Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 477 478 479 480 481 482 483 484 485 (of 580 pages)
His Village people really get him time.... Alapomeji oh ni Giveaway.... Continue omo iya if you Can't do Instagram or Twitter Giveaway du Diick Giveaway omo iya... |
Jesse25:If truly we check am well did the lockdown really have any effect everyone is back to normal you will hardly see people with Nose Mask here if truly the thing exists here we go don catch am shey people wey dey catch Toilet infections pass fever na dem no go catch Corona.... |
List of develop country nko... |
tsdarkside:Look at the foolish local rice that them tell us make we dey patronize was so cheap before buh ones the Government shift our attention towards it the thing come cost pass rice wey u ship from abroad sef... |
tsdarkside:is just like cause America Made Ford or Chevy dey should frustrate other brand with alot of duty just to patronize d brand is Mata of choice.... |
Good enough of buying car from yankee for 500usd and paying 450k to 500k as duty to clear a shitty car dat u want to be managing.. |
Make he enjoy inside the insecurity caused by his party... Make he face what others are facing cos anything that happen they always sees it as fake news instead make them find solution buh na to dey play politics with everything so taste inside ur lie.... |
you shoot someone 3 times and his boss is still saying the Security Aide shoot am for air ni is the newspaper guy a terrorist... Maybe if Sahara dat we used to call fake news no carry am sef that's how the guy would have perished without people seeing is dead body nor know about is existence.... |
Let me see list of 40 Developed country abg... Since u guys like comparing things... |
No be fail dem fail infact dem be disgrace especially this set of NLC that can't last 2 seconds before dem cum... |
With the way things are going shey this People no go Kidnap IG nd Buratai like dix... |
This guy sha he dey always make Stupidity dey realistic that you don't have to check dictionary to see the meaning of Stupidity... in short form na Pratical of Stupidity e dey always practice... |
They should keep the dead body so they can add it to their Achievement in next election campaign.... How there supporter keep supporting this shiit going on is what I don't understand I guess BMC are Aliens dey don't av human sympathy at all... |
The happy trigger Security don turn the smal pikin to a fatherless kid nd turn anoda woman to widow... This Life no Balance aswear you hustle Legally u go die for where u dey hustle jejely u hustle illegally u go still die..... |
Make we Manage the Edited Copy for now... We go watch the undiluted and Unedited version on Judgement day... |
Nothing wey Lai no go see inside Lie ![]() Shey Mortuary water na flavor ni abi wetin |
space reserved |
Are this people on a lying competition... lying is the same thing with fake news.. the same people that want to regulate the Social media cos of fake news are the one Lying around... Some people will still come and defend dem... |
He be like say Federal Govt wan Scam ASUU with therr format again I talk am say Federal Govt get scam format for hand pass Yahoo boys..... |
But I no even expect say the Video go show any action Film cause na when the action film wan start na him the Director talk cut and the Camera stop rolling.... Let's give the Director an Oscar Award... Well the panel should enjoy the edited Video like that I sha hope say Lagos state government give dem Pop Corn and Coke to enjoy the movie.... |
We know say the Victim arr not going to get any justice the government are just trying to use us to pass time..... Cause na when the movie wan start the camera quench... I like the director of the movie.... |
Let's hear the name of the Minister's... But if that Minister of Darkness AkA. Agent Fash wey only dey see Nigeria problem from afar but when he gets there he fvcked it up and start looking for who to blame.. Let Thunder from Kanji Dam strike him and that Dream... |
our President is a record breaker in recession when Pandemic no dey sef he leads us into Recession like Moses leading the Israelites into the red sea... |
lol they should just sentence the man to death before he become a full blown rapist and start terrorizing the community.... |
Why them they groan na today holdup just start for Lagos.. Lagos and holdup are like the siamese twins they can never be separated... |
![]() Nothing is impossible sheyb the president na human being also if him and iz security loose guard na safe journey..... |
ekevwe:like arm bandits av not been in existence before the protest and I don't even get you we In the south don't have Bandit issues na North thing... |
oga music is not ur calling don't be like EfE fooling around no let Twitter people dey deceive you... |
This people na Saraki dem dey blame before now dere puppet don dey dere dey ar still blaming... With the way dey were blaming Saraki den u will think after is gone Nigeria will turn Eldorado, Ibadan Express way will become reality... all of u are d same.. Electricity is not a rocket science Mr Fashola when you b Minister of Power y u no see 247 light give us... |
NLC Thunder Fire you.... This ASUU Chairman needs to be given the man with the strongest balls of the year... Make them sha colet dere money first before dem resume cos this Government get scamming format for hand pass Yahoo boy.... |
Make them no worry we go dey use our thing power our Gen since the Government don fail to give us 247 electricity |
Belt in Disguise... Bro God don send u original belt from heaven wey go last pass Akube Belt... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 477 478 479 480 481 482 483 484 485 (of 580 pages)
