₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,838 members, 8,513,935 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:06 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 482 483 484 485 486 487 488 489 490 (of 580 pages)

Politics › Re: Dipo Awojide Condemns BBNaija Stars Getting State Government Appointments by inoki247: 12:08pm On Nov 07, 2020
The country dey some aw
Politics › Re: Americans Burst Dance Moves To Fela’s Song As They Wait Election Result(video by inoki247: 12:04pm On Nov 07, 2020
grin cheesy grin Wetin Trump no go see inside Mail Ballot....

Na people dey protest so wey nobody accuse dem of been sponsored by oppositions or been funded buh my own country instead make dem face reality they will always look for someone to blame and start freezing people's accounts up nd down...
Crime › Re: BREAKING: Gunmen Abduct 16 Market Women Leaders, Others In Ondo by inoki247: 11:57am On Nov 07, 2020
shocked shocked
Education › Re: COVID-19: Queen’s College Lagos Students Test Positive In Boarding School by inoki247: 9:37am On Nov 07, 2020
Just say we ar going to another Lockdown and also look for a way to justify the Palliative you guys kept from the masses....
Politics › Re: Adamawa Lga Chair Accuse To Have Diverts Funds, Built Mansions In Yola. by inoki247: 9:23am On Nov 07, 2020
Just kill him the way hoodlums were killed during the ENDSARS protest
Politics › Re: Buhari To Nigerians: Bear With Us, If We Have Not Done Enough by inoki247: 11:45pm On Nov 06, 2020
yea we should bare till we have no bearing left...

I'm sure no be Sheu Garba or Femi Adeshina write diz speech na Speechless speech dem sabi write the one with Shock...
Politics › Re: End SARS: My Govt Has Not Done Enough, Bear With Us – Buhari Begs Nigerians by inoki247: 11:37pm On Nov 06, 2020
No Be Femi write diz speech na Osinbajo go write am...

Cause Femi and Garba Sheu na senseless speech dem sabi write speech wey go mak people dey speechless
Crime › Re: Woman Accused Of Stealing A Man's Penis In Aba, Mobbed By Crowd (Photos, Video) by inoki247: 10:04pm On Nov 06, 2020
show the pishure of the Peniis to the world or we don't believe
Crime › Re: Corpse Of Female CRUTECH Staff Found Dumped On Road In Calabar (Photos) by inoki247: 10:02pm On Nov 06, 2020
Wetin dey occur for Cross River lately....

Just scrap the state it seems nothing is working there lately....
Pets › Re: My Dog Is Possessed With An Unclean Spirit by inoki247: 8:17pm On Nov 06, 2020
Nothing wey Trump no go see inside Mail ballot....

Just get a new Broom, 1 bucket of salt and 12 pieces of Coconut go to the nearest river beat hell out of the Dog with the Broom and break the Coconut on his head after that bath him in salt.. Thank me later....
Politics › Re: BREAKING: CBN Gets Court Order To Freeze Accounts Of #endsars Promoters by inoki247: 7:40pm On Nov 06, 2020
I sha pray they don't make another mistake that will bring part 2 protest that one will be brutal
Travel › Re: COVID-19: China Bars Nigerians From Entry by inoki247: 7:22pm On Nov 06, 2020
Maybe they're playing safe so they don't infect us with the Pro Max Covid..

Cause me I don't understand oh how can a Sickler (SS) they use person wey b AA dey wash nd rejecting him or her...
Family › Re: "Gimme My Palliative" Little Boy Cries As He Drags Noodle With Siblings (VIDEO) by inoki247: 7:05pm On Nov 06, 2020
Future Loooter maybe the boy is from Adamawa....

Looters of today are the Leaders of tomorrow
Politics › Re: Who Ordered The Seizure Of My Passport? - Modupe Odele Asks Immigration by inoki247: 1:17pm On Nov 06, 2020
APC Supporters say na clout you dey chase say na fake news
Politics › Re: Man Who Trekked For Buhari In 2015 Seeks Assistance For Limb Pains by inoki247: 1:10pm On Nov 06, 2020
oga send ur bill to Abuja...

Shebi u wan break Guinness book of record for person wey mumu pass...
Foreign Affairs › Re: Biden’s Victory Will Attract $700b To Nigeria, Other Emerging Markets, Say Exper by inoki247: 12:48pm On Nov 06, 2020
You Mean dey are going to give every Citizen in Nigeria out of the 700billion mak I call my account manager to increase my bank account limit cos I'm expecting one Money from US wey Biden wan giv us...

Make we still dey see am as fake analyst until dem CNN nd Fox carry d News..
Crime › Re: Cultists Invade MTN Office In Bayelsa, Kill Customer by inoki247: 12:21pm On Nov 06, 2020
instead of u joining Cult just use ursef to du blood money or sell ur kidney at least u will enjoy life small...

No enjoyment for joining cult pass seeing blood...
Crime › Re: Robbers Raid Hotel Close To Edo Government House by inoki247: 11:41am On Nov 06, 2020
Na dere brother wey dem break out of jail come visit dem....
Islam › Re: Ruling On Eating Onion And Garlic by inoki247: 10:33am On Nov 06, 2020
Orisirisi Onions sef don cost wu wan eat am any how...

Na everything get ruling I know say drinking of water and bathing with it sef go get ruling
Islam › Re: Permissible Hairstyle For Men In Islam by inoki247: 10:09am On Nov 06, 2020
When God is not from North Korea
Politics › Re: El-Rufai: Nigeria Near Limit Of Capacity To Borrow by inoki247: 7:04am On Nov 06, 2020
No worry the Borrowing ATM is about to start showing unable to dispense wen u guys don exceed all d option including borrowing from Burundi or Zimbabwe..

Dem close border dem say our income don rise lik Kanji Dam..

Dem colet alot of money from looters...

we dey pay 7.5 Vat....

No Subsidy on Petrol again...

Which excuse dem wan use again..m
Romance › Re: Heartbroken Runs Girl Sends Warning Message To Her Ex Lover (Video) by inoki247: 10:01pm On Nov 05, 2020
Na Nollywood jare what's the Title of the Movie Maybe...


Lamentation of a Runz Gurl
Foreign Affairs › Re: Protests Across America Over Post-Election Uncertainty (In Pictures) by inoki247: 9:58pm On Nov 05, 2020
Omo this election na War oh wey people dey carry Gun come protest....


Make dem calm down make dem no go kill people client
Politics › Re: Works, Finance Ministries Inflated Our Budget By N11bn, FERMA Boss Tells Reps by inoki247: 6:30pm On Nov 05, 2020
Yahoo everywhere...

The country sef dey some how na Inside the money wey neva reach dem still dey inflate..

With the way things are going this administration go soon borrow money from Yemen, Pakistan or even Zimbabwe Mak dem sha no use us du Blood Money wen dem don borrow from all d country finish..
Politics › Re: Ayade Presents N277 Bn Budget Of ‘blush And Bliss’ To State Assembly by inoki247: 5:32pm On Nov 05, 2020
hnmm
Foreign Affairs › Re: US Election 2020: Protests Rock New York, Portland And Other Cities by inoki247: 5:00pm On Nov 05, 2020
There cup of Tea I no fit dey get headache on anoda person country Election
Health › Re: Godwin Udo: Doctors Begin Strike Over Kidnapped Colleague In Cross River by inoki247:
Wetin dey occur for Cross River lately well you guys should calm down ur Governor will com nd cry for u guys....

Buh seriously I don't understand oh if you guys dey go on strike because of your colleagues waz kidnapped wetin mak Kastina nd Zamfara people du everyone go don go on strike for dere....
Politics › Re: Adamu Garba Reacts To Dead Lawmaker Being Elected In US Election (photo) by inoki247: 11:05am On Nov 05, 2020
Adamu don get something to keep him busy for the rest of the week
Politics › Re: #EndSARS: Police To Promote Officers Killed, Injured During Recent Rampage — IGP by inoki247: 9:02am On Nov 05, 2020
Citizen killed too will be employed...
Health › Re: US Records Over 90,000 New COVID-19 Cases On Election Day by inoki247: 7:30pm On Nov 04, 2020
okay
Politics › Re: #EndSARS: Sharia Supreme Council Of Nigeria Visits Oba Of Lagos (Photo) by inoki247:
Dem help him carry the original Staff come...


Cause na walking stick the man dey use for now as dem neva see d Staff

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 482 483 484 485 486 487 488 489 490 (of 580 pages)