Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 485 486 487 488 489 490 491 492 493 (of 580 pages)
Awon Assurance insurance... I know say next Election you guys will add #ENDSARS protest to your achievements..... |
Lamasta:Make she create her own INEC also |
Leaders of Tomorrow are Scammers of Today.... |
Person wey dey yarn rubbish always... Mak dem give her ApC WhatsApp group Admin as the INEC job no wan click... |
They just want everyone to go back to NTA mode where you can only have access to what they want u to watch.... |
This Corona no wan go ooo... They should pay all the Dr and Nurses their salary for this month.... |
Dem don dial the Dr. Number and e pick am |
ibuildstuff:Naso I see am oh the thing shock me yesterday |
That's true oh dey can't even walk freely like before, That's how I saw 3 Army truck going and behind them is a Police truck yesterday during the Curfew period I was like na wen police start to dey Convoy I saw them goin on patrol together..... |
if them kidnap Naija citizen just leave it in Gods hand... If na our own Army dem go first announce the type of operation wey dem wan use like Operation Thunderbolt abi Operation Bulldozer |
if dem Kidnap our own Citizens for anoda country we go leave am for God hands cos na him dey drive Nigeria Wheel... Our own Mumu Soldiers go wan go operation dem go first announce to the world the type of tactics wey dem wan use. Like Operation FireBall, Operation Muntula or Operation Fire dem.... |
D country don turn something else oh.... Werey no see extortion du... I just pray say coming years no hard gan cos this SARS disbandment go mak robber plenty cos dem go turn full time Armed robber when they can't meet up with dere target ... Everyone na God hand we dey right now e beta make dem Legalize Gun mak we dey protect ourselves.... Police go soon come release statement now say no b dere member say na fake cop... |
Okay enjoy your President. Maybe President of Herdsmen sha or WhatsApp Group President... |
What's the usefulness of there meeting. Maybe they're talking about how Super Eagles will win Next AFCON and World Cup |
na 50.50 chance for u.... Well u can mak it to heaven or hell sha wen u no see d journey finish |
Murasi I know say Gandollar is typing your letter right now e go soon send am through Nigeria postal service so the delivery go slow.... |
Prophet of Doom |
Make EFCC Parade the man jare |
With all dere morality dem still no go see anything invent... |
KunleyY19:I didn't say it was not real how they did there selection is what I don't understand.. some of my friends that fail to show up for there Saturday lecture mostly were chosen |
omo the guy go don dey depress since yesterday e don du now... E sha don realize him mistake nd e az apologize let him be make we dey Vibe Made in Lagos for now abg |
Them don see say is not business as usual people are following it Bumper to Bumper from every angle.... |
oga na Scam I remember one program like dat wey dem du READY SET WORK we no know aw dem dey select people den with all d training |
That MiL is overrated abg we want our Wizkid of SuperStar or we go manage the Ayo own |
Oga show the world also... You guys don't need all this hide and seek game.... |
Why she go refuse in the first place you must obey ur Husband |
omo since yesterday e don du now. One pack of handkerchief don already full for tears already e don du abg mak d tears no continue.... |
cktheluckyman:Leave dem na dem go wan go Paris also for holiday or wan go school for France... Just like China saying is boycotting US nd na dem plenty pass for immigrant wey dey go school for dere... |
so killing should start cos it involves insult.. if you feel insulted there are oda Islamic countries you can migrate to than killing people around just to justify the monster in you... Well na France u fit try this type of shit go try am For North Korea or China u will sing song... |
okay the record as been sent to neighbouring countries... |
okay... If you release Boko Haram and rename them repentant Boko Haram is Anti Investment also |
Since she say all the Youth are Drug addicts... We can Classify her as Olosho wey dey use Palliative du birthday na same WhatsApp group she dey with dem Toke Makinwa.... Ole aji Indomie fi shey birthday.. person dey bare Macaulay... Ole dey inside her name.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 485 486 487 488 489 490 491 492 493 (of 580 pages)
