Crime › Re: Endsars: Agf To Arraign Indicted Sars Officers In Coming Weeks by inoki247: 6:49pm On Nov 04, 2020 |
okay |
Family › Re: RRS Operatives Rescue Stranded Girl On Third Mainland Bridge (Photo) by inoki247: 6:26pm On Nov 04, 2020 |
i trust SARS dem go arrest the gurl. First thing dem go ask her na her phone.... |
Celebrities › Re: Toke Makinwa's 35th Birthday Party (Video, Photos) by inoki247: 2:25pm On Nov 04, 2020 |
She no get Covid again |
Health › Re: COVID-19: Lagos Warns Of Second Wave, May Impose Another Lockdown by inoki247: 8:34am On Nov 04, 2020 |
They have come oh wetin no shoot up during protest na now e come dey rise.
They sha want to look for something to justify the Palliative dem keep for warehouse |
Foreign Affairs › Re: Election Betting Odds Have Flipped To Favor Trump, Expert Says by inoki247: 7:42am On Nov 04, 2020 |
People wey Bet for Nairaland show us Betting Slip |
Celebrities › Re: Kannywood Blacklists Rahama Sadau For Indecent Dressing (Photos) by inoki247: 10:16pm On Nov 03, 2020 |
Miyetti Allah too go Blacklist her |
Christianity Etc › Re: Divine Shadow Church Benue Burnt Over Missing Manhoods by inoki247: 10:13pm On Nov 03, 2020 |
Omo this set of Youth they Vex lately anything dey are ready to burn diz one ready to burn Hell Fire sef.... |
Education › Re: Looting: WAEC Announces Relocation Of Calabar Office To Uyo by inoki247: 10:00pm On Nov 03, 2020 |
Hope say dem no loot WAEC Database and Server sha.... |
Travel › Re: Humpback Whale Nearly Swallows Kayakers In California (pic, Video) by inoki247: 9:45pm On Nov 03, 2020 |
Na the Whale wey swallow Jonah be this now |
Politics › Re: Panel Rejects LCC's Request To ‘take Back’ Lekki Tollgate by inoki247: 8:39pm On Nov 03, 2020 |
This People only care about Money u no see full footage tender na aw to take back ur business u dey hustle.. |
Foreign Affairs › Re: Protests In Thailand Over The Ban Of Pornhub & 190 Other Pornographic Websites by inoki247: 7:50pm On Nov 03, 2020 |
Coneheadyutes: I hope you are not protesting in my state. No be say i wan make u die  For why now I don go buy Cardboard already... |
Foreign Affairs › Re: Protests In Thailand Over The Ban Of Pornhub & 190 Other Pornographic Websites by inoki247: 7:22pm On Nov 03, 2020 |
maybe we should start our own too #ENDPORNHUB
#ENDXViDEO.. . |
Foreign Affairs › Re: Donald Trump: "A Parade For Me In Nigeria, A Great Honor!" by inoki247: 7:02pm On Nov 03, 2020 |
They've been noticed oya Next... |
Foreign Affairs › Re: New Zealand Gets First Gay Deputy PM And A Foreign Minister With Facial Tattoo by inoki247: 4:22pm On Nov 03, 2020 |
Is none of my business our country wey no support gay or wey people without tatoo they rule aw e take develop...
Ruling your people and making them feel the impact doesn't have anything to do with your sexuality nor your look.... |
Politics › Re: Senate Tackles Lai Mohammed Over N250m Project by inoki247: 3:49pm On Nov 03, 2020 |
No worry e don use am buy Lie for the masses |
Politics › Re: LCC: Our Cameras Stopped Recording From 8pm On Night Of Lekki Shooting by inoki247: 3:40pm On Nov 03, 2020 |
E don be... So you're telling us as 8 knack like diz no be 8.01 or 8.05 the Camera went to sleep.... So which time the Camera wake up abg  |
Politics › Re: Bashir Magashi: US Rescue Operation Not Violation Of Nigeria’s Sovereignty by inoki247: 3:27pm On Nov 03, 2020 |
okay now some people have kuku say the rescue is for Re Election....
They can only seek permission to walk around I know dey will never tell them about the mission... |
Politics › Re: EFCC Grills Fowler Again by inoki247: 3:15pm On Nov 03, 2020 |
After Grilling Chop him |
Politics › Re: EndSARS: FG Denies Generating ‘No-Fly’ List by inoki247: 3:09pm On Nov 03, 2020 |
This Administration sabi Deny pass Devil... Anywhere wey devil dey like diz e go dey shake head for diz administration...
They've taken Lying and denial to world class and first class level.... |
Politics › Re: Gunshots At Dangote Refinery Ibeju-Lekki Protest (Video) by inoki247: 2:48pm On Nov 03, 2020 |
This country sef... This Police neva still learn lesson lata some fools go still dey pity dem wen hoodlums attack dem people wey get joy in using gun any aw should be dealt with... |
Politics › Re: Lekki Tollgate Shooting: LCC Submits Footage To Judicial Panel by inoki247: 2:34pm On Nov 03, 2020 |
Play am make we see wetin dey inside abi na SexxTape e Capture ni wey allna dey hide am from we the audience.... |
Car Talk › Re: Nigerians In Shock As Us-based Man Shares Photos Of ”ladipo Market” In America by inoki247: 1:42pm On Nov 03, 2020 |
Doz it smells like Ladipo  |
Crime › Re: NDLEA Arrests 2 Suspects With 16.65kg Of Cocaine At Lagos Airport by inoki247: 1:23pm On Nov 03, 2020*. Modified: 3:02pm On Nov 03, 2020 |
We are only here to check names.... Na Photoshop  |
Politics › Re: Malami: Hoodlums Wearing Army Uniform Behind Lekki Shooting by inoki247: 1:18pm On Nov 03, 2020*. Modified: 1:37pm On Nov 03, 2020 |
This people will not kill the country with lie bayi.....
It seems this present Government and iz appointees have lying Software install in them....
He don sure like diz say the protesters no go eva get justice... |
Politics › Re: Malami: Hoodlums Wearing Army Uniform Behind Lekki Shooting by inoki247: 1:16pm On Nov 03, 2020 |
They aff come oh..
E don sure like diz say Lekki Protesters no go ever get justice..
Cause this people av an automatic Lying Software install in them.... |
Politics › Re: Lekki Massacre: Hoodlums Wearing Army Uniforms Behind Shootings- Abubakar Malami by inoki247: 1:13pm On Nov 03, 2020 |
Let's just say fake news for now till better news platform carry am... |
Celebrities › Re: Toke Makinwa Celebrates Her 36th Birthday Today (Photos) by inoki247: 1:04pm On Nov 03, 2020 |
Ur Corona don go |
Politics › Re: Magu: Salami Panel Winds Up, Wants Police Out Of EFCC by inoki247: 12:07pm On Nov 03, 2020 |
Anything that involves Police is naturally corrupt...
Make Vigilante, Boy's scout, Man O War or Civil Defense try mak we see weda difference go dey... |
Politics › Re: #EndSARS: Moe Odele's Passport Seized At The Airport. Oby Ezekwesili Reacts by inoki247: 9:08am On Nov 03, 2020 |
So na she be hoodlums wey dey attack protesters or looting stores around or na she order the soldiers to go attack peaceful protesters...
They sha want us to be mute in this country.. |
Foreign Affairs › Re: Trump: Why I Refused To Pay Ransom To Nigerian Kidnappers (Video) by inoki247: 7:48am On Nov 03, 2020 |
When Asap Rocky had issues in Sweden no b the same Trump intervene for the Mata abi e did that for re election also....
Say our president no value him people no mean say oda country President go dull like him.. |
Politics › Re: Gov. Makinde Visits Police Headquarters Ibadan To Boost Their Morale by inoki247: 10:48pm On Nov 02, 2020 |
Morale ko if dem like mak dem neva get sense |
|