Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 300 pages)
Thanks lola, infact, i'll make sure that no one bothers you an tufe again @Segun I believe that ur reading this. No be becos nightnurse tell u to polishe her shoe na eim u wan begin talk abt careless love |
yea rite, so tufe de horse, speak up |
Zidane Atutupoyoyo |
Ninja, the Professor of Advanced Human Lubrication and Tribology |
Now ur talking. So are u going to tear my proposal? |
So i gueess tufe isnt matured or ready for a relationship |
bad nigga |
Migines, is it possible for Webby to do such? |
@TJ, Jesus no do am? For ur info TJ "fools paradise" is a synonym for Mimiko's pants I don tell u make u commot b4 problem happen. it could be the reason i aint seen mimi's post for some time now |
Wen i'm back from the bahamas, i can play the gwara |
Lola, U want am to talk? Make slap no be im portion dis morning |
@Richdad I just no understand that ur last post. U fit explain? If u ni fit, i can understand. It always happends to you |
@Tufe My eye dey pain me. Abeg wetin TJ been write above me? |
@Tufe When last did u cry i no talk dey abt Ify wey break ur heart I mean abt a man beating u up No tempt me oh. make i enjoy myself. Abi both of us dey use the same monitor? ![]() |
Wetin u sabi sef? U bin sabi something b4? |
@Ben, Tell them oh. Before dem report us to Seun say we dey fight. Good to have u back cos u don ginger the thread small @Ify Thanks for the clips |
Tnk God ur school fees no waste |
wheelbarrow wey get exhaust pipe and silencer |
Tufe, hit her again |
Na lie TyTy U dey trip for Tufe |
na so? ![]() |
Nope, because if I land, every kolo case for there go heal by force. Yaba people dey call me "bad market" |
Ok Tj, But ur money na $4000. I dont accept naira equivalent Now only 5 copies left. any1 else? MEanwhile, Saucekid is planning to marry the girls that disvirgined him |
wetin clem go do |
we bin dey work b4? ![]() |
Some people suppose pay for registering on this forum |
wadda this ![]() |
heard it b4 |
TJ, I hope richdad is responding to treatment |
From what i get, Richdad never understand the structure of the Nland Jokers Family Rich Dad:1. Clemcy na Woman and Ituen na man, so wat does CLemcy Ituen mean? Rich Dad:2. If u had changed Amristar to somewhere like Kaduna or Zamfara or Cotonou, it woulda made sense funnilly since u go bring am down to naija settings. Well not everybody sabi do C&P well. Rich Dad:3. If u can rectify (1.), the u'll know where Ify stands. When u say wife, wife to who? Clemcy or Ituen? All the same, its a nice joke and i enjoyed it |
Na una get problem. Me i never begin to old oh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 300 pages)