₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,829 members, 8,513,888 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:23 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 433 434 435 436 437 438 439 440 441 (of 580 pages)

Politics › Re: Abdulsalami Abubakar Celebrates His 79th Birthday Today by inoki247: 9:06am On Jun 13, 2021
Mak him enjoy him birthday while stock last...
Health › Re: Hallitosis(Mouth Odour) Has Finished Me; Pls Help A Brother by inoki247: 8:21am On Jun 13, 2021
ok
Politics › Re: Port-harcout Was Named After A Rapist: See Him by inoki247: 5:50am On Jun 13, 2021
Lol wahala just plenty for this country....

The current president nko no be Terrorist sympathizer...
Politics › Re: Amotekun Will Metamorphose To State Police - Akeredolu by inoki247: 8:21pm On Jun 12, 2021
ok
Politics › Re: Violence At APC Mega Rally In Kano by inoki247: 2:50pm On Jun 12, 2021
Na d Thug wey dem dey use disrupt protest come Visit dem for Rally....
Politics › Re: Boko Haram Recruited Spies With N5,000 -Zulum by inoki247: 2:25pm On Jun 12, 2021
Abokii dey cheap before no be dem dey always colet 5h to du Thug nd scatter protest...
Politics › Re: 'Buhari Must Go' Protest In Benin Holds On June 12 (Pictures) by inoki247: 1:45pm On Jun 12, 2021
I sha pray say Benin protest end today...

Cos everything about Benin dey always get Jara nd overdo....

it's been a while we hear from dem DPO Osaro sef na which Division dem dey like diz...
Politics › Re: JUNE 12: I Go Fire You – Police Officer Threatens To Shoot Journalists In Lagos by inoki247: 1:30pm On Jun 12, 2021
chrisvic007:
Everyone knows that people living in a tiny dot are marvelled when bad things happen in the country because of hatred. I have news for you. Soon, your ungun known men, bandits and your sponsors will steam in their oil. Just some time more.

You think any responsible government would allow the carnage that accompanied last endears protests to happen again.
You people just keep crying any aw since after EndSars protest....


So far so good after the protest wetin our government don du nothing instead dey ar still not sitting up I see dey dont like when the masses approach them as a gentle man na Violence dem like...

Violence happens even in saner climes nd dem neva still ban protest....


so you guys should stop supporting show of shame...
Politics › Re: JUNE 12: I Go Fire You – Police Officer Threatens To Shoot Journalists In Lagos by inoki247: 12:03pm On Jun 12, 2021
Lol na only innocent people dem sabi fire...


Dem ISWAP dey wait dem for Sambisa nd UnGun Known Men dey wait dem for Check point for East.....
Politics › Re: Twitter Retweet Button Turns Green (Photo) by inoki247: 11:55am On Jun 12, 2021
lol
Politics › Re: Buhari: I Told Sanwo-Olu To Tell Lagosians To Walk After Buses Were Burnt by inoki247: 10:17am On Jun 12, 2021
okay
Politics › Re: June 12: Don’t Protest – Abiodun Begs Ogun Residents by inoki247: 10:16am On Jun 12, 2021
Springboot:
All these trends will only remain in Twitter and other online blogs, youths are not serious, if they think everything can be won online.
Lol if going online is irrelevant den why ban it dem for leave am....


with this now the country go dey downgrade more wetin suppose just dey local buh u choose to take decisions like someone who's dense.....
Politics › Re: June 12: Fight Breaks Out Among #IstandWithBuhari Protesters In Abuja by inoki247: 10:12am On Jun 12, 2021
okay abeg wu win nd wu b d Refree....

I sure say people wey dey with him dere go be Thug cos na dem fit stand in any kind of weather just to survive....
Politics › Re: June 12 Protesters Arrive Ojota Park In Lagos by inoki247:
Dere mumu Ban Twitter to Publicize dere cluelessness globally....


That's what you get when you don't have a good advicer...

Them think say na stone age we still dey...
Politics › Re: Yoruba Will Break-away From Nigeria Latest By December, Says Sunday Igboho by inoki247: 10:07am On Jun 12, 2021
okay oh
Jobs/Vacancies › Re: Important Things You Need To Know Before Accepting A Job Offer In Nigeria by inoki247: 10:03am On Jun 12, 2021
GNLD. Nd Tianshi nd Group no need all diz na easily dem go employ u nd send u straight inside d Sun afta u don subscribe....
Education › Re: Menace Of Yahoo Boys In Our Institutions by inoki247:
Hippocratic Lecturer same people that rigs Politicians in.....



What do you've to say about you guys that rig politicians in...

You people are complaining abt Exam Malpractices nd the internet fraud Menace but you guys are the one who keeps rigging in bad leaders for us abi u dont av any tin to say abt dat....


Abi na Yahoo boys help u rig in Govt that will hold on your allowances and salary nd mak u guys go on strike nd keep using ur own to spoil the future of the leader of tomorrow......

Always looking for wu to blame for dere cluelessness...
Politics › Re: June 12: Don’t Protest – Abiodun Begs Ogun Residents by inoki247:
But you and your party men protested against bad government back in the days...


Now you guys are allergic to protest....


With there Twitter Ban dem stil dey trend we know say na Global dere disgrace go dey trend now

Politics › Re: Ahmed Lawan: Debt Burden Heavy On Nigerians But Necessary by inoki247:
yea Fool....

And also Loot Recovery is also nessacary Cos ReLooting is a necessity.....
Politics › Re: BREAKING: My Administration Has Lifted 10.5 Million People Out Of Poverty – Buha by inoki247: 8:02am On Jun 12, 2021
Na true with 10k everything about this Regime always get 10 like trader money...
Politics › Re: Nigerians are very forgetful - President Buhari by inoki247: 7:04am On Jun 12, 2021
And you...

Can you still remember any of your Manifestos...
Politics › Re: FG Has No More Job Vacancies, Buhari Tells Youths by inoki247: 10:18pm On Jun 11, 2021
lol in one words dey should continue with POS job..

And the one trading Bitcoinn also should continue....
Politics › Re: Nigerians Are Forgetful Of My Achievements - Buhari by inoki247: 9:49pm On Jun 11, 2021
Yes Just az u ar forgetful of Your Campaign promises....

Like Making 1naira Turn 1 Dollar....

Like dealing with Boko Haram within 6month...


Like creating Millions of Job yearly....


And the unemployed Youth Monthly 5k....

u don forget all diz promise...
Politics › Re: ‘They Are Seeking Relevance’ — Buhari Vows To Deal With Sponsors Of Terrorism by inoki247: 9:48pm On Jun 11, 2021
If he no Vow he go shock....


Election don finish he still dey campaign...
Politics › Re: Buhari: I Am Also Dealing With Bandits In The Language They Understand by inoki247: 9:02pm On Jun 11, 2021
yea You're dealing with them with Ransome Language...
Jobs/Vacancies › Re: Can A 9am To 5pm Job Make Someone Become Wealthy In Nigeria Without Runs? by inoki247: 5:12pm On Jun 11, 2021
Yes if you listen to Motivational speaker....
Politics › Re: President Buhari's Interview With NTA (Pre-Interview Thread) by inoki247: 4:54pm On Jun 11, 2021
When he go du Interview with that Brekete Presenter I want to check something...
Politics › Re: Protect Yourselves From Bandits - Governor Matawalle Tells Zamfara Residents by inoki247:
lol na only Nigeria u go see Politicians wey dey go around with security dey giv Tips nd Manual on how to survive attack....


if he sure for him nd d President, the Minister for Defense nd him mak dem no waka with Protocol again mak dem dey use d Tips...
Politics › Re: Nigeria Needs Twitter, Says Senate President by inoki247: 2:33pm On Jun 11, 2021
Me I don't even know the role of the NASS laik diz e b like say na Chieftaincy Title b dere role now....


Dem don dey useless like the Obas nd Emirs...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Euro 2020 Kicks Off Today by inoki247: 2:29pm On Jun 11, 2021
At least someone can have a reason goin to bar again without been boring....


I'm rooting for Madagascar shocked shocked
Celebrities › Re: Uche Ogbodo Welcomes Second Child, Bobby Maris Reacts (Video) by inoki247: 1:46pm On Jun 11, 2021
doctore212:
Abeg I have been shouting since that I need olosho connect in Yobe state and no one is Keen to listen to my plea.


I need two oloshos in Yobe
lol Shey Tinder or inMessage dey work for Yobe so abi Boko Haram don ban am..
Politics › Re: Nigeria, Twitter Need Each Other – Lawan Reacts To Ban by inoki247: 1:39pm On Jun 11, 2021
lol I don't even understand if we are been punished by God cause any little thing wey dey giv us Joy our politicians will choose to take it away from us.....

God if we offend u abg forgive us....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 433 434 435 436 437 438 439 440 441 (of 580 pages)