Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 495 496 497 498 499 500 501 502 503 (of 580 pages)
Is possible now dem fit du IVF for the snake nah |
Na everything be Format for this country |
Me I don't even understand shey diz people go dey read PDP Manual ni dey ar just repeating d same thing... Abi no b Bus dem too roll out den |
Wetin Imam no go see for inside Kettle....Just Auction the Country for Ebay or Copartt... |
This life no balance at all wey some people still dey find Kongi soap, ST soap endorsement or Awe soap |
Pot calling Kettle black... Person wey bullion Van dey enta himself ouse sef still gt mouth to dey talk |
is okay any rulling on.... Did you cum inside nd rulling on Postinorr |
Make the election come nd go abg |
Lol na when police station turn bank |
Na there season to pack boy's dem don chop Benefits too... He be like say EFCC they do competition this week.... |
You guys needs to go nd testify in front of Sango |
You guys sha want to give the other Ewure headache so e can start planning another country Visa maybe e can start scoring dere also.... |
Yes Just Like Nepa Office replacing Light with Generator... NiMC wey neva see moni buy fuel for generator or Data to register people na him wan go Digital very soon dem go soon talk say we ar out of Domain space say na 500mb FG buy.... |
The ogogoro nd different combination wey we dey consume for Africa alone sef no fit allow Corona stay body.. People wey dey bath with Salt nd drink am at the same time |
We can finally see something to blame when flood no dey sef na 23k b local rice shey Flood too affect the price den |
where the weapon wey dem recover abi na one gun 4 of dey share |
He will soon Blame Fela |
Everybody iz just facing the same line of work u beta go and learn Vulcanizer or Unlocking of car nd resetting of mileage du something different nd stop doing common things everywhere u go u see Tailor, Barber, hairdresser, makeup artist like say na only work wey remain for this world be that.. |
lol football Fifa type maybe they should add Playstation with Chewing Gum as the list neva complete they also need iTuness Card nd Bitcoiin... |
So for say She get Gun and shoot person yesterday na so she go waka come apologize for shooting |
This set no fit protest jare Protesting is not in dere dictionary na to colet bribe nd cancel it dat day dem sabi |
Go Gwagwalada ouse dey cheaper dere buh the cost of ur transport in a year go pass d cost of ur rent... |
Dem go soon Tax 2go nd BBM wey don fold up.... I'm sure with the way things are Going if u dey hear music or fm radio inside ur car dem go dey Tax person or u walking around with an Airpod e go attract 5 percent also... |
Why Death come plenty today |
AirNigeria no dey |
If Condom Break nko... Everybody don turn Covid Analyst |
Lol so you don turn Covid Ambassador |
okay now |
if dem like make dem Puzzle dem. With the way things are going Dem soon go carry Fela body for grave to quiz him.... |
if dem like make dem Zone am to Ghana or Togo... With all dere Zoning e no kuku add any impact to d masses |
Yes na true you're trying to assassinate the Holyspirit out of me ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 495 496 497 498 499 500 501 502 503 (of 580 pages)