Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 489 490 491 492 493 494 495 496 497 (of 580 pages)
Infact the Protest don turn to Party after Party |
ok |
afroxyz:Bro forget all this theory my friend on is own made 200 pieces of take away collect DJ nd organized a protest on is own with is personal funds people are seeing the thing as carnival so forget all this been sponsored by. People are using the Avenue to advertise there products if you check all the banners he printed some also printed down the banner even on the T-Shirts you see the names of there company there... even on the Take away |
okpalaAnambra:so even if the country split dat mean say d suffer never end cause na same set of Monsters we go carry follow body... |
All from the south.... we are our own oppressor... |
lol wu still dey fear Corona for Naija wey people don turn protest to Party |
Hope say no be Pakistani u dey see nd dem Egyptian wey dey sell Pressure Pot |
Why waste the beer when you can just mail the beer to south mak we share am during protest... |
And some fools keep saying the protest is sponsored.. Dem think say the south is as poor as the North that need 1k or 1500 motivation fee..... i know our Politicians are shocked with al dere ghost school feeding during lockdown nothing to show for it.. |
Them go soon blame Devil also |
so na wu come get BuS... with the way things are going them go soon accuse Satan of using the Bus and I'm sure Satan sef go deny.... |
lol so dem don dey iron dere Koboko nd at the same time dey starch am down to beat protester... |
Fila Lo de |
I just pray e no result to usage of Soldiers cos e b like oga Buratai don tell him boy's to iron dere Koboko nd Also Starch it... |
I no understand the story sef aw e take know the mind of the People in the Bus this SanwoOlu dey suspicious... He said they felt endangered, rush out from the bus, "They returned to continue their journey after the charging crowd had left. |
No go protest against #FULaniHerdsmen nd #BANDIT wey dey disturb all na land |
we no hear caught by SARS now oh it seems Vigilante is more effective than SARS |
michoim:How many Robbery dem don stop... Na Vigilante we dey use for our street nd iz secure... if u need SARS in your own community take am we dash u.. |
they should keep negotiating |
See mumu talk u think say southern youth is az poor as the northern youth that needs 1000 naira or 1500 before dey can protest y did you think is easy for SARS to extort Southern Youth than the Northern Youth... oga they've left u behind, U beta open ur eyes..... |
Cry me a River.... Wen u guys dey always abuse us as Keyboard warrior the thing don over yield results pass d Election wey u guys dey always manipulate every 4years you're now crying around like pikin wey him Pampers don full of shit wey him mama no gri change am on time.... |
is too late sef cause the crowd can't be controlled diz is not an NLC Protest filled with selfish people... cos nobody to negotiate with, if dem negotiate with anybody na waste of money cos the Youth no get leader |
This thing don dey loud pass wetin people project oh |
Thursday ke na Wednesday we still dey naw |
Enjoy your SARS alone... We no want for South... We go dey manage our Vigilante like dat doz one no kuku dey harass anybody |
All is well |
DeckeyLyrical:lol so na Iron Condemn country u wan sell for China wat if dem buy am we still dey owe nko |
North Protest too dey load tomorrow like diz d country don finally turn to roughly use na wu go buy am as Scrap remain..... |
I don't even know the usefulness of this our House of Rep members I think dey are useless to the country |
u guys need SARS for there robbery and kidnapping case plenty for Kogi. So you guys shuld Fem |
Are they paying Thugs to attack protesters now since they can't use the police,, They know the World is watching so dem no fit use police or any military Force |
quickberry:I see u ar a paid agent truly why shouting up nd down shebi 2023 go soon reach so calm down nd let is hand work speak for him stop disturbing me oga let d masses judge |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 489 490 491 492 493 494 495 496 497 (of 580 pages)