₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,838 members, 8,513,935 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:09 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 479 480 481 482 483 484 485 486 487 (of 580 pages)

Politics › Re: CNN Confirms That #EndSARS Lekki Massacre Happened by inoki247: 9:35am On Nov 18, 2020
Me I sha know say na on Judgement day dem go play the full movie....
Politics › Re: Broke FG, State Governments Scavenge For Survival by inoki247:
Make them sell the country to people buying Iron Condemn now....

Na Everyday Bitcoin dey rise maybe they should convert our foreign reserves to BTC nd if e crash we go know say the President Bad Luck is Legendary...
Crime › Re: Lagos Police Trace More EndSARS Looters Through Video Recordings by inoki247: 7:18am On Nov 18, 2020
Na which Technology dem use du d Video....

Cause Gandollar still dey dere wey get Video dem neva see am trace....

if truly say na Looters dem dey pack e good mak dem separate Chaff from Beans cos police sabi pack anything....
Politics › Re: 2023: Buhari Never Told Me I Will Succeed Him As President —Tunde Bakare by inoki247: 6:25am On Nov 18, 2020
if he like make he tell you self shey na him be Voters ni
Politics › Re: Defection: Full Text Of Governor Umahi’s Broadcast by inoki247: 11:25pm On Nov 17, 2020
Na u sabi all of u na ur pocket u dey fight for
Crime › Re: Evans’ Sister Lost 2-Month Pregnancy After Torture From SARS by inoki247: 4:57pm On Nov 17, 2020
So cause say my Family Member na Kidnapper I must chop inside him beating...


So the Rogue Cops too wants to fight back using the Media...
Politics › Re: Eromosele Adene: Court Grants #EndSARS Protester Eromz, N1m Bail by inoki247: 1:24pm On Nov 17, 2020
I sha pray say the Government no go freeze the account where the 1 million dey come from mak we no dey hear news like is sponsoring terrorism for paying his bail...
Christianity Etc › Re: Pastor Adeboye: How My Poor Uncle & I Fed In 1956 by inoki247: 12:03pm On Nov 17, 2020
This Testimony funny gan
Politics › Re: If Gej Froze Thier Account. by inoki247: 11:19pm On Nov 16, 2020
yarimo:
so what ever UK and US did Nigeria government must do the same ? mtceeew unintelligence people everywhere
is ur country as develop as UK nd US na u be the unintelligence person wen u wan increase fuel u compare the country with Saudi buh can't compare protest with another country...
Politics › Re: Dahiru Buba: Buhari Trekker Gets Car, N2 Million From Gombe Governor by inoki247: 8:47pm On Nov 16, 2020
Omo d Format don finally pay d man e don cashout na Maintenance Format remain now afta e exhaust the 2M
Politics › Re: If Gej Froze Thier Account. by inoki247: 8:05pm On Nov 16, 2020
yarimo:
did occupy Nigeria protest led to destruction of property all over the nation ?
so when they protest in UK around 2010 and people were looting and destroying things UK Govt start freezing people's account or the BLM protest that also Leads to Looting US govt freeze people account
Politics › Re: Give Me More Time, Magu Begs CCB by inoki247: 7:38pm On Nov 16, 2020
Time to du what look for original document of his CCB form abi wetin
Celebrities › Re: #endsars: Northern Youths Express Their Displeasure In A Song (VIDEO) by inoki247: 6:05pm On Nov 16, 2020
They will soon goan arrest doz band
Foreign Affairs › Re: Peru President Merino Resigns Following Street Protests by inoki247: 5:47pm On Nov 16, 2020
Why he resign wey e go just call Nigeria Army to send dere boys to the protest ground everyone go japa...
Politics › Re: EndSARS: Lawal Gusau Reports Feminist Coalition To DSS by inoki247: 5:30pm On Nov 16, 2020
When are they reporting Shekau Location
Politics › Re: Reps In Closed-Door Meeting With Service Chiefs by inoki247: 4:26pm On Nov 16, 2020
if you like open door no good results will still come out...

With Countless door wey the president don close on dem we no see result...
Travel › Re: Vehicle Climbs Lagos Pedestrian Bridge, One Feared Dead (Video) by inoki247: 4:20pm On Nov 16, 2020
kiss How he take happen na only inside film dix one dey happen na
Sports › Re: Gabon Players Sleep At Gambia Airport - Aubameyang Fumes by inoki247: 4:11pm On Nov 16, 2020
Africa is different from oda continent....


Our Corruption and planning is Extraordinary like Zeeworld..

People don provide dere Covid result u still av to seize dere Passport wat else du u want dem to provide maybe dere Kidney Test...
Celebrities › Re: Frodd Attacked By Armed Robbers, His Car Destroyed (Video) by inoki247: 3:56pm On Nov 16, 2020
Looting don dey legal lately
Celebrities › Re: Tony Umez & His Wife, Patsy Ogochukwu Celebrate 21st Wedding Anniversary by inoki247:
Happy Wedding Anniversary Mr Durling Ozo Uncle..
Politics › Re: Peter Obi Reveals Nigeria’s Major Problem by inoki247: 3:41pm On Nov 16, 2020
Oga goan face the Panel....

We neva hear ur speech on d Nwafor the Butcher mata....
Politics › Re: Judges Should Inspect Police Stations & Detention Centers Monthly - Falana by inoki247:
Cause we know say Police no go ever change na Vacation dem go dey will all resume dere way of life again...

It must be unaware Visit a good surprise visit like a gurl paying is boyfriend a visit without updating him before showing up....
Health › Re: Moderna's Coronavirus Vaccine Is 94.5% Effective, According To Company Data by inoki247: 2:26pm On Nov 16, 2020
Our Government don dey draft format on how to borrow money from World Bank or Zimbabwe so they can use it to procure the Vaccine nd scam us...
Politics › Re: Troops Rescue Nine Kidnapped Passengers On Kaduna-Abuja Road by inoki247: 1:44pm On Nov 16, 2020
Abi u guys pay Ransom wey u no wan loud.....

And moreover u guys suppose kill some of doz Bandits abi u guys just feel like letting them go.
Politics › Re: The Biggest Boko Haram Is The Federal Government Itself- Pres Buhari (VIDEO by inoki247: 1:35pm On Nov 16, 2020
The man brain get low current e dey see Nigeria problem when he no dey power iz dere now he has taken us backward raise to power 100....

Na him see say Subsidy na Scam nd still partake in the scam..
Celebrities › Re: Kate Ogbe: Policewoman Tore Angel Awotarigha's Shirt (Video) by inoki247: 1:33pm On Nov 16, 2020
This people again I pray say no be them go tear the country apart
Politics › Re: FG To Sell Three Power Plants For N434bn by inoki247: 11:12am On Nov 16, 2020
This people go soon sell everybody Facebook account to yahoo boys with the way dey are going....
Politics › Re: Nigeria’s Constitution Needs Replacement, Not Amendment – Olanipekun by inoki247: 10:55am On Nov 16, 2020
The people wey go replace am are okay with the loopholes in the constitutione
Foreign Affairs › Re: Peru President Merino Resigns Following Street Protests by inoki247: 10:54am On Nov 16, 2020
This can only happen in my country in the dream
Politics › Re: Jack Obinyan: Edo State ACP Is Alive by inoki247: 10:33am On Nov 16, 2020
If him way no pure before he has been given 2nd chance for him to mak amends nd change for good....
Politics › Re: Shehu Sanni Blasts Northern Governors On Twitter by inoki247: 7:58am On Nov 16, 2020
Since anyone wey try to talk will say you trying to remove there Lord and Savior through the back door.....

He better mak dem dey enjoy the offer while stock last..
Politics › Re: Mahmood Yakubu's Handover Ignites Fresh Crisis In INEC by inoki247: 7:13am On Nov 16, 2020
If e like make e handover to satan all of dem dey dere for derr own selfish gain....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 479 480 481 482 483 484 485 486 487 (of 580 pages)