Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 510 511 512 513 514 515 516 517 518 (of 580 pages)
The plate number az been arrested Tgank God say dem no shoot today |
Lol and you go download WhatsApp |
Hypocrisy dey worry u guys. U keep shouting Moral up nd down when e no rape person or murder person oga swerve bkuz I don't know aw is lifestyle dey hurt humanity... You beta go nd train ur kids nd ur grand kids u dont know wat dey can turn to b in future |
Nuclear wey Pirate go steal or people like Wadume go kidnap am |
that's how a Divorcee feels when dem approve him divorce application for court.... At least d guy can save some Sperm for iz future wife now |
All d Jollof Yaff waste abi wat will naw happen to d food are dey going to share d food nd Tagged it wedding cancelation meal |
FManager:So she can Ekeramadu me abi oga I no go |
A girl as been calling my number since Sunday I should come and chop Yam but I'm scared.. |
Omo Baba Oloja |
Awon Invitcus Enterprises |
My Te blick friend iz always taking weed like chewing sticks buh hates someone who takes alcohol if I ask him y iz it like dat e will tell me Quran iz against anything dat intoxicate buh weed doesn't intoxicate nd weed iz not stated in d Quran.... |
No wonder Mad people don plenty for Yaba lately especially doz guys selling Jean's nd Cutton dem go almost wan tear ur cloth |
na mumu doz attacker be they came to Plant some foreign currency in person house if dat is true u cannot hijack some foreign currency and spray in d Air na part of our money na.... You both continue with your Media Trial |
Have you ever seen a Football match that starts with 1.0 or 2.0 |
All this inside the Parlor exams |
We need Electric Ferry or Electric ship in Nigeria |
Which kain Taxi b diz or na Uber... Na d Car Airbag save him .. |
Another Private Jet hustler given birth to ![]() |
Na dere own Government dey Yahoo oda countries to boost dere own economy well maybe wen UN Is done dey hand over to EFCC since daz wat dey are good at.. |
Sars go add the style to dere Contraband HairStyle enjoy your ihead I sha pray say d haircut no land u for Jail... |
I tire for diz Country oh d money wey dem dey use sponsor Pilgrimage Yearly is enough to turn around people's life.. is time we start using the Money for something else scholarships or giving it out for entrepreneurship at least dat will turn people's life around... Kini anfani mecca or Jerusalem wey I no get beta job... Na this Country u go see person wey don go Mecca come bak dey Ride Okada or dey du Factory work... |
Lol maybe the Guy get link with Sowore |
shey na 2 People go come Replace EL Zakzaky ni diz Govt is wicked |
Wetin concern iPhone charger with an Android Charger ..... Abeg change the Channel... |
NJobs:oga which kid neva sleep around 12am... Do you know what ur kids are doing with dere pairs at school or even at home... if u like protect ur kid from now till tomorrow pikin wey go become Brand Ambassador of PornHub will surely b.. av seen kids watching Porn with school WiFi so look for another excuse nd train ur kids... |
Make I go read first I'm Cummin bak like Atiku |
dey dere dey mumu ursef Falgyl wey dey active pass Sniper na overdose no good even for malaria drugs dey always put instructions if e no work for u consult ur Dr. All diz Twitter Dr sef one day dem go wake up nd tell us Paracetamol dey cure HIV nd Hapetis B... |
The white guy no even look him side is just minding iz own business... |
This will save u from been accused of Rape... you love BBNaija I Love Soapy is my Choice... everybody as d right to choose wat suits dem.. That's how one old lady Koffee Abi Faffy or kanfor was castigating the Dance but she's always pay BBNaija people a visits Hypocritical Lady oga mind ur business nd I mind mine wat gives u Joy is different from what gives me...
|
Printerscanner:Fool anybody dat av a contrary opinion is an Ipob ur sense need Rewire contact a Rewire near you please... I'm a yoruba nd I av same right 2 share my own opinion shey Sowore na Ipob also or Danjuma na Ipob wey complain about the Govt... I know say dem don throw away ur sense like a used Pampers keep Worshipping Politicians around until ur kids add sniper to ur food for bringing dem to diz country. |
lol why you no go set yourself Ablaze to make yourself a scape Goat for Nigeria not only Sacrifice na Sacrament u go see.. |
See oyinbo Church as e dey scanty everybody don go work so dat dey can meet up dere Bill's but if na here e go full reach outside still attach extra Tent |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 510 511 512 513 514 515 516 517 518 (of 580 pages)

