Politics › Re: Zamfara Offering Cows To Bandits As Incentive To Stop Killing by inoki247: 12:38pm On Jul 17, 2020 |
Rilwayne001: Negotiating with criminals strengthen them and will always make them go back to their crime in the long run. It also gives potential criminals the audacity to go ahead and commit crime, having fully known that las las dem go negotiate with them too.
The North keep being the buffoonery that they are. This stupid thing, it cannot continue like this  Bro when we no get security nko na option wey dey available dem go use since d military are not ready to up dere game dem no fit just dey sit down look |
Politics › Re: Zamfara Offering Cows To Bandits As Incentive To Stop Killing by inoki247: 12:24pm On Jul 17, 2020 |
if na wetin go make dem stop d killing is a welcome sturv.... No be everytime u go dey beat pikin if u want make e sabi book sometimes u av to buy him Biscuits or Sweet so u can get d result u are looking for... |
Politics › Re: NDDC: Attempt To Arrest Nunieh Legitimate – Police by inoki247: 12:21pm On Jul 17, 2020 |
njj |
Politics › Re: Boko Haram: Major-General Adeniyi To Face Court-Martial by inoki247: 7:33am On Jul 17, 2020 |
Naija Mata tire person u go beat person still expect mak e no cry |
Sports › Re: Messi Says "Things Have To Change" As Barca Lose La Liga Title To Real Madrid by inoki247: 6:30am On Jul 17, 2020 |
|
Politics › Re: Bilal Adamu Halilu: DSS Arrests Convener Of "Arewa Lives Matter" by inoki247: 2:46pm On Jul 16, 2020 |
Na Dog dey eat Dog |
Politics › Re: Magu Provides 16 Responses To Corruption Allegations - Number 7 Would Amaze You by inoki247: 2:42pm On Jul 16, 2020 |
This Thief should shot Asap cos na so e dey declear people guilty without been charged |
Politics › Re: NDDC: Kemebradikumo Pondei Walks Out On Reps by inoki247: 1:12pm On Jul 16, 2020 |
Maybe heat dey inside the room daz why e Walked out he will soon b back after taking fresh air |
Politics › Re: Castration Proposed As Punishment For Rapists By Kano Assembly by inoki247: 7:09am On Jul 16, 2020 |
femmoy: pls are u enoch,have u ever lived at surulere? Pls i'd like to know and i'll tell u the reason after hearing from u. Lol nope Enoch steal ur Girlfriend abi wetin e du nd av neva stayed in Surulere before...  |
Politics › Re: Castration Proposed As Punishment For Rapists By Kano Assembly by inoki247: 5:14am On Jul 16, 2020 |
When dem go also propose something similar to women nd false rape accusation they're in the same Category |
Politics › Re: Magu: I’ve Not Faced The Panel For Days Or Seen Copy Of Allegations Against Me by inoki247: 8:48pm On Jul 15, 2020 |
you sha don see the copy for media like u use to du... |
Politics › Re: Governor Abdulrazaq Invites EFCC To Probe Funds Disbursed To LG by inoki247: 1:00pm On Jul 15, 2020 |
Audio Accountability na wen u comot we go hear d real Gist if Magu cannor b Holy na u wan dey Holy |
Sports › Re: Peter Odemwingie Celebrates His 39th Birthday Today by inoki247: 8:30am On Jul 15, 2020 |
|
Health › Re: COVID-19: 24% Of Nigerians Don’t Have Hand Washing Soap – NBS by inoki247: 8:23am On Jul 15, 2020 |
sheyb na person wey see food chop go buy soap even Mechanic no dey wash him hand with soap when e wan eat for him workshop |
Jokes Etc › Re: Finally! Nigeria To Get 24 Hours Electricity With This New Invention by inoki247: 10:31pm On Jul 14, 2020 |
Electricity don sure for Lagosians die |
Travel › Re: Police Lose 7 Officers Deployed To Katsina In Ghastly Motor Accident by inoki247: 5:53pm On Jul 14, 2020 |
I know say police wey go the scene to confirm the Mata go still ask the eye witness money to move dere ogas to the Morgue....  |
Travel › Re: 7 Police Officers Deployed To Katsina Die In Ghastly Motor Accident by inoki247: 5:14pm On Jul 14, 2020 |
I know say police wey go the scene to confirm the Mata go still ask the eye witness money to move dere ogas to the Morgue.... |
Crime › Re: Hushpuppi Denied Bail In America by inoki247: 3:05pm On Jul 14, 2020*. Modified: 8:46pm On Jul 14, 2020 |
This Movie go long die |
Politics › Re: Supreme Court Declares Virtual Court Sittings Constitutional by inoki247: 11:05am On Jul 14, 2020 |
Naija Judge don dey play people like Bet99ja Virtual soccer before so dem go like Virtual sittings so dey can continue to sell Judgement |
Politics › Re: PDP Leaders Seek Agboola Ajayi’s Disqualification by inoki247: 6:54am On Jul 14, 2020 |
With the way Ondo is going they might disqualify all the candidates in that states.... |
Politics › Re: Lagos Government Seals Bars, Lounges, Restaurants Contravening COVID19 Protocols by inoki247: 6:40pm On Jul 13, 2020 |
so dem go register again Beer go start to dey cost any aw for bar any aw... Dem sha just like to dey suffer the masses |
Politics › Re: DSS, Police Go After NFIU Office Burglars by inoki247: 8:34am On Jul 13, 2020 |
all of dem are scammer... But me I don't understand oh shey NFIU no get Database ni wey dem burgled dere office just to steal paper record wey suppose dey Database |
Politics › Re: Why U.S, UK, Others Are Monitoring Magu’s Probe by inoki247: 8:33am On Jul 13, 2020 |
Him Village People sef dey Monitor the Probe... Cause the thing dey be like season film |
Christianity Etc › Re: 3 Men Carrying Sacrifice In Ikorodu, Forced To Eat It (Photos) by inoki247: 10:26am On Jul 12, 2020 |
shey e dey against the Law |
Christianity Etc › Re: Overcoming Sexual Related Sins As A Young Christian. by inoki247: 10:21am On Jul 12, 2020 |
If u Masturbate dem go complain if u knack gurl dem go complain wetin happen sef |
Celebrities › Re: VIDEO: ASDA Employee Faints While Prince Charles Was Talking To Him During Visit by inoki247: 9:22am On Jul 12, 2020 |
lol all diz kain of fall can only for T B Joshua church |
Sports › Re: Ronaldo Scores 2 Penalties As Juventus Come From Behind To Draw Atalanta At Home by inoki247: 8:12am On Jul 12, 2020 |
All Goal na Goal |
Politics › Re: Corruption Probe: What Happened To The $2.1bn Arms Probe Against Dasuki? by inoki247: 5:32am On Jul 12, 2020 |
Everything for this country na Scam.... Nigeria Mata don tire person even if dem carry VAR to check Nigeria problem scam go still dey inside.... |
Politics › Re: Suspended EFCC Boss Ibrahim Magu Writes Presidential Investigation Panel... by inoki247: 9:17pm On Jul 11, 2020 |
budaatum: The Minister of Justice and Attorney General of the Federation, Abubakar Malami, should follow proper due process in this case, as he will be setting a template for the future.
Saying that though, karma! Or did Magu follow due process? Magu too no dey follow normal procedures make e chop d work of him... I'm even happy Media Trial sef join iz good at dat |
Foreign Affairs › Re: North Korea Warns UK Will Be 'Made To Pay The Price' For Introducing Sanctions by inoki247: 9:12pm On Jul 11, 2020 |
nn |
Politics › Re: Suspension Of Ibrahim Magu: Garba Shehu Releases Statement From The Presidency by inoki247: 6:44pm On Jul 11, 2020 |
Magun magun oti gun Magun |
Politics › Re: Magu Is Subjected To Media Trial', Lawyer Of Embattled EFCC Boss Writes Panel by inoki247: 5:56pm On Jul 11, 2020 |
Na wetin e dey du to odas make e feel am also Abeg make the Panel parade am now and snap photo I want to see is posture |