Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 478 479 480 481 482 483 484 485 486 (of 580 pages)
As the Government they always see protest as an act of terrorism they now see DJ Switch as the head of a terrorist group.... |
Korope in Disguise |
so that means say Osun indegene no go dey pay the same school fees as Oyo state indegene so they will now be regarded as non indegene cos I don't understand... |
Soarr:dem wizzy, Davido, burna and 2face sef no dey du 2 min song people wey don make name already.. |
sha work on the time duration which one be 2 minutes plus song when we no dey listen to song preview... |
Make we enjoy the sufferness while stock last |
Hand him over to DSS to do what.. We know you're kuku lying they will soon mail him to another state and he continue his job... |
donforeign:Na one way pattern bro like dem Wurld, Ric Hassani, Nonso Amadi and Maleek Berry shey u still dey hear dem sing like before.. |
I pray say him one pattern of music no quick fade.. And I noticed something all him song no dey pass 2min plus.. |
This Government is not ready to face reality them go soon talk say they're protesting for change of Government or they're been sponsored or labelled them as terrorists.... Na this Part of the world I see say protest na sin.... |
Make Arsenal go enrol the 2 of dem in Kick Boxing or Kungfu class at least if they can't win Football Throphy maybe they can win Kungfu or Kick Boxing Throphy |
lol his just talking in a rubbish he knows dere cow over there will never vote them out.... his just trying to play ping pong with people brain... |
Arsenal is about join relegation team in Championships and start winning only Championships Throphy.... Person wey no see Abia manage wan manage Club wey dey some how before.... |
At least e can always send pictures to Kanu always to analyze nd masturbates on and send to his fans that Jubril just send him new pictures to analyze... |
okay mak dem dey chop dere fuel pending the time wey e go dey useless... When Fuel finally dey useless nd we can't export to sell anymore maybe we go dey bath with am, dem no gri diversify mak dem still dey find fuel up nd down... |
You guys are mad how can I buy an underage Car for 500usd or 600usd and clear it for 400k.. You go dey shout buy local! buy local!! ones they take any decisions to mak local improve na so the price go start to dey sky rocket... |
Lol suspended pending the conclusion of the investigation... Abeg wetin u wan investigate again weda d Gun get fault abi weda d Guy dey on drugs... I don't even know why all this happily trigger officer no even try to shoot one of this politians or dere family nd see how they will feel... |
Benue wey just discover Fuel go start to dey bath with there thing wen e useless |
the Igbbo don hit d wrong button again |
lymelyte:na Joke na if Abokii try Meth e go sing song |
okay he remain CNN.... In Lai Voice CNN will soon pay there own fine too we are still looking for the Federal government account number... |
SweetDipBenny:I know na joke now.. Like dere are Crack full of different particuls, and dere are some cocaine that is 50 percent cocaine nd mayb some rubbish powder of 50 percent nd dere are 90 to 100 percent pure cocaine so normal aboki no fit afford pass Crack.... |
if U.K misbehave we will sanction dem and Visa Ban await them and the Queen.... |
lol you want to Ban dem too nd start forcing everyone to watch only NTA |
How come drugs dey kill for dere nd e no dey kill abokii wey dey tak drug pass for here... I guess our immune strong b dat cos even Corona no see us attack ![]() |
oga take your Lyrics out of here. Yen yen yen yen yen |
he don reach this level.... Maybe this time around them go tag d body as Hoodlums nd not the Lekki protesters killed.... |
Our Super EGoat and Super Ediot... |
Audio.... They will soon goan Borrow money from Zimbabwe, Bet9ja and Blockchain... Mak dem convert the money to BTC as bitcoin dey hot maybe d thing will rise more... |
lekki1444:oga forget all diz talk make dem open border we go sort ourselves |
okay next |
Make them call the Army wey go shoot protesters for Lekki mak dem shoot him down.... Na instant Judgement e need |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 478 479 480 481 482 483 484 485 486 (of 580 pages)