₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,839 members, 8,513,940 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:28 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 493 494 495 496 497 498 499 500 501 (of 580 pages)

Politics › Re: Fashola: Nigerians Disappointed As They're Looking For Results In Wrong Place by inoki247: 5:11pm On Oct 02, 2020
. it won't take a serious Govt more than 6 months to fix electricity I guess you guys are also unserious
Travel › Re: FG Introduces New Visa Policies For UK, U.S, UAE, France, 147 Others by inoki247: 7:50am On Oct 02, 2020
Na all Avenue this people just dey use task person
Celebrities › Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by inoki247: 6:58pm On Oct 01, 2020
Person wey u suppose don beat like goat mak police come dey settle the Mata lata... u dey come Social media dey cry up nd down like person wey dem colet him bread giv butter..
Politics › Re: Nigerians Disappointed Because They Are Looking For Results In The Wrong Place – by inoki247:
always talking rubbish na so e talk say e wont take serious govt more than 6 months to fix electricity.. So make we dey hold our chairman if light no dey 24hrs

Always shifting goal post
Politics › Re: Electricity Consumers Groan As DISCOs Delay Tariff Hike Reversal by inoki247: 7:34am On Oct 01, 2020
We know say na Handicap Federal Govt carry NLC before
Foreign Affairs › Re: President Of Ghana Commissions Kasapreko Water, Juice And Soft Drinks Factory by inoki247: 7:18am On Oct 01, 2020
Wetin concern us with Ghana News... Carry ur pure water factory go ur media outlet
Politics › Re: Garba Shehu: Buhari's 600 Road Projects Is A Record by inoki247: 7:14am On Oct 01, 2020
You mean 600 Years of punishment
Politics › Re: Ogun State Government Imposes 10pm - 6pm Curfew On Wednesday And Thursday by inoki247: 9:36pm On Sep 30, 2020
What for again
Education › Re: Pregnancy, Drug Test: Covenant University Subtly Reacts To Allegations (video) by inoki247: 6:53pm On Sep 29, 2020
okay
Celebrities › Re: BBNaija: I Like Ozo. I Only Avoided Him To Prevent Temptation - Nengi (Video) by inoki247: 5:25pm On Sep 29, 2020
So are you saying u want the guy to chop u privately not publicly
Celebrities › Re: Nengi Cried After Leaving Brighto's Birthday Party by inoki247: 4:02pm On Sep 29, 2020
Okay next who's crying Next... Water plenty for her eyes
Politics › Re: ICPC Discovers School Feeding N2.67bn In Private Accounts by inoki247: 7:46pm On Sep 28, 2020
I'm sure this is not happening under Mr Integrity cause dem don feed all the kids already...
Politics › Re: Sokoto State Government Disbands State Sharia Court by inoki247: 7:57am On Sep 28, 2020
lol Okay oya adopt Amotekun
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Finale: How Viewers Voted by inoki247: 8:51pm On Sep 27, 2020
At least people wey dey always complain about wat others are watching with dere time Will keep shut...

You see them all over BBnaija thread complaining bitterly about worst state of Nigeria for them to lead a protest na problem to dem maybe dey ar waiting for BBnaija viewer's to join dem e don end now u guys should find anoda Lyrics.....
Politics › Re: Gbajabiamila Offers NLC Palliatives To Avert Strike by inoki247: 6:04pm On Sep 27, 2020
lol u go also give dem some Ghana must Go abi
Politics › Re: Labour Strike: Presidency, NASS Meet At VP's Residence by inoki247: 5:25pm On Sep 27, 2020
We know say Labour just dey bluff ni we go check livescore by 12 midnight
Celebrities › Re: Mike Ezuruonye To Kunle Afolayan: The Small Respect I Had For You Is Gone by inoki247: 4:28pm On Sep 27, 2020
Na everything dem dey attach tribe to for this country to even protest sef dem go attach tribe with it.....
TV/Movies › Re: You've Always Hated Igbos - Mike Ezuruonye Slams Kunle Afolayan by inoki247: 3:44pm On Sep 27, 2020
Na everything tribe go always dey involve
Politics › Re: Various Mobilization Bulletin For Monday September 28, 2020 Strike In Picture by inoki247: 2:22pm On Sep 27, 2020
Hope say NePa no go follow join the strike...

we know say all na rehearsal if we check live score for midnight now we go see say dem don cancel am...
Politics › Re: Terrorists Kill 3 Soldiers, 8 Policemen, 4 Others On Zulum’s Convoy by inoki247: 2:38am On Sep 26, 2020
shey dem wan kill the Governor ni... Maybe is time the Governor too learn how to use Gun cos e don dey red like diz....
Politics › Re: NLC Insists On Monday Protest Despite Court Order by inoki247: 10:20pm On Sep 25, 2020
lol let's wait and see... We all know say all na scam
Politics › Re: Again: Industrial Court Restrains TUC, NLC, Others From Embarking On Strike by inoki247: 9:31pm On Sep 25, 2020
Shebi dem say judges too dey join d strike y dem no fit adjourn d Mata..

we all know NLC is not going any strike before so dem need excuses...
Nairaland General › Re: 11 Persons Travelling For Funeral Die In Fatal Auto Crash In Calabar (Graphic) by inoki247: 3:25pm On Sep 25, 2020
Double wahala for Dead ****
Celebrities › Re: Bbnaija: OZO Says He Have Been Single Since Secondary School by inoki247: 5:42pm On Sep 24, 2020
No wonder him neva gt working experience
Politics › Re: Industrial Court Restrains NLC, TUC from Embarking On Planne September 28 Strike by inoki247: 3:49pm On Sep 24, 2020
lol we all know say all na scam
Politics › Re: Sanwo-Olu: I Once Worked As A Plumber 30 Years Ago by inoki247: 6:48am On Sep 24, 2020
You don turn Motivational speaker
Politics › Re: Sanwo-Olu Donates Vehicles To Lagos State Judges (Photos) by inoki247: 3:36pm On Sep 23, 2020
Na Judge dey cashout lately
Business › Re: What Can Five Naira Note Buy Nowadays? by inoki247: 2:47pm On Sep 23, 2020
with 5 naira u can start a company in voice of a Motivational speaker
Crime › Re: Felix Osilama Okpoh, Wanted By FBI For $6 Million Scam Surrenders To EFCC by inoki247: 6:12am On Sep 23, 2020
e don see na light sentence e go colet for here pass mak dem mail am go yankee
Foreign Affairs › Re: Lebanon Explosion: Hezbollah Arms Depot Destroyed After Massive Blast by inoki247: 9:42pm On Sep 22, 2020
Since dem like Bomb maybe Boko haram shuld just relocate to Lebanon

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 493 494 495 496 497 498 499 500 501 (of 580 pages)