Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 500 501 502 503 504 505 506 507 508 (of 580 pages)
Na Leave dem dey dem go soon resume |
Yea naso if u can isolate Dollar in your Babaringa dere is nothing else you can't isolate... But me i go advise you before you start With Wike colet past questions from Ameachi dat will help ![]() |
Well me I can testify to it in my dream I av a buddy with N Power employment is now a proud owner of a private Jet and a Filling station and a Landlord in Lekki.... abg no wake me up from the dream |
we all know Na highest Rigger dey always win |
Wike be smiling right now with iz Soldiers format ... No Worry go and collect Past Questions From Ameachi.... Wen e bounce on u u hope ur Babaringa can contain enuff beating just as e don dey contain alot of dollar.... |
6 month ke so if d alternate route no sure na to dey pass inside water like dix..... Mak I go get Boat |
Abeg when dem go put Placard for him chest as dem dey always parade Suspect wey dem neva convict..... This Movie Go sweet abg wu get d Live Video mak we stream am |
Abeg when dem go Parade him also put Placard for him chest like all oda suspects wey dem neva convict |
Person wey wan die don die You even get time if dem say dem no want anybody for dere burial na dere Headache.... |
Leave dem let dem be playing politics with everything Like Festus Keyamo Childhood friend was no indicted by the Feds y dem no call for him head or make dem probe Festus too... |
Okay Naija Corona dey always choose Local Government and date |
Next please |
Dem fit kuku lose the case I don't know maybe dem no sabi du dere home work ni... |
Na Arsenal go be the EPL Team.... Dem still even get him Visa Record wen e apply for Yankee Visa den. omo Dem sit down du homeWork untop him Mata ni oh.... |
Don't kill Arsenal now abg |
Jakemedg:We dey always tell people say social media no be Law Court buh dem no go hear until d thing put dem for trouble before dem get sense... What stop her from filing a case instantly if truly d thing happens and Police can investigate without Dbanj even knowing dat is been investigated.. |
even if dem sell everybody wey dey some people family house with dere Ancestors dem no fit see 1.5 billion pay.. u for pity her make am lik 10million |
Shebi Lai say Person wey Corona Jam dem no go release him Corpse.. This country sef our Government are confused.. No social distance for d burial sef if na Funke Mata now dem go take am serious... |
Corona don finally Cross River ooooo |
So you telling me 47 country wan give him free Visa without doing any Interview at the embassy.... This woman too na scammer y she dey write her Akant number below d news wey she pass |
some people go still complain... |
So in one word mak Aged 20 to 40 shuld go bak to Lockdown mak dem release the remaining Age... or maybe we shuld all just go back to 18 years |
The thing don turn to people at the Top Buddy |
lol him mata go long be that oh |
I hope say dem don du dere homeWork well cos I no wan hear say court throway dere case as no case... |
The Governor say e no dey na by Force |
Wey our own get Issue with ordinary O Level na court dey settle d Mata for here... Some get forged NYSC certificate sef |
No need of hiding inside the trailer anymore... Road wey no dey locked for ones... |
Lol bkuz u need a reason to get him disqualified... |
As we wan start Part 2 of Lockdown na wetin we go dey use our precious time watch b diz... Lez just assume say diz year don go already na 2021 I dey wait for like diz... |
Lockdown Part 2 |
Boss don too much for APC Ship... Wen oga don too much inside a ship na sink e go sink |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 500 501 502 503 504 505 506 507 508 (of 580 pages)