Jokes Etc › Re: Footballers Are In Trouble by ituen(op): 1:22pm On Feb 14, 2008 |
Ronaldinho tamuno |
Jokes Etc › Re: Lion And D Gorrilla by ituen(m): 1:16pm On Feb 14, 2008 |
If i give u details, u fit use till next week to finish am |
Jokes Etc › Re: The Blind Man by ituen(m): 1:10pm On Feb 14, 2008 |
Sorry na no vex
See how u dey vex sef. U want rain to fall for NL? |
Jokes Etc › Re: 9ja Slangs: Lol by ituen(m): 1:09pm On Feb 14, 2008 |
Na Clem work be dat Soon Junior go graduate from pikin to boyfriend  |
Jokes Etc › Re: Condoms by ituen(m): 1:03pm On Feb 14, 2008 |
sorry na  |
Jokes Etc › Re: Free Night Calls by ituen(m): 1:01pm On Feb 14, 2008 |
See success wan get babe oh
Mohjee, if u wan date am, charge am for valentine fees oh |
Jokes Etc › Re: Things To Ponder by ituen(m): 12:57pm On Feb 14, 2008 |
for the last question, if cheese wann get snapped, it says "beans" |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by ituen(m): 12:48pm On Feb 14, 2008 |
Ok oh in the spirit of valentine and in that we are neigbours, make we die the matter  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by ituen(m): 12:38pm On Feb 14, 2008 |
yes and he is planning to get u laid today.
If u like, fall for am, na u sabi |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by ituen(m): 12:36pm On Feb 14, 2008 |
Lola n TYTY
Na wa oh. Kronky asked for a plaster and Tufe gave him a rag.
Now can u see why tufe be the kolo man wey suppose help im man saucekid but hung him to dry instead |
Jokes Etc › Re: Top Ten Valentine Don'ts by ituen(m): 12:33pm On Feb 14, 2008 |
hw wont you? cos he gave u N100 credit to tell ur chic "happy val day"?  |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 12:31pm On Feb 14, 2008 |
"she says that you shld not venture into her line of professionalism" |
Jokes Etc › Re: Migines by ituen(m): 12:27pm On Feb 14, 2008 |
I wonder why u talk for him these days
Have u been demoted from a Wife to a housegirl? |
Jokes Etc › Re: Footballers Are In Trouble by ituen(op): 12:26pm On Feb 14, 2008 |
Kaka Mac-pepple |
Forum Games › Re: One-word Association by ituen(m): 12:25pm On Feb 14, 2008 |
sun |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 12:22pm On Feb 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Which Is Correct "the Yolk Of The Egg Are White" Or"the Yolk Of The Egg Is White by ituen(m): 12:12pm On Feb 14, 2008 |
nO VEX NA
I no know say na albino im be for armpit |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by ituen(m): 12:11pm On Feb 14, 2008 |
thank u lola n TyTy
Ur my wife-in-law |
Jokes Etc › Re: Lion And D Gorrilla by ituen(m): 12:01pm On Feb 14, 2008 |
i have details |
Jokes Etc › Re: The Blind Man by ituen(m): 11:59am On Feb 14, 2008 |
i dey lie? |
Jokes Etc › Re: Mumu by ituen(m): 11:32am On Feb 14, 2008 |
una no hear me say na Tufe fone i use?
maybe dat time una be im girlfriends dat na why
Ask am, maybe im don change am |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by ituen(m): 11:28am On Feb 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Happy Valentine? by ituen(m): 11:27am On Feb 14, 2008 |
very hmmmm lola |
Jokes Etc › Re: Pet Names by ituen(m): 11:20am On Feb 14, 2008 |
@Folly
e be like day u no wan enjoy valentine? |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by ituen(m): 11:16am On Feb 14, 2008 |
@Lola,
u don dey like success |
Jokes Etc › Re: Top Ten Valentine Don'ts by ituen(m): 11:13am On Feb 14, 2008 |
nice on KK |
Jokes Etc › Re: My Future Dream by ituen(m): 11:13am On Feb 14, 2008 |
I wish to meet Adolf Hitler |
Jokes Etc › Re: True Talk by ituen(m): 11:11am On Feb 14, 2008 |
@Web,
If u leave TJ, im don travel d world, sleep with all the models, spend all the billions for this world
But na inside im dream im dey imagine all these |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 11:08am On Feb 14, 2008 |
@Lola
Any attempt for that boy to tamper with my family settings. . . . . . . |
Forum Games › Re: One-word Association by ituen(m): 11:08am On Feb 14, 2008 |
mtn |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 11:07am On Feb 14, 2008 |
Na who show TUfe da novice the right hole? |
Jokes Etc › Re: Women's English .vs. Men's English by ituen(m): 11:06am On Feb 14, 2008 |
nice one. na for where dem drw dat tattoo |