.... But this ABBA case the FG dey shield am if he choose to go the Buruji way mak he run himself the Govt must not support crime cos Is from there region. |
seunmsg:lol what did u mean by we didn't hand them over.... Buruji went to the court of law and start collecting injunctions and also frustrating the case he played his game by himself ni.... So which one his we if he like himself he can just goan study Buruji case and go his way... But the FG must not shield him from been prosecuted let him be the one fighting his fight with that we will know dey mean business... u think say if no be court Obasanjo no go hand Buruji to the US.... Even during Rufai case the Ogun Govt aide when he wants to apply for bail they ad to use Buruji case to d an instance not grant him bail.... and the case of no country will extradite is citizens all the Yahoo boys wey dem don dey extradite no b Nigerians abi dem b animal... |
We neva hear from all the APC people dey are still looking for who they will join with Abba... He don show say dere Mata don cast dey ar jus deceiving people with derr fake anti corruption.... And I see some people still defending ABBA if iz the opposition or someone from the south can you say the same thing.... Ehn hush is lying... imagine confession wey get Transcript no wonder ur lord say na technology dem use du video of someone putting dollar inside babaringa.... |
sunboy:How much do dey av to invest lik they don't give dem yearly budget dey can approach a bank for a soft loan nd b funding the project and be removing out there yearly budget and be paying with it.... Stop looking for excuses our educational system as failed us... |
ok |
lol Na Unilag dey owe 200milion nd me wey dey owe 280k on my NEPA bill dey will carry dere mumu ladder come my house and be disturbing the peace of my Wire.... Buh I don't understand as Unilag big reach dey can't generate dere own electricity wat ar dey now teaching the students all this school's needs to be productive..... |
Oga you want make Cementary full everywhere abi... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 580 pages)

