Crime › Re: How I Lost N1.5m To ATM Thieves Through My 11-year-old Son (pic) by inoki247: 7:46pm On Apr 27, 2018 |
authority2006: The thief had the card's details, it couldn't have been through atm withdrawal alone. It might not even be one day transaction.
He didn't mention a day or that he was through with his complaint that same day. Don't misinterprete his statement. alaye na lie even if e cari d card details go online portal dem go send OTP to d number Linked to d akant. moreover na dt day e block am.. google the total transactions you can do with an atm in nigeria google sef no fit ryt diz type figure |
Nairaland General › Re: A Completely Unclad Man On Top Of A Powerline In Lagos- Photos. by inoki247: 3:46pm On Apr 27, 2018 |
maybe e wan hang Solar for there or DSTV dish the best place to get a good Network... |
Celebrities › Re: Omotunde Adebowale David Celebrates Her Birthday With New Photos by inoki247: 3:36pm On Apr 27, 2018 |
woman and photo. photographer wey like woman no fit mak am for diz world... Dey will snap with your camera till your life no geh meaning again.. HbD omo ounje |
Celebrities › Re: Lolu Meets Bbnaija Top 5 Finalist After His Eviction (photos) by inoki247: 3:34pm On Apr 27, 2018 |
seeing Batwoman dere abi na makeup... |
Celebrities › Re: Bambam Sultry In See-Through White Dress (Photo) by inoki247: 3:16pm On Apr 27, 2018 |
showcasing Nudity abi wetin she dey showcase kuku create a porn site... where pipul can subscribe you will excel in dt business i swear.... |
Celebrities › Re: Big Brother Naija Top 5 Finalists Look Today! by inoki247: 3:12pm On Apr 27, 2018 |
am seeing 7 abi doz one na Security ni... Maybe d remaining 2 are abokiss.. daz aw an accident apen dey ask aw many are dey.. D reply waz 9 pipul die with one Aboki... shey aboki na Cow or Suya |
Celebrities › Re: CeeC: “I Am Shocked By What People Are Saying About Me” by inoki247: 2:27pm On Apr 27, 2018 |
e no fit see now aw can someone sleeping know she is snooring or sleep talking or say she mess for sleep... she can argue wit pple from now till tomorrow dt she iz not d one snooring or messing in d sleep... |
Politics › Re: #ImpeachBuhariNow Trends On Twitter by inoki247: 2:10pm On Apr 27, 2018 |
God Of Twitter abeg epp our situation |
Business › Re: Maduabuchi Mere Bags 2018 WHO IS WHO Award In Jos (Photos) by inoki247: 2:00pm On Apr 27, 2018 |
who is who bawo which kain award b dt. all diz award dey sharing u c next year u feel like using dem to make fire wood.. kuku du failed kountry award.. abi blame award or lazy yoot award.. |
Crime › Re: How I Lost N1.5m To ATM Thieves Through My 11-year-old Son (pic) by inoki247: 1:18pm On Apr 27, 2018 |
1.5million with ATM aw did it happen even if na ATM transfer e no reach dt level abg explain to me very well. |
Jobs/Vacancies › Re: Pricewaterhousecooper (pwc) Latest Job Recruitment (14 Positions) by inoki247: 1:09pm On Apr 27, 2018 |
i even tink say na my church dey recruit pple Prosperity Worldwide Church... |
Celebrities › Re: Huddah Monroe: Money & Good Sex Make Me Fall For A Man by inoki247: 12:24pm On Apr 27, 2018 |
only you two things... u must b mad... al u nid iz a Yahoo Boy dt Babalawo will giv jazz 2 put on iz diccck and Bleep you like Dog and use u for moni.... and spend on odaz |
Celebrities › Re: Sophia Momodu Rocks Red Swimsuit In New Adorable Photo by inoki247: 8:53am On Apr 27, 2018 |
seeing sumtin like looking pretty BIH is dt not d short form of B****h |
Jobs/Vacancies › Re: Buhari Introduces Startup Nigeria: How To Apply For It by inoki247: 8:45am On Apr 27, 2018 |
for d lazy YooT i will rather sit at home and B watching Cartoon Network dan waste my precious time... |
Celebrities › Re: Loved Up Photo Of Tobi Backing Alex by inoki247: 8:39am On Apr 27, 2018 |
abeg we nid dere sextape too... since we are lazy pishure can not du it alone.. |
Politics › Re: Killings: NEC Recommends Ban On Herdsmen Movement In Five States by inoki247: 5:55am On Apr 27, 2018 |
ggg |
Celebrities › Re: DMW Vs Starboy: Who Is Winning In 2018 Already? by inoki247: 5:03am On Apr 27, 2018 |
which kain wahala b diz |
Celebrities › Re: Afolabi Kazeem: "Davido Is Trying To Kill Me After Absconding With My N60M" by inoki247: 9:40pm On Apr 26, 2018 |
seein sumtin like davido cousin named Chinedu |
Politics › Re: Pictures Of A Crowd Waiting At Tafawa Balewa Stadium To See Buhari. by inoki247: 8:23pm On Apr 26, 2018 |
hg |
Politics › Re: "Buhari Is Going To America" Placard Displayed By A Lady by inoki247: 7:47pm On Apr 26, 2018 |
to go and use Wi-Fi abi wetin? |
Jobs/Vacancies › Re: Bradfield Consulting Latest Job Recruitment (7 Positions) by inoki247: 3:15pm On Apr 26, 2018 |
i nid a no certificate job like our president own... abeg.. |
Christianity Etc › Re: Pastor Adeboye Opens RCCG New Central Office In Uk(photos) by inoki247: 3:12pm On Apr 26, 2018 |
okay. me too will soon open Car Wash at Oniru beach... |
Politics › Re: APC Chairmanship: Oyegun To Step Aside by inoki247: 2:48pm On Apr 26, 2018 |
g) h |
Romance › Re: "Whether I Have A House Or Not, If I Date A Landlady, I Become The Owner" - Man by inoki247: 2:08pm On Apr 26, 2018 |
food for femi... you must b a Yahoo boy na dem dey get plenty Format for hand... |
Politics › Re: Crowd At Pedestrian Bridge In Bauchi As Buhari's Convoy Passes (Photos) by inoki247: 1:59pm On Apr 26, 2018 |
with d way tinz are goin we need constitutions like if u vote for someone enjoy d suffer alone.. so if u vote mr A u b in mr a group to suffer if iz mr B u b in mr b group too |
Crime › Re: LASTMA Official Stabbed With Bottle By Danfo Driver (Disturbing Photos) by inoki247: 1:51pm On Apr 26, 2018 |
iz too young to be stabbed.. |
Celebrities › Re: Omowunmi Akinnifesi, Her Mother And Sisters' Family Photo by inoki247: 1:37pm On Apr 26, 2018 |
who ur CV epp.... wu u dey ryt biography for.... just kuku upload pics nd say thank God for a good family Picture... simple u come dey write CV unda pishure. ur papa dey work for CBN. my papa na AlAjo shomolu wu mak i tell... |
Sports › Re: Anthony Joshua Given 24 Hours To Respond To $50m Offer To Fight Wilder by inoki247: 1:24pm On Apr 26, 2018 |
am sure e will react back iz a Nigerian... if presidency can react to anything.. who iz e not to react... even if u call our president to com fight corruption nd win moni e will come.. Joshua on iz way....
|
Celebrities › Re: Cee-C Meets Comedienne, Helen Paul by inoki247: 10:33am On Apr 26, 2018 |
Woman and Tokunbo Hair sha.. Two of dem no fit buy first Grade Tokunbo hair... D hair look due.. Like our country wey don due |
Education › Re: UNICAL Students Confronted With "Nigerian Youth Are Lazy" Question In Exam by inoki247: 10:00am On Apr 26, 2018 |
Exam question don finish before dey jus recycling d old ones... Dey jus brought new question to add to d old ones.... |
Celebrities › Re: Roman Goddess Buys New SUV. Shows It Off by inoki247: 9:56am On Apr 26, 2018 |
Som pple Throw Back motor na him u dey shout New whip Alat like say na u go first buy am y u dey hype ur sef..... Mtcheew.. |
Politics › Re: Senator Dino Melaye Tweets From Hospital Intensive Care Unit - Nigerians React by inoki247: 8:02am On Apr 26, 2018 |
Eyan TrumP |