Politics › Re: I Have Recorded Notable Achievements - President Buhari Reveals On Democracy Day by inoki247: 11:30am On Jun 12, 2020 |
Yea Notable Achievement like Pharoah of Egpyt |
Politics › Re: Okorocha: EFCC Didn’t Recover N7.9 Billion From Me by inoki247: 10:07am On Jun 12, 2020 |
|
Crime › Re: Governors Declare State Of Emergency On Rape In Nigeria by inoki247: 6:25pm On Jun 11, 2020*. Modified: 6:43pm On Jun 11, 2020 |
State of emergency on Palliative nko... People neva see dere Covid 5k Cheque yet |
Celebrities › Re: Defunct Mo'Hits Artistes Reunite At D’banj’s 40th Birthday Party by inoki247: 5:54pm On Jun 10, 2020 |
When P.Square go du dere own reunion |
Politics › Re: Hundreds Of Persons Displaced By Bandits Attack In Sokoto by inoki247: 8:46am On Jun 10, 2020 |
The way the Government took Corona so serious nd start locking everywhere up shey dem no fit take security like dat ni |
Politics › Re: Ijaw, Itsekiri Communities At War Over Ogbe-Ijoh Market by inoki247: 7:32am On Jun 09, 2020 |
People wey dey shout Black lives Matter. People of d same color fighting each oda nd killing each Is called what.. |
Culture › Re: Royal Family Rejects Abdulwasiu Gbolahan Lawal As New Oniru Of Iruland by inoki247: 5:31am On Jun 09, 2020 |
 well dem no dey consult Oracle again to choose king na Bank account dem dey consult now... Naija king ar useless dem no dey add anything to the Economy pass mak dem snap pishure nd buy cars... |
Culture › Re: Royal Family Rejects Abdulwasiu Gbolahan Lawal As New Oniru Of Iruland by inoki247: 5:29am On Jun 09, 2020 |
 well dem no dey consult Oracle again to choose king na Bank account dem dey consult now |
Politics › Re: Garba Shehu: Dongban-Mensem Has Not Been Confirmed Due To Security Screening by inoki247: 5:20am On Jun 08, 2020 |
Okay Maybe before they can confam Mrs Museum dem need to check her for Corona nd NCDC is out of Test kit... |
Politics › Re: Lawan: We Passed Buhari’s $5.5 Billion Loan Request To Save 20 Million Jobs by inoki247: 5:17am On Jun 08, 2020 |
The 22 Billion Loan nko u passed that one to Bring Steve Jobs back to life so e can start making a New iPhone... |
Politics › Re: Orji Uzor Kalu Out Of Kuje Prison (Photos) by inoki247: 7:18pm On Jun 03, 2020 |
Na Abia People Hero be dat dey are always concern about oda people state... |
Crime › Re: Nigerians & Cameroonians Clash In Dubai ‘Over Beer Price’. 2 Killed by inoki247: 3:15pm On Jun 03, 2020 |
Lol na price of Beer b this ones problem... There are like 6 million ways to die so fighting for a price of Beer should be on the list |
Celebrities › Re: D’banj Has Also Been Accused Of Rape: See Details Of Alleged 2018 Rape by inoki247: 2:19pm On Jun 03, 2020 |
Overdo don dey enta diz one oh... When d thing happen y not report to the police nd use social media to do follow up... People don finally get something wey dem go use treat dere Ex fvck up. |
Crime › Re: Man Kills Friend Over Ownership Of Girlfriend In Bauchi by inoki247: 7:11pm On Jun 02, 2020 |
lol na wen Girlfriend turn land wey dey get C of O so e don get R of O b dat |
Celebrities › Re: Yabatech Student Arrested For Leaking Nvde Pictures Of Salawa Abeni. PHOTOS by inoki247: 7:07am On Jun 01, 2020 |
Dem go settle diz one case for police station u see memory card for floor....
U turn ursef to aboki wey dey pick condemn iron for floor buh ur own na aboki wey dey pick condemn memory card.... |
Politics › Re: I Am Suffering From A Gang-Up - Bala Mohammed, Bauchi Governor Says by inoki247: 8:49pm On May 30, 2020 |
No worry u go soon see Bleep |
Health › Re: 82-Year-Old Hypertensive Patient Recovers From COVID-19 In Osun by inoki247: 4:46am On May 30, 2020 |
Enjoy ur recovery.. I don't even know people hardly get sick lately even Ulcer patient na Corona dem go detect.... |
Crime › Re: George Floyd: Derek Chauvin Charged With Murder by inoki247: 4:42am On May 30, 2020 |
There President get flows sha when the Looting Start the shooting Starts. Too many rappers in Yankee..... |
Politics › Re: COVID-19: "Nigeria's Economy Is Going Into Depression" - El-Rufai by inoki247: 2:50am On May 30, 2020 |
lol Give the Economy sniper den  |
Politics › Re: Katsina Relaxes Lockdown For Friday Prayers, Church Services by inoki247: 10:29am On May 29, 2020 |
Dem go settle the matter later for isolation center |
Sports › Re: Cristiano Ronaldo & His Family Go On A Bike Ride (Photo) by inoki247: 7:02pm On May 28, 2020 |
Corona don end for dat side  |
Politics › Re: FG Suspends Evacuation Of Stranded Nigerians by inoki247: 7:51pm On May 27, 2020 |
Make dem follow ship naw afterall Cargo still dey enta d country  |
Politics › Re: Ize-Iyamu Collects APC Governorship Nomination Form by inoki247: 2:54pm On May 27, 2020 |
All for dere pocket Edo people and Ugly Contestants sha.... |
Health › Re: COVID-19: Over 118,000 Cases In Africa, 48,000 Recoveries & 3,500 Deaths by inoki247: 1:15pm On May 27, 2020 |
Okay 3500 pere I guess Corona is Anti Africa e no like us d way iz liking oda continent..... |
Politics › Re: Governor El-Rufai Extends Lockdown By Two Weeks In Kaduna by inoki247: 9:57pm On May 26, 2020 |
Abeg with all dere Lockdown wetin b scores for Kaduna like which position are dey on the Corona Championship Table |
Crime › Re: 3 Brothers Kill Sibling In Imo Over Proceeds From Mother’s Burial by inoki247: 7:27pm On May 25, 2020 |
so finally d remaining 3 will soon Join dere Mom and Sibling let d court sentenced dem all to death e go be win win... |
Politics › Re: Sack Of Usman Mohammed, TCN Boss Pits SGF Against COS by inoki247: 9:45am On May 25, 2020 |
Mallam ABBA Kyari too must be confused in heaven or hell right now cos e go know abt d deal going on in TCN since na him go represent us for Germany trying to give us 24rs light.... |
Health › Re: Prodest Hotel Manager Tests Positive For Coronavirus In Rivers State by inoki247: 8:58am On May 25, 2020 |
Bushmeat don finally chop the hunter like fried chicken. I know say d owner go soon come out to debunk nd say is fake news or he neva had any Coro dat is all a ploy by the Government to justify dere actions.... |
Politics › Re: 25% Salary Deduction: Go On Strike, Forfeit Your Job, El-rufai Threatens Kaduna by inoki247: 11:49pm On May 22, 2020 |
u go beat person still expect mak person no cry |
Education › Re: NDA Postpones Screening Test For 72 Regular Courses by inoki247: 6:04am On May 21, 2020 |
Wey dem go choose people wey go enta already |
Politics › Re: Nasarawa Lifts Ban On Worship Centres For Two Weeks by inoki247: 6:02pm On May 19, 2020 |
lol Naija Corona dey always go on Break |
Politics › Re: See Photos From Fg's School Feeding Programme In Abuja by inoki247: 9:34am On May 17, 2020 |
Every contracts dey always get photo shoot just like one picture going round where some people mother ar holding Yam all na contract photoshoot na d Contractor dey swallow d larger share.... |