Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 509 510 511 512 513 514 515 516 517 (of 580 pages)
lol person wey dey wanted sef dey sue person... e no kuku dey Naija nobody go tell u before u withdraw ur case |
Dere Cup don full make dem enta exam hall go Giraffe e beta bkuz dem no dey expel person for Giraffing... |
The case don turn to highest bidder now... Let's see who go win the bid when dey are done with dere media Trial |
Coolest like Thermocool or what... Onikan will soon be Moved to Abuja to Generate some revenue.... ![]() |
Haq Haq Haq so dat dey can kidnap everyone traveling to North Nd kidnapping business go boom ... |
Wow 1000 cow so cow dey easy to kidnap pass human being |
martineverest:Lol dey dere nothing go still happen try anything silly u go know say Police is ur best friend no b Nigeria the school dey... Abi na Edo wey dey Europe u dey talk?? |
The SUG President go become a Scapegoat. Protesting in dis part of the world is Suicide something Think twice before u join d movement |
That's the advantage of been a short man For say him tall him spinal cord fit get big fault... ![]() |
Try cum to Nigeria u will be impregnated with beating if u no give birth to death na small he go remain... Sho ni Stupidity Legendary ni.. |
Kogi enjoy your Spraying Machine.. Na Kogi Salary e dey spray for Air like Powder so... |
I Think say na 77 pipul FBI discover buh na X2 our own EFCC don arrest |
Enjoy Your #ShiiteNofobia.. We don dey used to local killing... |
Lol nothing is New shebi people dey swap Phone so nothing is strange here nd for football dem dey swap players any aw.. |
Sometimes our Enemy no dey understand English we av to change am to local language for dem |
Yea support them with Traders money or N Power |
No owo omo ita for Ibadan people.. If that will reduce the Transport fee for d masses is a welcome sumtin... |
Which one Be Baygon again the only Baygon that I know na insecticide... |
Anytime I see Police Truck conveying a Grasss the first thing that comes to my mind is they must av seized the grass maybe dem think say na weed or the grass grow illegally untop person land and dey av to get it evacuated and arrested.... |
I know now thats why people Doctored your Name from Lai to Lie nd u kip proving the Dr Right... Enjoy your Doctored Life |
They should keep playing politics with everything d Federal Govt will soon come out to say Xenophobic are perpetrated by the Opposition to destabilize Nigeria.... |
Don't worry a press statement will be released that we the Presidency dont know the type of technology they used that we are still investigating if truly they are the one... |
Let the case b handled by the Homicide Department and arrest the Thunder Asap or the Suspect |
leave them alone they are trying to generate 5000 megawatts since our Government can't do it dey are private investors |
I know some people if dem carry N1000X 2000 copies give some people to keep dey will still go ahead and laminate it... If u can keep Foriegn currency like Dollar or Pounds safely for so long I see no reasons y u nid to laminate ur Certificate... |
Lol na over sleeping be this one problem oga goan nd drink 25 litres 10 gallon of oil to appease the Gods of sleeping so dey can reduce your sleep... For say u dey live for Borno wey dem don see bomb as Alarm u go dey wake up before 6 just relocate to Borno |
lol people wey dey ur Cabinets wey dey spoil d corruption song wey u dey sing nko wetin u du dem... |
wetin concern me with Nigeria Origin shey na dat one my Mama go chop Origin ko Adonko ni oga swerve e b like say u don smoke Loud today |
Nobody owe anybody anything even if u are from my Village I no owe u abi na u b the Oracle wey dey my family house wey dey feel entitled.... |
if you like gather Microsoft... All the money wey dem don recover from Yahoo boys alone neva reach 1 billion na Noise dem just dey make |
I think say na President Abacha dem just arrest him wife wey give him apple I wan talk say Justice ay last ![]() |
If you like buy PSG join if u no go win UCL u no go win am.. If you can av Messi on d Field nd Disaster still hit una from Liverpool shey na Neymar go avert am... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 509 510 511 512 513 514 515 516 517 (of 580 pages)
