Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 506 507 508 509 510 511 512 513 514 (of 580 pages)
Okay we go hear say dem release am today dem go waka go anoda high court in Kano to remand him on Technicalities... |
Village people sha want to keel diz man |
Launching another Scam... With d way things are going dem go soon import Corona so dey can cash out... |
The Yahoo men in town dem dey celebrate aw dem go take butcher the Abacha Loot ![]() |
Mumu Govt diz what we call under Duress work |
E b like say u ar mad Sir aw much dem dey sell Paddy Rice, aw much dem dey process am de stone am we neva talk of transportation.. |
Me I no understand Nigeria Judiciary again one go say Illegal one will counter it... |
E go soon come out to debunk it that the Video was Doctored nd we don't know the type of Technology dat waz used.. |
After that Bring the Judgement to our Supreme court of Tanko and Odilis Table to apply Technicalities |
we no kuku get Government if is to Tax people dem sabi dat one wella... |
Why not say e killed himself |
I know say Iwo People Ancestors go dey cry for grave right now... |
See road wey dem just build na him don dey retain Water already u go don see say diz one no go last 4 years before everywhere get pot hole give work to beta contractor no na cheap things dem go dey find.... |
Mak dem carry all this Sars Officers go China go use them test Corona Virus Medicine |
Lol dem go verify address tire. So we wey dey buy data sim every 3 month dem go verify our own address too. |
Are u sure is just 11Billion Cause after closing the border with way dey were hyping d border closures I think say na 1Trillion |
Which kain Empire be Dix I no see Lucious any oda Empire is an Alaba made |
All diz our Audio increment daz aw our Foreign Reserve was increasing Audioly without nothing to show for it... |
With the way Nigeria is going Yahoo boy go soon dey apply as a President |
Always looking for someone to blame if truly na paid protesters I know say the people who really love the man would have come out to scare them away and cheers him up like dey always do buh everybody eye don clear like a brand new Motor Windscreen... |
That's what you get when u give a Yahoo boy Crown |
Everybody in diz Govt now take Lessons from Lie Mohammed as people no come out in mass to welcome him also na Opposition go lock dem put for house.... |
Yeye kuku tell d Service Provider to off there Network.... No wonder Airtel don dey off dere Network Lately |
TV station wey neva compete with people Younger dan him Like TVC or Channels wan Compete with CNN is just like Konga wey no fit compete with Jumiaa dey talk say e wan dey compete with Amazon or Ebay... How much is the station sef if we wan sell d channel to Chinese sef dem no fit buy am pass 100,000yen |
Lol mumu were you get your Weeed from No be only PRP Na PEP, POP or Hypo u go see.... |
So no news outlets get drone to record wetin dey xup for the bush so we can confirm the 250 bodies.. Nigeria police wey I know even if dem catch the snake wey dey swallow money dem go first du live recording interrogation for him and give the media a copy before them charge am to court na him dem no fit carry just 1 or 2 body find us anoda story abeg... |
Are you now saying Soapy is d only Savior for now |
Na Dog dey eat Dog Mata e no concern me |
Na u sabi... Abeg wu don hear from Sheu Sanni Abi EFCC 14days neva complete ni. Maybe dem don forget am for dere cell as dem no get any case against him... |
Abeg wu don hear from Sheu Sani Abi Efcc 14days never reach ni.... |
Lol mumu everywhere if u wan accuse someone use ur head to arrange something real not all diz type of Nollywood story abi Twitter story.. Another one go soon come out say na under Banana Tree e use... Even Boko Haram or Bandit wey dey use Gun no go du road side rape... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 506 507 508 509 510 511 512 513 514 (of 580 pages)