Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 501 502 503 504 505 506 507 508 509 (of 580 pages)
lol du any aw dem go Come bundle u. U don blow whistle since buh dem no pay u ur Refree allowance |
Na d Constituted Authority be d main koko |
Same set of Scammer |
Okay Deport him To US |
E be like say Bandit na Government on dere own oh d only difference b say nobody elect dem.... Dem no dey du Election |
Yea you also saved a wallet |
So if is hard for him to breath the Judge go help him breath... E dey hard for some people to breath wen dey av dere Nose mask on |
You no convene untop security Mata nd follow d president talk na things wey no contribute anything to d masses u wan convene untop.... |
Make e go enta Train den.. That's Akpeyi Spanish Version |
E don be.. Case wey dem go throw for Gutter |
From Ventilator... D headings dey different from the Body |
Shey na everybody wey talk u dey always reply ni... u beta start replying Bandits nd Bokos with ammunition instead of talking up nd down.. |
so na mourning dey worry diz one dem no care about survival |
jakizio42:Lol Today jamb no b exam again wey man dey write P.C.E if Jamb jam am d exam don easy now.... |
School don cheap reach dix level. No nid of reading again for d Exam |
Zai Baba for third Term |
You beat pikin u still tell am mak e no cry |
The country sef dey crisis |
u guys will use people life play Lotto |
WHO will soon come nd Counter it d most clueless nd confused organization of the year Award goes to WHO.. |
Dem change d name for them ... I don't know why everyone wey dey comment on diz thread dey pour out dere frustration on d boy shey na him b ur Politician ni all d politicians av bin Flying to Abuja without no issues. Why are you guys now crying like say na him b d cause of ur frustration... |
Trailblazer1:How many Watt du u want ur Shock na Sango own abi d one from the Power Grid Before this Govt put us in Severe Pain buh now na Shock dem put dere loyalist nd BMC crew sef cos nothing surprises me about dem anymore.. . |
Yea we don't have the right to complain cause the right as been taken away with alot of Massive and imaginary achievement |
Healed from what shey na healing from not winning a Throphy abi wetin.... or maybe na Alaba Version Gomez Pogba needs a Miracle also Asap |
Which Viewing Center are dey talking about d one for my backyard cos dem don open already even when Total Lockdown dey people dey go dere to watch Bet9ja Virtual soccer like dat for dere.... |
Dem twist d name |
I don't know y people come turn Rape to work lately.. Na hunger I know say e dey push person to du any aw buh people don add Sex to d list..m |
The man is confused Just as WHO is confused... So you telling me is a Sin becoming a Lawyer cause u will always tell the Judge My Lord or as your Lordship Pleases... |
Iwo People always in d News for something funny daz aw Babalawo is contesting for Chairman under ApC |
Get well soon ![]() |
Before dem say our Border dey porous dem close d Border now na anoda excuse.... In 2face Voice E b like dem want to Yarn anoda story again |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 501 502 503 504 505 506 507 508 509 (of 580 pages)