Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 421 422 423 424 425 426 427 428 429 (of 580 pages)
Make them enjoy there suffering in silence while stock last na dem vote dere thing.... |
lol calm down dem dey find bunk mate for Abba nd wu go escort am go US dem don forget say na d US u dey already so calm down... |
Ab |
I just believe if u av in ur capacity to help your family help them with something tangible like helping them to get employment if you've the link... But you been the only one who's rich in your family will send you to your early grave and people will always be like his he only the one.... |
MTN be like..... For More Loan Text Buhari to 2023.... If debt get word and opposite na Buhari go b him opposite.... |
they should not worry grass is free... |
Na them Vote Pharaoh... And if you sow Pharaoh you will reap Famine.... |
ok |
Abeg mak I go get chair nd popcorn... |
Yes ban it in the north so that terrorism can stop... |
Bike wey dem go give dem wey dem go put boys for street wey e go dey colet money for ticket from dem.. |
Hope say all diz N Power applicants no go get high blood pressure las las... Cos derr problem no dey finish.... |
lol.. he beta mak dat Vincent guy too go clinch to ABBA jejely so dat Court can decide for both of dem.... Case wey we know say 10yrs to diz time court neva decide.. his Lawyer right now don dey study Buruji case laik diz.... I just hope court will start deciding for anybody wey no sabi anybody from now on... |
ok where the money now... Cause I'm sure if dem accumulates some of my 20naira, 100naira wey dey miss I go become a millionaire ![]() When will they start paying us ar we to start applying to retrieve our 20naira bak ni lik N Power or u will jus credit us lik dat... abi u guys don borrow dat one again...... |
lol probe left and right... Even if case get video dey must setup a panel... |
Everything abt Borno dey always gt the taste of religion.... |
Na Oil business.... And na work wey you no go pay Tax just register and get your RC number and also have an Available enterprise account den book work don start b dat... |
Onome my guy dey owe me 85k since 2 years ago abg I need a DcP wey fit help me retrieve my money with intrest on it |
Maybe our Supreme court Judge Mallam Tanko shuld goan represent him and use Technicalities to destroy the case ![]() |
with everything wey dem dey colet left and right Dollar don dey waka go 1k laik diz... |
Student wey suppose face dere studies nd come out in Flying colors.... |
lol dem really sitdown for diz guy mata... |
Make he watch out cos afta this writing they're coming for him to go join the hundreds of people locked up.... I'm even surprised dey can write to someone nd not du dere Gestapo style.... |
so how custom tak know the market value dem put am for Jiji or dem contact dere Vendor ni.... Mak dem sell d thing after seize jare and use d money fund project abi na burn dem wan burn am waste money laik dat. |
22bn buh aw custom tak know the value sef dem put am for Jiji or dem gt dere own Vendor too... |
They will rather concentrate more on 2023 and their political party dan concentrate on taking care of there state and contributing more on d Economy wey don wreck... |
with the way the country is going if all the Drs leaves na only Agbo (Herbs Seller) go remain.... And whn doz ones too see say the country no progress dem too go leave d country... Las las everybody go dey use Google nd Nairaland health section dey treat dem sef nd start Performing surgery dem sef.... |
mak the Govenor sha no go sleep and wake up for herdsman hand... |
joshjc:Lol we go open GoFundMe for awa players den... For now let our players start tying wrapper... |
if dem bundle the customer burn am now... People go dey pity the customer... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 421 422 423 424 425 426 427 428 429 (of 580 pages)
