Politics › Re: Endsars : Group Drags Femi Falana To ICC by inoki247: 7:32pm On Nov 11, 2020 |
okay |
Politics › Re: IGP Adamu Seeks N24.8bn To Fuel Vehicles, Motorcycles by inoki247: 7:30pm On Nov 11, 2020 |
Na so during Election dem allocate some millions for grass wey horse go chop |
Crime › Re: BREAKING: Robbers Attack German Customs Office, Cart Away €6.5m by inoki247: 3:45pm On Nov 11, 2020 |
ogododo: Dem go get serial number Lalasticlala Oga forget that one old currencies serial number no dey tally av u watched aw they entered Brazillian Central bank nd cart away all d moni is still one of the biggest robbery till now dem neva catch fly... |
Travel › Re: Mob Burnt Truckload Of Salt In Onitsha After Driver Crushed Cart Pusher To Death by inoki247: 3:25pm On Nov 11, 2020*. Modified: 3:49pm On Nov 11, 2020 |
Burn Burn everywhere...
People don turn dem self to judge na dem go burn Thief, Burn property....
The SARS in people's life is more brutal dan the real SARS... They need to End the SARS in dem also.... |
Crime › Re: BREAKING: Robbers Attack German Customs Office, Cart Away €6.5m by inoki247: 3:06pm On Nov 11, 2020*. Modified: 7:25pm On Nov 11, 2020 |
ogododo: Which shop dem wan spend am for Europe, wetin I de say be that the money get numbers and dem go follow serially What if they're old currency note... No be all crime them they see solve if na well planned work forget am buh if na like all diz learner wey dey our country du d operation them go see them catch.... |
Crime › Re: BREAKING: Robbers Attack German Customs Office, Cart Away €6.5m by inoki247: 3:05pm On Nov 11, 2020 |
The money don go make them move on |
Politics › Re: FG Feeding 7.5 Million Pupils In 46,000 Public Schools ― Osinbajo by inoki247: 9:51am On Nov 11, 2020 |
You people still dey use this Format wey don cast |
Politics › Re: Balarabe Musa Is Dead! by inoki247: 9:47am On Nov 11, 2020 |
ok |
Politics › Re: 2023: My Presidential Ambition Not Do-or-die Affair, Says Bakare by inoki247: 8:31pm On Nov 10, 2020 |
I enjoy the joke wey u jus crack....
Even if you apply for WhatsApp group admin post u no go enta so no waste ur time... |
Politics › Re: #EndSARS Promoter, Rinu On Frozen Account: I Am Disappointed In Nigeria by inoki247: 4:48pm On Nov 10, 2020 |
And one is still giving advice to people convicted for funding Boko Haram to take there case to Supreme Court...
But you will never see them put mouth in these type of conversations.. |
Politics › Re: How David Was Used By Asiwaju's Enemies To Try To Reduce His Grip On Lagos by inoki247: 3:59pm On Nov 10, 2020 |
You will soon blame devil |
Foreign Affairs › Re: Ousted Ex- President Of Mali, Toure Is Dead by inoki247: 10:55am On Nov 10, 2020 |
Make dem confirm well mak e no be say Baba dey disguise.. |
Politics › Re: Nigeria Exempts Dangote Cement From Land Border Closure by inoki247: 9:55pm On Nov 09, 2020 |
Maybe he don even dey export Onions this one wey onions just rise up all of a sudden |
Politics › Re: EndSARS: Osun Judicial Panel To Begin Sitting On Thursday by inoki247: 9:21pm On Nov 09, 2020 |
Sitting wey dem go rubbish...
That's how AGF Malami says d evidence available is not enough to prosecute the indicted SARS Operative.. |
Crime › Re: Bandits Attack Abubakar Dauran, Zamfara Commissioner's Convoy, Kill Driver by inoki247: 9:06pm On Nov 09, 2020 |
Why are this people killing around like they're in competition they can just collect money from them and let dem go.... |
Politics › Re: DJ Switch To Canadian Parliament: How Soldiers Shot At Us At Lekki Toll Gate by inoki247: 8:16pm On Nov 09, 2020 |
Automatic Asylum Format |
Business › Re: Traders In Ladipo Market, Lagos, Abandon Their Shops And Run As Gun Men Attack by inoki247: 11:59am On Nov 09, 2020 |
shey the war never end ni bayi |
Foreign Affairs › Re: Russia Says Putin Awaiting Official US Result To Congratulate Winner by inoki247: 11:12am On Nov 09, 2020 |
okay |
Politics › Re: Breaking: PENGASSAN Begins Nationwide Strike by inoki247: 9:27am On Nov 09, 2020 |
is it a must to force everybody to join IPPIS..
The Federal government can't force military to Join IPPIS buh na Civilian dem wan dey use dere force on.... |
Politics › Re: EndSARS: South West Monachs Blame Politicians’ Greed For Money For Riots by inoki247: 7:10am On Nov 09, 2020*. Modified: 7:40am On Nov 09, 2020 |
Omo our run away Oba no dey dere...
Maybe he still dey find the original staff of office nd him shoe up nd down.....
You guys shouldn't face reality and be blaming up and down the killing of the Youth by SARS and shooting of Protesters are sponsored by devil I guess... |
Nairaland General › Re: Ginimbi: Zimbabwean Socialite Dies After Sharing Video Of Himself In Rolls Royce by inoki247: 5:11pm On Nov 08, 2020 |
some people will come nd blame is Village people now or say na blood money e du.. |
Foreign Affairs › Re: Vienna Terror Attack: Private Video Released: Pics & Video by inoki247: 1:38pm On Nov 08, 2020 |
|
Politics › Re: EndSARS: Why We Are Still ‘Protesting’ – Policemen by inoki247: 8:39am On Nov 08, 2020*. Modified: 9:06am On Nov 08, 2020 |
The FG too should hold there Salary too cos FG too dey protest |
Foreign Affairs › Re: Biography & Profile Of Joe Biden, US President-Elect by inoki247: 8:39pm On Nov 07, 2020 |
if we are to show Buhari profile we go add him barren Cow join |
Politics › Re: Some Youths Collected N1 Billion To Make Nigeria Ungovernable - Group Raises Ala by inoki247: 5:11pm On Nov 07, 2020*. Modified: 6:25pm On Nov 07, 2020 |
Them don finally find ways to rubbish the protest....
if we protest in our own country for good governance and also to av access to good things of life some fools will look for a way to say is the opposition or is been sponsored u guys face reality..
Na people colet 1 billion and send military to Lekki Toll Gate to harm people..
na inside the Billion dem buy SuV wey carry Thug go attack protesters.... |
Politics › Re: Obaseki & His Deputy Shuaibu Participate In Clean-Up Exercise In Edo (Photos) by inoki247: 4:34pm On Nov 07, 2020 |
How far Edo people ur brother wey go vacation from prison don go back to prison abi the ultimatum neva reach ni.... |
Politics › Re: BREAKING: Nigeria Police Arrest #EndSARS Promoter In Lagos by inoki247: 4:34pm On Nov 07, 2020 |
Shey the protest get leader ni |
Health › Re: Dangerous Coronavirus Mutation In Danish Minks: 15 Million To Be Killed by inoki247: 3:08pm On Nov 07, 2020 |
Make we start Protest here in Nigeria...
#MINKsLivesMatters
Minks wey be say if dem find dere way to Nigeria people pot go dey full at least people go dey chop dere Palliative Noodles with Mink.. |
Education › Re: Crack In ASUU As Members Want End To Strike by inoki247: 2:25pm On Nov 07, 2020 |
I Think say ASUU don say e wan giv Govt 2 to 5 years to lock up Schools for dem to rebuild it... |
Celebrities › Re: Ceec Wants To Shoot Her Shot (Video) by inoki247: 2:18pm On Nov 07, 2020 |
lol shey ur attitude don change before u turn Evening Newspaper and afta Evening Newspaper nd u still no change u go turn Suya Paper or Boli Paper..... |
Celebrities › Re: MC Papi Calls Out Kano Government Over Poor Infrastructures by inoki247: 12:50pm On Nov 07, 2020 |
DSS is coming for you...
They will soon say is trying to cause war and trying to change elected govt with is mouth... |
Politics › Re: Americans Burst Dance Moves To Fela’s Song As They Wait Election Result(video by inoki247: 12:33pm On Nov 07, 2020 |
Miracle2020: did you see them freeing prisoners, did you see them burning business of their political opponents? At least use your brain before coming here to write rubbish. Did you also see Gov't officials dropping thug or BRT busses filled with thugs or Soldiers with Gun coming to shoot protesters..... If what you wrote is with brain I beg God not to give me the type of your brain... |