Politics › Re: BREAKING: Armed Thugs Attack Abuja #endsars Protesters, Destroy Cars(Pix, Video) by inoki247: 1:38pm On Oct 14, 2020 |
Are they paying Thugs to attack protesters now since they can't use the police,, They know the World is watching so dem no fit use police or any military Force |
Politics › Re: Drama As Oloriegbe Narrowly Escaped Mob Attacks From Stranded APC Youths , Women by inoki247: 11:14am On Oct 14, 2020 |
quickberry: @inoki247, this is also ordinary painting abi? I see u ar a paid agent truly why shouting up nd down shebi 2023 go soon reach so calm down nd let is hand work speak for him stop disturbing me oga let d masses judge |
Politics › Re: Drama As Oloriegbe Narrowly Escaped Mob Attacks From Stranded APC Youths , Women by inoki247: 10:36am On Oct 14, 2020 |
[quote author=quickberry post=94927715][/quote]oga leave all diz Noise na painting of building u just dey show up nd down if e don work no need to dey shout shebi 2023 will soon come iz work will speak for him stop disturbing us abg... |
Politics › Re: Drama As Oloriegbe Narrowly Escaped Mob Attacks From Stranded APC Youths , Women by inoki247: 10:18am On Oct 14, 2020 |
quickberry: Says who?
Have you been to Kwara since this governor came into office? you people and supporting rubbish wat av dey done so far not all diz social media noise I stay at Muritala Post Office, the Oloriegbe even get hospital for post office opposite Cherubim .... All this politician supporter with noise sha even Borno wey dey at war get beta infrastructure pass all diz junks u ar posting up nd down |
Politics › Re: Drama As Oloriegbe Narrowly Escaped Mob Attacks From Stranded APC Youths , Women by inoki247: 6:55am On Oct 14, 2020 |
Kwara people case na from frying pan to fire |
Politics › Re: Keyamo: Some EndSARS Protesters Displaying Mob Mentality by inoki247: 5:38am On Oct 14, 2020 |
You guys continue to dey yarn dust just say u guys are surprise the youth can come out without consulting u guys before launching the protest like NLC that's after the bag only nd not for d masses.... |
Christianity Etc › Re: #EndPoliceBrutality: Pastor Adeboye 'We Either Restructure Nigeria Or Breakup' by inoki247: 5:25am On Oct 14, 2020 |
Follow Osinbajo reason nd him boss reason now our president no dey Instagram u know dere number nd dere ouse for Aso Villa... Watch out Femi Adeshina don dey draft speech wey e go release from iz damage brain... |
Politics › Re: Oshiomhole Pleads For Out-of-court Settlement In Ortom’s N10bn Suit by inoki247: 5:20am On Oct 14, 2020 |
this one sha dey use mouth destroy himself up nd down e need mouth surgery |
Politics › Re: EndSARS: Rauf Olaniyan Joins Protest, Says He Was A Victim by inoki247: 10:54pm On Oct 13, 2020*. Modified: 5:47am On Oct 14, 2020 |
the thing don turn Ire akari.... Some people will still come nd justify him been harrassed maybe for having a laptop or for using a good car... |
Politics › Re: #EndSARS: Soldiers, Toyin Abrahim Protest In Ibadan by inoki247: 7:42pm On Oct 13, 2020 |
kiddkash: nor dey shook eye for my food Na observation I dey du oh abg no vex  |
Politics › Re: ENDSARS: Lagos Governor Sanwo-olu Presents Protesters Demand To Buhari - Pics by inoki247: 6:47pm On Oct 13, 2020 |
Abeg dem need to draw Cow inside that Document so the man can take d Mata serious |
Politics › Re: IGP Announces SWAT To Replace Scrapped SARS by inoki247: 6:46pm On Oct 13, 2020 |
hope say no b SARS Pro Max b diz |
Crime › Re: Four Killed As Vigilante Members Raid Police Armoury To Confront Bandits by inoki247: 3:36pm On Oct 13, 2020 |
e don reach d level wey dem go dey force the police to work again |
Crime › Re: Kaduna Residents Join #ENDSARS Protest (video) by inoki247: 3:30pm On Oct 13, 2020 |
aumeehn: Kudos!! Still waiting for the wave to reach my state!! kebbi sokoto and other Northern illiterates should bury their heads in shame! You go wait tire oh all doz ones na aw to b a paid protesters dem sabi... |
Crime › Re: Kaduna Residents Join #ENDSARS Protest (video) by inoki247: 3:29pm On Oct 13, 2020 |
E don dey reach North small small |
Politics › Re: #EndSARS: Soldiers, Toyin Abrahim Protest In Ibadan by inoki247: 2:00pm On Oct 13, 2020 |
|
Politics › Re: Nursing Mother And Her Baby Join EndSARS Protest (video) by inoki247: 1:58pm On Oct 13, 2020 |
The baby too fresh I pray say dem no arrest the baby soon |
Crime › Re: BREAKING: Nigerians In Accra, Ghana Begins #ENDSARS Protest (VIDEO) by inoki247: 1:10pm On Oct 13, 2020 |
No go over do oh mak the owner of the country no change am for u guys |
Politics › Re: Breaking: Buhari Appoints Lauretta Onochie, His Special Assistant As INEC Commis by inoki247: 12:10pm On Oct 13, 2020 |
so she go soon start to dey yarn dust on Election mata |
Politics › Re: This Is The 5th Time, Buhari Government Is Banning SARS (photo) by inoki247: 11:07pm On Oct 12, 2020 |
Maybe after Dissolved na Destroy dem go use |
|
Politics › Re: #EndSARS protesters hurl stones, bottles at Lagos gov, Sanwolu by inoki247: 9:37pm On Oct 12, 2020 |
Mufu Gungo don finally join the protest |
Culture › Re: Ooni: How my daughter almost lost her life to SARS operatives by inoki247: 8:59pm On Oct 12, 2020 |
DonBenny77: Yahoo boy spotted Fool shebi na Yahoo ur papa du wey e use send u go school nd for ur family ouse na wetin everybody for dere dey du b dat |
Politics › Re: Government Can't Meet All Your Demands, Senate Tells ASUU by inoki247: 7:20pm On Oct 12, 2020 |
Maybe ASUU should turn to God then since Government can't meet up with dere demands, Cause anything wey the Govt no fit du for diz country na God we dey always call on to get ordinary light u gaz pray to God make dem bring light... |
Politics › Re: #Endsars Protest hit Ireland by inoki247: 7:18pm On Oct 12, 2020 |
Some fools go soon label dem Yahoo boys or hoodlums |
Celebrities › Re: "My Mother Had Surgery" - Burna Boy Explains His Silence During EndSARS Protest by inoki247: 7:17pm On Oct 12, 2020 |
Ogbeni ma Fi eh jo pa mi
emi gan ni eh jo lo wo
DR. Burna.... go nd take ur Marijuana meds nd calm down nobody ask u to shalaye |
Crime › Re: Endsars Protesters Shot Three Of Our Men, Says Lagos Police(photos) by inoki247: 7:13pm On Oct 12, 2020*. Modified: 9:25pm On Oct 12, 2020 |
this people and lie na 5 nd 6 |
Crime › Re: Three Police Officers Shot At Surulere At The Ongoing End Sars Protest by inoki247: 7:09pm On Oct 12, 2020 |
sarrki: Criminal elements has infiltrated the movement
It will rubbish the whole thing now Yesterday na Seyi Makinde u dey blame won't you Blame Sanwo Olu today, You guys keep playing politics with everything |
Culture › Re: Ooni: How my daughter almost lost her life to SARS operatives by inoki247: 5:59pm On Oct 12, 2020 |
Some fools will still say the OOni is a Yahoo boy nd iz Daughter is also into fraud that's why iz speaking out |
|
Crime › Re: Breaking:lagos Police Station Under Attack. by inoki247: 4:40pm On Oct 12, 2020 |
Na Retaliation oti di Woro Si Woro... Protester wey dem kill too na human being dem get family, they're quick to label people Thugs or hoodlums |
Politics › Re: Buhari: Disbanding Of SARS First Step To Extensive Police Reforms by inoki247: 1:52pm On Oct 12, 2020 |
I just pray say dem no repackage doz SARS for us as SARS Pro Max mak we no go enta one chance.... |