Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 300 pages)
deranged |
no at least u can kiss his hand and let him not have his bath for 2 months |
Nice posts All my wives are DD's and im comfortable with it |
segunpc:thnk God say the thread na abt dreams |
nice |
even hair cover all that side too the woman is definitely impenetrable. Na fortress she be oh |
For ur info I be 1945 pikin with a lotta experience right from the colonial days thru independence and past Y2K era Even my bla bla get white hair sef ![]() |
U don dey call me pikin again oh ![]() Make u know say na yesterday u become tufe wife and my wives old pass u well well and i'm a red cap chief in which ur husband respects with dignity and loyalty ![]() Make elders no sit for ur case oh ![]() TUFE!! TUFE !! come hold ur wife give am tutorials about kuvuki leadership and position of wives in public matter ![]() |
Tufe na red cap chief so im get auto IV As far as say u be im wife, u get auto IV too but as a dependant Red cap chiefs are Ituen, Migines, Sacuekid, Tufe, Ben, Thuggy So u suppose no dey rush for IV |
@Richdad U don add omega 2000 to small stout? Or mix power horse and smirnoff? Abi u don try to chop dry cabin buscuit without water? Man na eternity u go dey go till the girl beg u to stop. That old man needed these formulas |
@Last post Relay Communicate |
Oboy, since u say na u get the "union key" to her heart, no waste time na after today, hello na N500. wat ur name na Mr biggs |
Thugyy are u saying that Toyin dey use her bre**st dey kill mosquito? tai tai tai |
smart girl |
No be wetin im talk, Saucey? |
ur rich in the 10 tins u listed but not MONEY u dey hear something at all? ![]() |
So old a joke at time i wonder if the poster's name has something to do with it |
DOnt mind Segun at his 57yrs of old, he cant even find out wat he likes and wants. I wont be suprised if he is still using pampers |
U go read am like say u read the love letter Tufe bin give you. No wonderu accept sharp sharp becosu saw the divorce settlements |
another chorister in the house |
e fit strike the airport ur husmabd dey oh |
see small success oh Na mohjee u wan follw? |
But tufe can play dummy for the fun of it |
We go leave am for ur husband. He knows hw to fill dotted lines |
Not yet. He closes work by 9pm but he will close by 5 becos of valentine |
mourning |
a wisper is enof for an elephant ear (1 side) |
make una leave all these nonsense yarn begin dey punch and kick |
so that YOU lola wont fall into temptation |
love ur neighbour but do not get caught |
do be u include dotted lines . , . FILL IT ![]() |
Ayus, u still never get babe for val. No waste ur time to find one. Just grab the available one u see Take lola go sef. its ok by me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 300 pages)
[/b]