Celebrities › Re: 'List Of Celebrities Who Shared Fake News Online' - JJ Omojuwa Reacts by inoki247: 3:41pm On Oct 28, 2020 |
Them no go add Lai Mohammed and Lauretta Onoche |
Crime › Re: Hoodlums Return Looted Items In Adamawa by inoki247: 3:02pm On Oct 28, 2020 |
lol so na pieces dem go dey return like diz.... I sha hope say dem assemble wetin dem pieces |
Politics › Re: Endsars Demonstrators Call Off Protests In Osun, Appreciate Youths’ Consciousnes by inoki247: 1:28pm On Oct 28, 2020 |
He no get leader oga.... I sha hope say Looters and the Soldiers flogging too don call off |
Politics › Re: #ENDSARS: External Forces Trying To Destabilize Nigeria - Ganduje by inoki247: 1:21pm On Oct 28, 2020 |
You guys keep playing politics with everything. Na external force keep Palliative also and na him help u dey always pocket Dollar like US Federal Reserve.... Murasi |
Politics › Re: Governor Fintiri Vows To Demolish Houses Containing Looted Goods by inoki247: 11:09am On Oct 28, 2020 |
u go destroy tire the people u are warning no dey hear news, if e sure for u open the gate of Govt house if dem no come loot u nd ur deputy....
which bulldozer nd Tractor u wan use destroy dem sef shey na d one wey dem don loot nd turn to carcass... |
Travel › Re: Police Helicopter Mistakenly Lands In Oluku, Benin City by inoki247: 9:08am On Oct 21, 2020 |
Edo people sha no wan gri |
|
|
Politics › Re: EndSARS: Edo Youths Takeover Police Station, Patrol With Police Hilux by inoki247: 7:45am On Oct 21, 2020 |
Edo boy's abg send us the Manual on aw u take dey run am for Benin abg we need am for Lagos Asap |
Politics › Re: UN Secretary General And His Deputy, Amina Mohammed, React To #EndSARS Protests by inoki247: 6:39am On Oct 21, 2020 |
Shey this one still get mouth to talk ni na only Climate change Mata dem get mouth to talk about |
Politics › Re: #EndSARS: Sanwo-Olu says Lekki killings from forces beyond his control by inoki247: 6:10am On Oct 21, 2020 |
Your death will also be beyond control wen Karma hit you guys |
Politics › Re: Hilary Clinton's Tweet About Buhari And The #endsars Protesters by inoki247: 11:39pm On Oct 20, 2020 |
I pray say him hear person wey get ear problem |
Politics › Re: Seven Shot As Another Police Station Is Razed In Lagos by inoki247: 10:01pm On Oct 20, 2020 |
You guys can just Lay low till the Curfew is over nd come outside again.... We no gt the kind of Benin people Liver so e beta mak we sit down indoor |
Politics › Re: Curfew To Commence At 9pm In Lagos by inoki247: 7:36pm On Oct 20, 2020 |
Wey dem don start the enforcement already for Lekki Toll Gate abi na Ghost they shoot at people ni |
Politics › Re: Falz, Aisha Yesufu Tells Protesters To Obey Curfew by inoki247: 7:28pm On Oct 20, 2020 |
Government don turn the protest to action Film like diz mak everybody lay low... |
Crime › Re: Shootings At Lekki Tollgate Protests Ground by inoki247: 7:24pm On Oct 20, 2020 |
e b like say that guy holding d Flag get another life wey e keep for house |
Politics › Re: Shooting At Lekki Toll Gate by inoki247: 7:20pm On Oct 20, 2020 |
Shey Lagosians no go waka go Benin go colet Manual on how to face the gunmen like diz |
Politics › Re: #ENDSARS: Protesters In Mile 2 Dare Sanwo-olu, Defy Curfew by inoki247: 6:32pm On Oct 20, 2020 |
“If the Governor like, make e put curfew for one week, we no dey go anywhere. Enough is enough. No police or soldier can chase us away from here. E don do. Dem no fit deceive us again. Wetin the Governor mean by curfew? Make we no cry when dem beat us? Na lie. We go die here.  |
Politics › Re: Endsars:Adamu Garba Petitions Twitter CEO, Jack Dorsey, Demands For $1billion by inoki247: 4:22pm On Oct 20, 2020 |
Talk true how much be your own percentage for dere |
Crime › Re: BREAKING: Armed Thugs Set Ablaze Ajeromi LG Secretariat, Loot Offices by inoki247: 4:08pm On Oct 20, 2020 |
I think say Curfew abi Cofee as been declared in Lagos ni |
Politics › Re: 900 Prisoners Escaped In Jail-break – Bakwanamaha by inoki247: 10:54am On Oct 20, 2020 |
He b like say Benin People don migrate go that side them dey familiar... |
Politics › Re: Kogi State Governor Yahaya Bello Volunteers To Be Endsars Protest Leader (video) by inoki247: 4:38am On Oct 20, 2020 |
Near them if dem no Beat you or Disgrace u comot for dere... |
Politics › Re: BREAKING: AGF Receives List Of 35 SARS Operatives Okayed For Dismissal, Trial by inoki247: 9:28pm On Oct 19, 2020 |
Just 35 you mean one in each state abi did you guys come up with just 35 SARS e go still remain 1 to complete the 36 state cos inside one Korope dem dey reach 4 to 3 if I guess right |
Politics › Re: I Envision A Better Nigeria Post-#endsars Protests – Lai Mohammed by inoki247: 9:06pm On Oct 19, 2020 |
okay |
Politics › Re: Nigerians Paid More For Kerosene In September 2020 – NBS by inoki247: 8:16am On Oct 19, 2020 |
people still dey use Kerosene... Plenty filling station don stop sales of Kerosene even d so called NNPC Filling Station dey hardly av Kerosene... |
Politics › Re: Some Dark Forces Using #EndSARS Protest To Destabilise Buhari's Govt– Lai Mohd by inoki247: 7:58am On Oct 19, 2020 |
You go soon accuse the Devil.. |
Crime › Re: Anthony Onome: Nigerians Mourn EndSARS Protester Stabbed To Death In Abuja by inoki247: 7:43am On Oct 19, 2020 |
RIP.... Mak dem find solutions dey keep sending thugs na wetin go dey motivate people to dey come out more dem dey du..
Some fools still supporting the Govt will say is a Yahoo boy or a Kidnapper that's why iz protesting... |
Politics › Re: Endsars: Army Begins Exercise Crocodile Smile, Cyberwarfare by inoki247: 7:26pm On Oct 18, 2020 |
okay when them go give us update about there Operation War Mode on Boko Haram and Bandit mata |
Crime › Re: LASEMA Rescues Man From Committing Suicide On Ikoyi-lekki Link Bridge by inoki247: 2:29pm On Oct 18, 2020 |
For say na Police them go charge them to court |
Crime › Re: Moment Protesters Stormed Awkuzu SARS Office, & Officers Fired Gunshots At Them by inoki247: 7:30am On Oct 18, 2020 |
if them attack dem now and burn down the building dem go tag dem Thug |
Crime › Re: Police Killed My Cousin — Nigerian-Born Canada Justice Minister, Kaycee Madu by inoki247: 6:59am On Oct 18, 2020 |
e come b like say Nigeria Police they compete with Boko Haram on Killing Spree |
TV/Movies › Re: BBNaija: Nengi 'Why I Didn’t Sleep On Any Man’s Bed In The House' by inoki247: 8:26pm On Oct 17, 2020 |
oga go find something else to du na #ENDSARS dey trend for now we are done with BBNaIJA |