Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 300 pages)
What are u doing 7000 kilometres from France? |
that is why u'll be throwing ur spe*ms inside gutter instead of puttin it on a fertile soil for it to germinate |
No mind the silly boy, but i no blame am sha. All this na just to impress aisha. And the aisha sef just close mouth dey call the folly "mumu" for her mind ![]() |
@Sauce If u need more money for your defence project, lemme know |
Ahamefule wright-Philips |
@Web I wont be suprised if all his 137 posts are just "." Ify, happy val lady |
. . . . and put it in your wallet |
na who yarn lola? |
I believe she's much smarter dan dat |
Clemcy the pretty serpent |
Sauce, abeg use lawn mower in case u no wan suffocate |
very disastrous |
patani:E be like say u want make hands touch u? |
segunpc:One word association. Pls do not spoil the thread segunpc:Kettle calling pot black. @Topic quiz |
@Segun U love weird people? Can i link u up with naijagurly |
Ify, For your info, we and george bush are close family friends can i'm planning to spend easter in Camp David |
The adventures of Aki n PawPaw |
Too ld for nairaland sef |
Hw much u got take ![]() U can convert it to "kind" instead of cash |
Clemcy go soon put herself dor trouble |
i hope tufe wont do to you wat migines did to clemcy |
No oh, I don come from ofice and dem tell me say my antenna do spoil. I don get dat cable since 1997 and notin like dat don happen. Tis company wan dabaru me |
bottle of moet or bottle of shekpe? Folly, no be becos u spend heavy money mean say na Moet |
See me see trouble. She even has the mind to rub my chest and feel my heart beat and conclude that i aint feeling fine. She don dey tempt me oh ![]() |
Folly, Na wa for u oh. Why u dey spoil runs na |
Good boi, So next time, wen u see "remix or old school", just dof ur hat to the "veteran" who replied u and then, scoot off and go look for new jokes |
Me ? Dead? I no fit leave my women husbandless oh. Too many vultures are out for my money and women |
It means he took som1 to Mr. Biggs |
cowboy |
good |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 300 pages)
