Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 424 425 426 427 428 429 430 431 432 (of 580 pages)
All EFCC agents needs to go to US for a 5 years course... |
Nothing last forever dey all av few years to go.... When people start to deal with dem jus lik Ororo use to deal nd fry Akara dere eye go clear..... |
Lol you people sha dey find wu go follow join ABBA.... His hard for u guys to swallow it dat ur saint no clean..... We all know say all diz ones no clean buh when he reach dere turn dem go call dere name buh for now na ur Saint dem first cal mak he go answer him name... |
ok |
Lol no be cloth again... Go colet Manual from Lai Mohammed he can du beta.... There's a free flight for him to go to US and explain that... You people are always abusing the south for fraud he reach all na turn now u start looking for excuses From Tailor to investigator... When his going he should go along with Detective Fashola he fit see Camera wey he go give the Feds as evidence.... |
Nigeria no dey |
Lol this people don turn Basket mouth already... Make dem boycott am now na d cheapest airline b dat for now.... Dem kuku get leg mak dem dey use am waka from Aba to Lagos... |
Monogamy:Na one by one stop looking for who to carry along with ABBA when he reach the next person turn he go answer him name.... The only thing Abba can do now is to go the Buruji way nd fight off is extradition in court of law and keep dragging the case... As for Dino if him name dey e dey US e no go see him own case drag cos na straight up dem go reach him house... But for now let's focus on who still dey chop the bitter leaf.... |
No police officer in diz country clean for diz country.... But if people talk now dey will say dey ar kidnapper, armed robbers na why dem dey talk..... |
Monogamy:Lol which said documents the full copy of the documents is on the internet as a pdf file y ar u bringing others to it when he reach dere turn dere own documents too go dey everywhere... Nobody cut out the documents check the full document if you see any of doz names you listed... is just like because he took pictures with some Chelsea players also so there for dere names should be on the document.... when he reach everybody turn dem go call dere name face the one wey still dey trend nd stop looking for people to carry along with ABBA... |
Monogamy:Lol things wey get evidence nd there detailed chat u still dey talk say na Lie... Even if you see a video recording of them talking and exchanging money sef u go still say na Edited well no be new thing all na don say na technology dem use arrange Ganduge Video... |
Fahdiga:They need to go to US for like 5 years course and come bak to Nigeria nd du NYSC so during derr Service year dem go first practice wetin dem learn.... |
I dey see for oda thread wey one of dere Zombie dey yarn say aw e dey possible wey hush go leave there conversation for phone..... if you delete something on your phone or PC e no delete u just clear space... if dem need d conversation or file e no go take them minute before dem resurrect dat thing u think say u delete... |
He sure for him... The way Nigeria iz now if u wan commit any fraud or crime u go first look the region you're coming from... |
He don go US laik dis people wey dey always shout mak he go use... If have a case to answer afta Surgery dem go call on him.... |
lol so are you people saying las las na Dismissal or Demotion go end am you won't mail him to US to go clear is name..... |
lol shey u diz people go schl sha... what's the weight if dey ar both 50kg den na d packaging dem work on... Unless Bua is running promo wey e add lik 5 xtra or 10.... |
lol Everybody been served Breakfast all round in diz regime... |
eh eh why diz people dey fight because of woman wey 72 Virgins dey intact for dem for heaven..... Women nd the fall of Men abg wen APC go ban Woman d fall don dey too much... |
lol Wahala just too much for this world... Na diz kain sleep dem dey call rest in pieces... |
Oga shut up dere jare... So because say e b tiff now mak he no name the street to iz house wey b say na him first buy land for.. Na everybody be tiff na wu dem neva catch still be saint... |
Make UEFA take the Case to Tanko Supreme Court... |
I know say na everybody go taste am as diz regime don turn suffering to nutrient and Multi Vitamin for the masses. |
supportnija:You people should stop supporting fraud nobody clean he reach ur turn now u guys ar looking for excuses.... The house he built and things he bought did he tell them how the money waz made.... this is a clear case he waz told why is fellow should be arrested as an officer of the law he suppose report the case ni buh him knowing and still helping him to du iz dealing for a month is a crime... |
Enjoy the waka while stock last... |
104yrs the Judge no even use tape rule measure this one oh.... If the guy die sef nd he mistakenly come bak to this world he go still dey owe cos presently e neva sure say e go spend 50 inside lik diz so when he comes bak to earth again he will Come and complete the rest.... |
lol.... So with this your analysis when dem catch someone for crime and there's a middleman between the two people wey run the game.. Are you saying them no suppose arrest the middleman he should be free since no be him du d crime..... Been a middleman too no be crime na... |
Bar1941:You people will soon tire with jargons Dino kuku dey yankee if he av a case to answer dey will go for him buh for now let's face who dem don catch first.... and stop playing politics with everything |
lol |
ok Them don dey the same WhatsApp group now... |
okay when you go crack ABBA.... |
Yea our Muslim Brothers what's the Ruling on Aso Ebi today na Friday abg... I'm asking for a freind.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 424 425 426 427 428 429 430 431 432 (of 580 pages)