Celebrities › Re: Cardi B Twerks To Davido's 'Fall' In A Private Jet (Video) by inoki247: 11:37am On Dec 05, 2019 |
|
Business › Re: Petrol subsidy increases by 2,000% in one year by inoki247: 6:06pm On Dec 01, 2019 |
Scammer Everywhere everyone with dere own Format... Which Format Next person go use campaign nd scam us again |
Politics › Re: Edo APC Crisis: Obaseki Rejects Ganduje Committee, Backs Buhari's Reconciliation by inoki247: 8:43am On Nov 27, 2019 |
Obaseki no wan pay in Dollar... nd Gandollar motto na in Dollar we trust... |
Celebrities › Re: Ali Baba Says Entertainers Who Encourage Crime Should Be Dealt With by inoki247: 7:23am On Nov 27, 2019*. Modified: 8:43am On Nov 27, 2019 |
GeneralPula: [s][/s]
2pac no promote violence! No Dey yarn trash! Oga go hear some of iz song oga abi na only Dear mama u go dey hear |
Celebrities › Re: Ali Baba Says Entertainers Who Encourage Crime Should Be Dealt With by inoki247: 6:55am On Nov 27, 2019 |
American artist wey dey sing about drugs nd promoting Violence aw many of dem av been dealt with. Oga go hear some of 2pac songs nd u see him promoting violence and talking about b**ches.. Find sumtin else to yarn abt |
Politics › Re: Buhari's PA Congratulates Burna Boy On His Grammy's Nomination by inoki247: 9:22am On Nov 21, 2019 |
|
Celebrities › Re: 2face: Criminals Have Hijacked Naija by inoki247: 5:13am On Nov 21, 2019 |
Henry22: Oga 2baba am still asking that same question, how much were u paid to cancel that protest u planed that year?  u think say e easy u sha wan make e turn Senior Man for DSS Custody u fit go try am oh dem go use u Replace Sowore as dem use am replace EL zakzaky den... |
Politics › Re: Uba Sani: Nigeria Should Start Printing Other Nation's Currencies And Passports by inoki247: 6:50am On Nov 05, 2019 |
No b us dey print our Passport doz Polymer sef no b us dey print am dey are talking about printing money for other countries. Take the Log out of ur eye first... |
Celebrities › Re: Wizkid Is Talented And Lazy , Davido Is Extremely Hardworking But Not Talented by inoki247: 6:44pm On Oct 27, 2019 |
LearnITsmash: Wizkid left making good music the day he left banky w, right now he is a shadow of his former self, while davido is a wack musician with cash to spend on promotional activities  Lol which spend on promotional activities go Instagram u go see alot of musician doing giveaway just to promote dere song still d song no blow.. Ben Bruce pikin dey sing untop say him papa get TV station e no blow...if na Pangolo u sabi sing if u go blow u go blow.... |
Celebrities › Re: Wizkid Is Talented And Lazy , Davido Is Extremely Hardworking But Not Talented by inoki247: 6:41pm On Oct 27, 2019 |
2special: The only different, l see is that Davido got financial support from family but wizkid they sort himself....just like a person starting business in developed country is always 5years ahead of the one starting the same business in developing countries with the same amount of money...... one does not worry about buying a generator set, maintaining and servicing the Generator and other unfavorable govt polices. You guys kip saying e az d financial support like say DJ Cuppy nd her sis no get same support nd still dem no blow if u like mak ur papa get moni like bill gate if u no go blow u no go blow.. Ben Bruce pikin dey sing still e no blow untop say him papa get TV station... |
Crime › Re: Offa Bank Robbery Update: Nigerian Police Keep Mum On Suspects, Loot by inoki247: 5:25pm On Oct 23, 2019 |
Nigeria is the only country where you will b arrested before dem start investigations. That's how Sowore was arrested before dem start investigations.... |
Celebrities › Re: Picture Of Recently Arrested Mompha With Governor El Rufai by inoki247: 5:19pm On Oct 22, 2019 |
Lol so dem go arrest EL Rufai for taking pictures also with all dere Noise if e b say na setup EFCC fit help him colet conviction for here so Interpol go free him abi no b Naija again.... |
Politics › Re: Yahaya Bello's Wife Throws Mini Party To Celebrate Emergence Of Her Friend's Hus by inoki247: 9:51am On Oct 22, 2019 |
Kogi enjoy your Governor alone |
Family › Re: Zainab Magaji: 87-Year-Old Woman Dies Leaving Behind 102 Grand Children by inoki247: 10:58am On Oct 09, 2019 |
lol na Baby Factory |
Politics › Re: Gov Badaru's Three Wives Get Special Advisers To Be Paid By The State by inoki247: 11:22am On Oct 08, 2019 |
Shey e don implements d 30k salary first before e start all diz rubbish...
Bkuz we don enta one chance already we no get option pass make we dey use am like dat...
|
Family › Re: Why Turning A Tomboy Or Tomgirl Is Self-Conflicting by inoki247: 11:05am On Oct 08, 2019 |
Naso I see 1 girl for my street wey dey form Tomboy get belle this year I shock... |
Politics › Re: Dino Melaye With Okorocha, Remi Tinubu, Others (Photos) by inoki247: 4:50pm On Oct 02, 2019 |
When they want to eat the National Cake they come together wen dem wan solicits for Vote dem go play the Masses Totori.. |
Celebrities › Re: Runtown Shakes Hands With Dilly, CEO Of His Former Record Label, After Apology by inoki247: 10:21pm On Oct 01, 2019 |
D guy eye don clear after e see say e dey hard for him to go far... Daz aw Harrysong was blabbing around wen e no see free money tru E money again e waz depressed nd almost wan commit suicide... |
Travel › Re: Top 5 Interesting Places In Lagos To Celebrate Nigeria @ 59 by inoki247: 10:09am On Oct 01, 2019 |
Lol wey some people neva colet salary wat are dey celebrating abg |
Celebrities › Re: Runtown Apologizes To Dilly Okwudili Umenyiora by inoki247: 9:28am On Oct 01, 2019*. Modified: 1:57pm On Oct 01, 2019 |
E don finally wake up to reality I will rada b duped d way Kennis Music Duped 2face to glory...
Daz aw 1 boy was shouting iz bin paid 30k monthly inside 30k u dey use beta ride build house for Lekki nd at the same time.. u sef go soon confess... |
Politics › Re: Boko Haram: Buratai Never Sought Spiritual Backing - Osuagwu Ugochukwu by inoki247: 8:19am On Oct 01, 2019 |
No b wetin we wan hear be this so how much them allocate for the spiritual Prayer so I can apply... |
TV/Movies › Re: BBNaija: Tacha Disqualified From The Big Brother House by inoki247: 8:01pm On Sep 27, 2019 |
She don over du am |
|
Sports › Re: Where Man United Nickname 'The Red Devils' Comes From by inoki247: 7:31am On Sep 27, 2019 |
And the Devil av bin Playing Ludo with dem Lately is time The whole Crew, Coach nd Players go nd get a Manual on how to win a Match since we know winning a Cup is like Nigeria dreaming to av 24hrs light 2040.... |
Crime › Re: Man Caught Selling Marijuana At NDLEA Office by inoki247: 11:35am On Sep 26, 2019 |
Lol just like going to Army Barracks to Rob Soldiers... |
Celebrities › Re: Mad Melon of Danfo Driver Is Dead , Daddy Showkey Confirms(video) by inoki247: 10:42am On Sep 26, 2019 |
ju |
|
Celebrities › Re: I Never Owed My 35 Employees At Mavin For Seven Years – Don Jazzy by inoki247: 8:37am On Sep 25, 2019 |
faith2kool: u dey pray 4 him downfall? Nope but nothing last forever. Nobody sabi pass bkuz is working for u for now no mean say e no go get expiry day... |
Travel › Re: Pius Adesanmi’s Family, Other Victims Of Boeing Plane Crashes To Get ₦52M Each by inoki247: 4:08pm On Sep 24, 2019 |
I know people who just fly in from South Aftrica go dey wish say na dere plane crash so they can cash out 52million |
Celebrities › Re: I Never Owed My 35 Employees At Mavin For Seven Years – Don Jazzy by inoki247: 9:27am On Sep 24, 2019 |
Tolexander: Because Mavin never enter recession like Kennis music Leave am Nothing Last forever make e dey yarn any aw.. |
Crime › Re: Iphone 11 Thief Caught At Computer Village, Ikeja, Receives Multiple Slaps by inoki247: 10:24pm On Sep 23, 2019 |
The Governor wey I see for the News wan tear my belle with Laugh.. Person don dey impersonate Sanwo Olu for Computer Village b dat wey dey dish out slap like take away |
Politics › Re: Buhari Speaks At The United Nations, Vows To Reverse Climate Change In Nigeria by inoki247: 8:40pm On Sep 23, 2019 |
Lol you mean he wan Reverse the climate change to China Version abi wetin e mean... Just sell our Climate to Chinese Govt since we are owing dem |