Politics › Re: Sallah: FIRS Felicitates With Muslims, Extends Filing Deadline For Taxpayers by inoki247: 8:17pm On Jul 31, 2020 |
Maybe you should also extend Sallah |
Politics › Re: Court Strikes Out Assault Suit Against Senator Abbo by inoki247: 5:18pm On Jul 31, 2020 |
Hmmm this country get as e be... So been caught on cam is not enough evidence.... So if e rape someone nd dem see am record na same thing dem go say |
Politics › Re: PMB PLEDGES MORE RESOURCES TO DEAL WITH “VERY DISTURBING” SECURITY SITUATION by inoki247: 5:02pm On Jul 31, 2020 |
After Press release If u like release Iron Release.... Country wey dem go trade with iTunes las las |
Politics › Re: World Leaders Venerate Buhari, Says Adesina by inoki247: 4:56pm On Jul 31, 2020 |
in fact Queen sef dey Venerate Buhari... This Govt na everyday them dey showcase dere Stupidity like egg roll wey dey inside Show glass |
Politics › Re: Insecurity: Nigerians Know We Have Done Our Best – Buhari by inoki247: 4:52pm On Jul 31, 2020 |
Na free this country dey d Truck no get brake e no get steering sef.... on the other thread I see someone trying to sell Nigeria on Ebay... Las Las na Copart or Craigslist diz country go land.... |
Sports › Re: Stephen Tataw Is Dead! Former Cameroonian Footballer Dies by inoki247: 4:46pm On Jul 31, 2020 |
they can now use is normal age shebi e don die nobody go arrest am for age falsification anymore.... |
Celebrities › Re: Davido Takes Friends On A Luxurious Sallah Holiday Treat by inoki247: 12:54pm On Jul 31, 2020 |
obeycian: please guys. which website can I download foreign songs. Thanks u beta go Waptrick |
Sports › Re: FIFA: Criminal Proceedings Against Infantino Launched In Switzerland by inoki247: 9:11pm On Jul 30, 2020 |
Corruption everywhere like MTN |
Islam › Re: Social Distancing During Hajj Pilgrimage. Number Reduced From 2 Million To 1,000 by inoki247: 11:48am On Jul 30, 2020 |
Lol the thing go soon turn Admission list wey people go dey runz to gt slot |
Politics › Re: China Won't Give Nigeria Loan Again If You Continue Probing - Amaechi To Reps by inoki247: 10:37am On Jul 30, 2020 |
ht |
Politics › Re: Galaxy Backbone: Reps Uncover Clauses Conceding Nigeria’s Sovereignty To China by inoki247: 10:36am On Jul 30, 2020 |
bb |
Foreign Affairs › Re: Iran Fires Missile At Mock US Aircraft Carrier During Exercise (Photos) by inoki247: 8:38pm On Jul 28, 2020 |
After the fire wetin come happen |
Politics › Re: Abdulrasheed Maina Released From Kuje Prison by inoki247: 7:55pm On Jul 28, 2020 |
HushMaina is out.... This country get as e b |
Politics › Re: Gordon Brown Backs Okonjo-Iweala's WTO-DG Bid. Ngozi Reacts by inoki247: 11:56am On Jul 28, 2020 |
okay na wen dem go recommend us beta Economy also |
Politics › Re: Oke Umurhohwo: What Buhari’s Mask Could Have Done For Nigerians by inoki247: 9:20am On Jul 28, 2020 |
I don't even know what to say... |
Politics › Re: Buhari Urges Malians To Accept Government Of National Unity by inoki247: 7:59pm On Jul 27, 2020*. Modified: 10:59pm On Jul 27, 2020 |
we only know one malians any oda one is an aba made |
Politics › Re: EFCC: DSS Shifts Probe To CCB by inoki247: 6:23am On Jul 27, 2020 |
RichBoy247: Only Buhari probes his own government and his appointees. Other governments before him provided cover for their criminal stooges. yea na tru... cause e was probbing Abba wen e was alive |
Politics › Re: EFCC: DSS Shifts Probe To CCB by inoki247: 6:18am On Jul 27, 2020 |
if you like probe him O Level we all know where the Mata go lead to |
Celebrities › Re: Kiki Mordi Releases Phone Conversation She Had With Sega About Seyitan And Dbanj by inoki247: 1:31pm On Jul 26, 2020 |
Scammer too much for this country |
Sports › Re: What The EPL Table Would Look Like Without VAR by inoki247: 7:38am On Jul 26, 2020 |
How La Liga own go look |
Islam › Re: Ruling On Bonus Offered By MTN, Glo, Airtel, 9mobile E.t.c by inoki247: 10:26am On Jul 24, 2020 |
u guys will soon come with Rule on NDDC |
Foreign Affairs › Re: China Orders Closure Of US Consulate In Chengdu by inoki247: 7:50am On Jul 24, 2020 |
Enjoy ur Closure |
Sports › Re: Liverpool's Fabinho's House Robbed While Celebrating EPL Trophy; Audi RS6 Stolen by inoki247: 7:47am On Jul 24, 2020 |
kikero: Possibly, or the thieves probably knew that disposing of the car would raise a lot of red flags.
An Audi RS6 costs about $109000 appparently. Assuming the thief wanted to sell the car, he would have dififuclt finding a buyer, plus any buyer would be extremely suspicious of where he got such a car. As for the thief keeping it for himself.....lol...poor guy suddeny is driving a supercar. Police get very very interested. lol u think say na all car dem dey see shey dem see Anthony Joshua Range up till now na still custom made ooo... na Amateur steal diz one |
Sports › Re: Liverpool's Fabinho's House Robbed While Celebrating EPL Trophy; Audi RS6 Stolen by inoki247: 7:46am On Jul 24, 2020 |
Na Chelsea Fans e go b dem fit think say na him keep the Cup for house |
Politics › Re: Salami's Panel Rejects Magu's Defence - Sources by inoki247: 8:35pm On Jul 21, 2020 |
You reject his defense why is he still free goan carry him nd lock him up like Dasuki nd throw the key away.... |
Politics › Re: Buhari Mourns Isa Funtua, Says He Stood By Him During His Political journey by inoki247: 10:55pm On Jul 20, 2020 |
This 2020 the Theme suppose be Year of Factory Reset |
Politics › Re: Garba Shehu On Magu Probe: Nigerians Should Prepare For Shocking Revelations by inoki247: 3:12am On Jul 20, 2020 |
wetin fit shock person again coming to Nigeria alone na Shock |
Politics › Re: Rape: Osun Begins Martial Arts Training For women by inoki247: 7:29am On Jul 19, 2020 |
if the Government are sincere about diz is a welcome sturv buh nothing wey d Government no fit turn to scam... Dem fit say na Jackie Chan come train dem nd e cost 10billion |
Celebrities › Re: COVID-19: Aishwarya Rai And Her Daughter Test Positive by inoki247: 11:05am On Jul 18, 2020 |
E no fit du dem anything dem still b kid na old people d thing sabi kill wella |
Politics › Re: EFCC Can’t Function Effectively With AGF Like Abubakar Malami - Junaid Mohammed by inoki247: 1:10pm On Jul 17, 2020 |
if u like use a White man du dere Chairman na scammer e go still turn at d end of the day |
Politics › Re: Saraki Celebrates Victory Over Return Of His Houses. Thanks Judiciary, others by inoki247: 1:00pm On Jul 17, 2020 |
All dem EFCC needs to go for some training and learn aw to win a case or make dem go buy past questions from FBI na so dem lose Tompolo case everything na just to dey shout for media to see Madueke Extradite e hard dem.. |
Politics › Re: Zamfara Offering Cows To Bandits As Incentive To Stop Killing by inoki247: 12:45pm On Jul 17, 2020 |
jaxmand: if other guys now see say theres more to gain when you no sabi book ... they will stop to study.... see if you think thats the way you want to train your ward ... sorry case OLODO go full your yard lol wu still dey beat kids diz days nd still dem dey grab u think say na everything u fit use Force solve... Country wey security no nd u expect the state government not to make any move and just be watching people killed like India film |