Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 475 476 477 478 479 480 481 482 483 (of 580 pages)
Na the Mod post am this one na paid Post oga leave talk na Pap we talk grow up nd we no die nd we still dey survive for Nigeria..... You take milk u no take Milk e no disturb ur journey in life |
NLC goan sleep Carpet ko Rug ni |
E be like say the insecurity don dey turn all rounder oh.... |
sitting in front of a car or a bus is an achievement to alot of people in this country... Dem dey always feel like say dem don win Grammy..... |
Enjoy your heaven on earth no take life too serious.... Life na cruise on iz own.... |
take it to Edo for prayer |
They will soon come for your head Murasi ogbeni... |
Soldiers don turn SARS wey dey du stop and search we don get excess soldiers now buh wen e reach mak dem fight Boko Haram we go get shortage of Army.. |
Fake News Nigeria is the most Secured after the US Federal Reserve... |
Enjoy your Kidnapping while stock last.... Buh the news looks fake sef the most secure region afta Party Jollof Cooler nd Party meat is the North.... |
Twitter is the Akwa IBOm or Delta of social media they can Mob anything na straight Jungle Justice.... |
Things they occur for this part of the world oh.... For say Man be God na shoot at sight e go dey du for any little provocation.... |
I hope say the Government will not keep the 100billion and keep it like the Cacovid Palliative... |
Thank God say Covid no dey kill again na Normal Death dey kill now |
The SuG people sef belong now... Our Leaders of Tomorrow sef get K-Leg dem go worst pass all diz old man in Govt... |
Na diz fools just dey spoil Men name... one of the cheapest thing in d world is Sex waka go brothel or join different Dating hangout app u go du tire.... |
Make dem open am u cannor lockdown the country Economy into recession and still lockdown the border... I don miss my Adonko drink from Ghana abg mak dem open am |
You cannot Lockdown the Economy with recession nd still lockdown the Border... |
PhiliptheArab:But the North own increased alot lately cause they discovered the govt are not making any move... They kidnap in the South buh not with this type of confidence.. |
While some are still taking pictures with people that came to return Palliative and also telling the people to ask for forgiveness for keeping there benefits from them.... Instead make them face the problem like this man they won't... |
He be like say Kidnapping is the Oil NNPC av been trying to discover in d North.... All the Northern Governor's should just tell them to register under CAC and av TIN number and be paying Tax cos it seems the business keeps booming nd d government are comfortable with it.... |
So Christmas and New Year will be celebrated like Normal day this Time... Coro really redit our life gan |
As girl no gri for him maybe is into Man now from Mr Simpson to Mr Gaybriel... |
when dem bill Gbaja for 500milion some fools were complaining that the family of the NewsPaper guy are not been considerate.... Imagine what we the masses are going through see what they're doing and buying with our money and you guys keep supporting them continue till the country have nothing left and no country to borrow us money..... |
if na Palliative I see no reason for them to return it and ask for any foolish forgiveness iz the government that needs to apologize to the masses abi no b person be Zulum wey share all the Palliative without hoarding anything.... |
Enjoy your Biggie Apple abi Indomie Belle Full.... |
Death no even dey choose Venue na anywhere e fit gidi person... |
This man is confused... He go soon blame hell for Nigeria problem.. |
lol why the boy's no go fear when they've nothing to fall back to like there boss |
Please UK don't do that oh if you stop now our Government will increase the volume of there borrowing spree.... |
This Present Government is confused.... Them no know say everything will be messy like this na person wey dense go write this script.... I can remember vividly during Occupy Nigeria Subsidy protest Jonathan used the Army and it was a day time operation... When people go reach freedom park on Monday early in the morning everywhere filled with soldiers nd till today we never hear of any casualty.... if the government is not confused why send soldiers to a protest in the night, tampering with cameras... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 475 476 477 478 479 480 481 482 483 (of 580 pages)