Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 580 pages)
Lol shalaye untop marriage,... |
Lol wahala.... Everybody should stick to what works for dem...m |
As I see skateboard I know say he no fit be Nigeria say na another country he go happen.,.. |
Old stock don finish for dem |
Lol we no want Dem they're your citizens... |
Dem for go Gaza... |
Lol |
Lol wetin be our business make dem pay am from dere gain... Abi u go get business if things spoil u no go fix am ... |
Lol another excuse to keep selling for 1500 mak una continue at first na old stock .... You can't use the 1500 rate you sold to buy at 1000 rate jus continue.... As things no wan gri come down again I jus dey pray make the Dollar kuku go back to 1900.... |
Lol Nigeria Army go recruit Iron condemn boy's... |
Lol will you like to relocate then.... Wetin no cheap for North.... Nothing wey no cost for South Side bkuz southern people dey extort each other.... |
Dey Play.... Repentant Loading... |
Ok make our Local go back to 15k to 30k. . |
Lol |
Lol him own don turn EyePhone make somebody bite the eyes to balance the Logo... |
Lol sponsored post.... Why's Bello running around no be person be Fayose who packed his luggage and went straight to EFCC office... Even Emiefiele with all the allegations and atrocities his not running around from EFCC... Same fvvvl fighting Dangote and couldn't pass through the right channel organizing sponsored protest and locking his plant is crying witchunt.. |
Kingzjayzee:Lol Dey play you can't scam me through digital means unless you're my family and I trust u.... When you send me money I will always get a notification in my online app even before I open the app so after notification I will still confirm make he no go be say app dey malfunction.... |
Lol why u no fit login to ur Mobile bank app and check your balance or USSD code.... I even prefer all this all this online bank to the normal bank cause at first once money enter you won't get any SMS but a Notification from the app then you can login to confirm your money immediately... Bkuz they know they can't do the jargons with all this online bank that's why when your Wife gave dem Moniepoint they had to lie immediately that they can't see that as option... I can't believe people can still be scammed with Fake alert in this Digital age.... |
amicdan:So the problem is the charge controller maybe I also have to do the same then.... And get MPPT |
dacool1:So don't need to change anything cause the setup was done for someone and I noticed from the full bar in the evening once it gets dark 2bar disappears from the charge controller... And the guy who install the system said everything is okay I don't need to worry.. I just want to be sure so the battery doesn't get spoil soon or anything..... |
amicdan:Hi so were you able to solve this issue... I have someone with similar case... Please tell me solution if it's been solved. |
Lol na Prof and Scholar Dem dey build for the schl |
Lol na money wey people wan use book Ogogoro una dey delay so |
drugBaronTINUBU:Ehn Virtual betting also involves printing of receipt.... Before he submit and print he should have asked for money.. . |
Lol how can you print a Ticket for someone without taking cash from him first even if na ur Papa sef u no suppose print receipt for him unless he pay first.... |
Ok |
Lol ask him the price he buy am mak we start from dere... There's Alot of verified online gadget store buh cheap things will lead Dem to where dem no know.... I remember when Wish or wetin the app name dey sell goods online u fit see AC after u order and get delivery and see say na dummy u order..... |
Lol as I see Vehicle without Driver I first think say technology don reach Nigeria or na Ghost buh the heading na jus for traffic.... |
Lol Dem don go back to blaming of Petrol.... The only thing av always notice is that if anything no dey Fall Rice dey always fall... |
Why the guy no wan answer EFCC invite... When Fayose leave Govt na him pack him load go derr office still customize T shirt .. |
Ok still fair this the real Fuel that determine production country wey no get electricity will consume more diesel for Production and logistics.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 580 pages)