Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 300 pages)
kronky is from chad |
tnks TYTY |
rooney daggash |
in temptation with rebellious |
Dont worry Kronky, tell the guy to form a long sentence and u'll see the same thing as his original post |
@Poster Na tufe name u for use at the last part. cos i don see lola and Ify from head to yansh na me carry dem during naming ceremony ![]() |
The last pix needs a lot of concentration. Just imagine a car running over ur tongue. . . . . . . . , den i bet u, that d**k wont rise |
@1st Pic I never knew Clemcy had put on so much weight as opposed to what DJ crooky showed us @2nd pic Hmmmm, see small migines of yesterday. Well that baff up, i believe came from his pure water profits. but the guy go really catch chics today @3rd pic Lola, u dey see wetin Tufe dey think? |
hit every her |
chai so na im sister in law since. ![]() |
Remember Clem We did it b4 u met migies |
Wat an insult to the bush family |
U don come again Ify |
Ur eye go soon clear u |
slaps TJ Why u dey give me red bull? I be tout? Send me some Hennessy jare |
decode!!! |
i raise kronky's hand |
The guy don run go im pure water biz to raise sme funds for valentines day |
dat means tufe be the man wey hang saucekid to dry |
. . becos u no get money. See as u marry lola for free |
picks up the daily gbege news and flips tru the cover page for something interesting This fight neva start sef |
the silly boy don ron |
Check am well |
Nope Its not for me, its for segunpc |
LOla, as i tell you, i do bad tin? Tell ur hubby to change that "trium" im still dey use |
U know say if u wan follow woman, u go die quick |
bad negromaniac |
So wld you do that to Lola if u had the chance, Webby |
I agree with u tufe, Na me design everything come give u as project supervisor and u are my eyes and ears on the site. SO i been dey office wen this pix was sent to me. So u got some explaining to do |
Wetin happen @Nighnurse I remember last week, i was with tufe's fone. I tried dialling lola and wat showed on the screen was "mumu1'. I was embarassed abt that incident. As i say make i call TyTy, na "mumu2" come dey show. Maybe na the fone get fault oh cos me i no know for them 3runs as fast as his jet can carry him |
. . as a red cap chief Na big boys meeting we wan do |
See Tufe oh wan start family Make una know say family planning dey NB: I hope u know the right hole to put ur balls in |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 300 pages)