Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 476 477 478 479 480 481 482 483 484 (of 580 pages)
Them help u keep ur money if u no overstay the period given to u... You will be allowed to withdraw your money.... I see nothing here is something simple if you no overstay the stipulated time you've no problem buh if you've another motive be ready to lose the bond... Make our Government do something like this sef all this India, Chinese, Lebanese, Pakistan nd Egyptians wey we no even know weda dem get Visa wey come dey threaten us for our country... |
Since the day the Government goan play into people's hand with the Lekki Toll Gate game dere life as never been the same.... |
Them suppose don put Placard for the Niggga Chest as him and his boy's sabi convict and disgrace people for social media even as dem neva take the person to court to prove is case... |
You guys can go to court of law to file for the arrest of Abaribe at least case study don dey tender Ndume case as case study... |
wetin dey occur this 2020 sef na death na death we just dey see na person still dey mourn him 13 years old kid now this again.. |
Death is certain.... Death no dey look face e no dey look age... Shey na die person come die for this world ni dying is easier dan making money.... |
I see Rohr for dere No wonder our boys the play rubbish lately so na EFCC custody our Coach dey.... |
You guys should taste inside your lie the thing don dey circulate |
Na Lai even release statement |
lol the thing dey funny sha... They might need extra hands the estate might be too big for the soldiers allocated to the area.... |
at least with that the guy will get more followers... And people that like his work will patronize him no be everything be money iz a Marketing strategy that can bring the guy more fortunes than him been given 1 million that will finish in a seconds... |
kossydiba:they can communicate to there Cow through NTA..mm |
We sef know say u ain't going any strike u beta goan colet Manual on how to strike from ASUU... Useless NLC |
Me I know say anything wey happen for Lekki don go be dat... When d panel finish there investigations and do there findings and dem move the case to court shey na alien go b d Judge ni abi no b d same judge appointed by government.... |
is the Pfizer Vaccine UK owned or US cos I don't understand |
Make them Ban Super Eagles also they're not making we the citizens happy.... |
Omo we are on a long thing and 2023 still far |
all is well.... At least u should av proven them wrong that you never misappropriate anything instead of taking your life..... |
Then share us our thing to bath with now... People wey get Gen go dey pour dere thing inside Gen nd people with car go dey pour inside car... People wey no get any gey bath with it.... is a win win for everyone... |
They should take there battle to Supreme Court... Police and Robbers na family now they use same tools one is illegal and one is legal... |
This SARS money wey dem no see chop again dey pain dem dey av to look for another way to keep getting the funds... |
So na North be the true definition of Woro si Woro... so in one word when you're going to the North just know you're going to a Warzone so be on alert to Japa nd no form Commando or Robocop... |
lol good for y'all but killer cops and killer of peaceful protesters can go Scot free... |
Foolish set of people when u need dem Bandit or Boko dey won't show up |
Which Grammy Abeg alana own or Photoshop Grammy |
Na when this people go ever learn u still waka go colet transfer dat mean say e still sure for this police people... |
Them kidnap dem release dem the second day I don't understand... The Kidnapping is Photoshop nd the designer na bad editing he du |
He be like say the Cashout no reach the other guy side na him cause d outburst |
This man again |
So if them graduate who go employ them the same university I guess... Another junkie in d making na wetin too much drug dey cos b diz.... God keep blessing Nigeria with daft leader.... |
So this people never still learn I pray say no be them go set the country on fire and if them start to dey kill dem now dem go dey expect people to av pity on dem... This week alone Security Personnel don kill Two people... |
I talk am in my old Post say na Hoodlums dem go tag dem as.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 476 477 478 479 480 481 482 483 484 (of 580 pages)