₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,841 members, 8,513,952 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:45 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 499 500 501 502 503 504 505 506 507 (of 580 pages)

Politics › Re: Magu: Panel Demands Politicians’ Files From 2015 by inoki247: 2:41pm On Jul 11, 2020
I'm in Love with this Media Trial dey ar paying him back with his mode of operation Abg wen dem go arrest the EFCC guy wey dey always snap people wey still be suspect make e come snap am nd put Placard for him chest...
Politics › Re: IGP Adamu Orders Withdrawal Of All Policemen At EFCC by inoki247:
So EFCC sef get person wey fit Embarass dem d way dey av bin embarrassing suspect wey dem neva convict.... I like diz Media Trial wey dem dey pay dem bak with maybe dem go grow up now..
Politics › Re: Panel Quizzes EFCC Secretary, Directors by inoki247: 7:57am On Jul 10, 2020
Them need to probe the Photographer also for always snapping people wey still be suspect...
Crime › Re: Boko Haram Relocated To N/West, N/Central As Bandits — Defence Headquarters by inoki247: 7:56am On Jul 10, 2020
So you people don turn Boko Haram spokesperson
Politics › Re: Buhari To Present 2021 Budget To NASS In September – FG by inoki247: 5:17am On Jul 10, 2020
Abeg show me 2020 own impact oh I forgot u use am Feed children from home
Politics › Re: Apc Deputy Governorship Aspirant For Edo Is Chilling With A Bottle Of Heineken by inoki247: 6:08pm On Jul 09, 2020
No b Muslim e b... I see nothing bad in what is doing so far is taking what is Legal nd not taking Heroine or weed nd moreover is also a human being na blood dey flow inside him, Maybe daz is own way to connect with the street....

Unless we wan look am in religious way....
Jobs/Vacancies › Re: 23,000 Vulnerable Women, Youths To Get Jobs In Kaduna by inoki247: 3:24pm On Jul 09, 2020
Everybody keeps getting job cool cool
Politics › Re: Sheriff Emeka Eboh Zadok Is Dead by inoki247: 2:20pm On Jul 09, 2020
E b like say Coro wan overtake from Boko Haram oh na where e just start from dey different
Politics › Re: Magu: Panel Widens Probe by inoki247: 11:35am On Jul 09, 2020
Abeg when dem go Parade him I wan see a real Mugshot.. Mak himself feel wetin e don dey du to odas......

With all him bluff e no even see enuff evidence tender to d authority to Extradite Madueke... All na Media Trial sha undecided undecided undecided
Politics › Re: FG Kick-starts 2021 Budgetary Process by inoki247: 10:01am On Jul 09, 2020
The one dem budget diz year wetin b d impact d country sef com b like say dem no dey run am with moni like we are on Facebook Free basic we no see d impact buh we know say budget dey....
Health › Re: ‘If COVID-19 Meets Oil Pollution, We Are Finished’ by inoki247: 9:56am On Jul 09, 2020
Diz Nigeria we go survive na only the people at the top and the rich d thing dey kill.... 5 years old boy wey start to dey learn Mechanic don dey use Engine oil hand drink Garri even him oga nothing du dem both....


Just say u guys don discover another Format...
Politics › Re: Andrew Yakubu: $9.7m, £74000 Found In My House By EFCC Were Given To Me As Gifts by inoki247: 7:46pm On Jul 08, 2020
So you now Turn ur House to Foreign Reserve shocked shocked
Celebrities › Re: Yung6ix Celebrates His 31st Birthday Today by inoki247: 8:55am On Jul 08, 2020
Mumu Boy always forming street with fake accent u street reach Erriga
Politics › Re: 3.4m More Nigerians Could Become Extremely Poor – Afdb by inoki247: 7:24am On Jul 08, 2020
3.4 no worry N power go soon employ some and Keyamo 700k job so we go minus dat from the 3.4 cos dem go turn millionaire soon shocked
Politics › Re: Alleged Fraud: EFCC Witness, Sani Dauda, Denies Giving Shehu Sani $25,000 Bribe by inoki247: 4:42am On Jul 08, 2020
bb
Politics › Re: Video) Magu's Lawyer Stammered Althrough As He Couldn't Safe Him From Suspension by inoki247: 6:08pm On Jul 07, 2020
He said he was been hunted cause he remitted more than the money he declared like Magu is adding his salary to d recovery Mumu save ur Format for the BMC crew na dem dere brain dey inside Sandine Can
Politics › Re: No More Bail For Rapists. We Are Considering Castration As Punishment – El-rufai by inoki247: 4:55pm On Jul 07, 2020
wetin dem go du to woman wey dey rape men nd false accusation...
Politics › Re: Ngige Apologises To Lawan Over Keyamo’s Uproar On 774,000 Jobs by inoki247: 4:51pm On Jul 07, 2020
Let dem keep playing us shebi some people dey side Kayamo all of dem ar afta dere own pocket.... If you still check d list u go still see alot of irregularities even if na Kayamo pick everyone
Politics › Re: Rename Ibadan Airport After Ajimobi - Senate Tells Buhari by inoki247: 1:16pm On Jul 07, 2020
this set of Senator are just too confuse shey na wetin go move the economy abi wat value will that contribute to d masses..... rename am 2
Constituted Authority Airport cool cool
Crime › Re: MAGU: 7 Allegations By Sahara Reporters That Stirred Public Opinion by inoki247: 12:57pm On Jul 07, 2020
thesicilian:
If he hasn't been found guilty by a competent court of law, he should be given all the respect he deserves for now.
This should also be said by all the Yahoo boys dey always parade dat ar still a suspect wen dem neva even start there trial before putting a placard on dem...
Politics › Re: Keyamo Can’t Cause Misunderstanding Between NASS, Executive — Senate by inoki247: 11:17am On Jul 07, 2020
na tiff all of u b
Crime › Re: Woodbery Defrauded US Firm Of $15.3 Million Stashed Away In Bitcoin Wallet by inoki247: 9:22am On Jul 07, 2020
KingsArome:
Big man, na the people wey get the internet you dey talk to o. Wetin consign FBI with login details grin
Bro nothing wey no get loopholes no b all internet fraud case dem go see crack just know dat u can't always be 100 percent in what you do u lose some and win some stop making it look like they're God they can get it right nd dey can still not get it right
Politics › Re: I Prefer Sleeping In Cell, Not Office, That’s Allah’s Wish – Magu Tells Police A by inoki247: 8:27am On Jul 07, 2020
Make dem parade him also I no wan dey hear say dem lata deny say dem no lock am up say is just dere for prison inspection
Politics › Re: Many Bandits Surrender In Katsina, Zamfara As Soldiers Sustain Onslaught – DHQ by inoki247: 8:21am On Jul 07, 2020
Congratulations to our Troops sad sad
Politics › Re: Magu Thrown Into A Cell, Detained By Police In Abuja - Sahara Reporters by inoki247: 8:03am On Jul 07, 2020
E don set dem go still come out and deny that he just went there for inspection
Crime › Re: Woodbery Defrauded US Firm Of $15.3 Million Stashed Away In Bitcoin Wallet by inoki247:
TheRealProphet:
You talk true sha.
U think say Feds no dey lose case or na all criminal case dem dey see crack some people don lock up say instead for dem to release some vital info u will rada kill dem u can't b 100 percent on every case some u no go see am crack


You think say him wey no add him fingerprint to authorize payment on the app na pikin na all doz tactics dem go don try to access it before them carry d case go court unless him lawyer talk to judge dat is ready to exchange the password for a plea bargain
Crime › Re: Woodbery Defrauded US Firm Of $15.3 Million Stashed Away In Bitcoin Wallet by inoki247: 7:53am On Jul 07, 2020
TheRealProphet:
FBI no b Nigeria police ohh...my brother dem no dey tell person.
Bro u know deep down say no be all d money dem go see recover we are not talking about the one that have been spent oh if u like go bring Feds from Heaven d moni no go still complete
Crime › Re: Woodbery Defrauded US Firm Of $15.3 Million Stashed Away In Bitcoin Wallet by inoki247: 7:49am On Jul 07, 2020
TheRealProphet:
If them handle u ehh,u go give dem all ur blockchain login.
You think say na everybody gt soft heart like u people wey defraud almost 2million people nd leave evidence for house dem know wat dey ar into
Crime › Re: Woodbery Defrauded US Firm Of $15.3 Million Stashed Away In Bitcoin Wallet by inoki247: 7:32am On Jul 07, 2020
The money no go easy for dem to comot.... The feds no fit see half of the money Colet bak from diz boys dem get retirement plan like Abacha..

Dem know say Dey can't break into Blockchain any aw like breaking into bank account nd getting it freezed... Money wey d law no recognized aw u wan take freeze am....

Unless e dense to give dem d login or the Backup Key daz d only way dey can av access to.. Of which boiz fit don lock up say anything wey wan happen mak e happen
Politics › Re: Forces Behind Corruption Stronger Than COVID-19 – Magu’s Lawyer by inoki247: 10:50pm On Jul 06, 2020
Dem don start dere Media jagonz.... Tell ur story to d BMC crew....

D money remitted is more than the money e declared Maybe he mistakenly add is salary to boost the agency revenue..
Oga find anoda Format we go chop dat one...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 499 500 501 502 503 504 505 506 507 (of 580 pages)