Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 561 562 563 564 565 566 567 568 569 (of 580 pages)
yea they are fast nd reliable. Please can dey epp me Mail Codeine to d North now dat it az bin BaN. i hear say d market dey selling well.. |
sarz go catch u put d face for ya face without password |
eh eh kuku add Alphabet.. dats aw u b at work and u feel like loading a recharge cardt during break till break iz over u ar still loading d card. |
okay na... i like d way e approach d mata... |
No b evribodi wey go School lo mo we.... no b evribodi wey geh blogs go geh moni... Blogs sef don plenty pass visitors.... |
PVC Dumped Buhari |
b doin ur sef.. if i snap at a Bet9ja shop dos dat mean am d owner? |
na only Youth Cofa e dey cawi abi I Dont understand |
when will Glo Employ pipul dat will add value to dere Network? lol no cry niggah wey dey down na Glo just feel like dashing me diz space afta i call dere network dt if i dont mak FtC am Burning down dere office. |
kip |
BbNaija |
VeeVeeMyLuv:diz part of d world sha will always support tinz dat wont add value to ur business. we go put religion for head. put language for head.. if na Job she wan giv d man shey e go talk say bkuuz u chat me up in abbreviations i wont colet d job... |
Welcome to Era of Buhari.. cum experience d Buhari economy.. lol
|
amicable09:thats what americans call Bullshitttt.. oyinbo wey geh English av different typ of English some spell breaktime like braketime and is coret to dem... we wey we borrow language dey put am for head like say na our language. almost evry region in USA geh diff accent d way dey speak dere English is diff some speak broken English. |
Dey will blame WIKE oooo say na him come shoot dere member.. people in rivers like seeing blood.. just name d state ReD Rivers shebi red sea dey.. d opposite of Rivers is Cult almost everybodi iz Cult in nature |
amicable09:white doesn't have strict law to employ someone so far you can pass all dere test and prove dem wrong you not a punk assss. oyinbo wey invent job interview criteria no mad like diz na we wey dem teach dey cari am for head.. u guys are saying iz wrong like she wrote her CV in abbreviations. |
CriticMaestro:village pipul? |
u no wan employ er ni.. shey na aptitude text b dat ni abi u don test er skills. pipul b using foolish xcuse for disqualification.. oyinbo go use rap answer question dem go giv him d job so far e can deliver. comot for here jhoor. attention wanter... |
i no hear English will it make dollar equal 1naira. oh are dey selling the country to China.. at least dey can keel all our corrupt leaders. if iz sold please gee me my China Passport... |
RiP James Bond |
we c things differently... Daz aw we choose to serve buhari for anoda 8yrs is dat not a case of slavery too... sometimes a mad man say meaning ful tinz |
who is kiki na name of Biscuits or Corn Flakes |
tax cheat for sale... Lol how to cheat d Govt nd not pay Tax Ebook for sale.. lol
|
ehn ehn.. aw much dem don use ur pics make sef... wetin make Americans model, Canadian Model come du keel dem sef . |
Y e come dey shine Teeth Like Goat wey just Get Miscarriage.... well dey nid a new plan to make dem Codeine Youth Love dem... enjoy ur offer while the thunder of Earth quake loads on u pipul Playin politics with pipuls life.. |
D cap az just Covered iz DestinY... |
davodyguy:u ar wicked |
God will epp dem... we are Nigerians we survive in any kind of weather... e dey always baffle me wen i c sum1 earning 15k nd av 2 to 3 kids nd still surviv... sum pipul can manage anything even if our foreign reserve remains 500$ dollars |
where ar d 5 pishure so wen dey stop my Car i wont Stop... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 561 562 563 564 565 566 567 568 569 (of 580 pages)