Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 300 pages)
Kronky, U know say the joke is damn old. I say make i reply make ee no be like say na only ur post dey here |
@Tufe Na beg i beg you. If u dey attack every man, no be kronky oh. The guy own no get part 3. So just dey smile anytime u see im post. If u think say na lie, check im profile @Kronky I'll call u later. Hp ur not going anywhere near dat damn Unique.U.P. Make u try burn granpa matrass cos mumsy give u am but u bin refuse. That bed fit help u in times of pressing need that ur yokozuna babe If i come house, i go personally drop that slippers for front door for mumsy to come see |
@Ben Now u don see fite. No run oh. Na so u do last time frun for abt a month |
hmmmmm |
Lola, Na wetin u think say u dey do? YOu don see the poem Tufe write Ify? |
So u sabi sing? Na im i no employ you to do the music theme of my movie? |
damnnn |
na u suppose deal with am, na |
Do u think u have peace |
How hard can u drive a bargain? |
Do you want me to work on ur dentition? |
When i'm back into thecountry, i'll see to that request |
I cant believe ur calling ur darling IFy, a CAT |
Hw touching? Ify, wey ur reply? |
na wa oh ![]() |
If u want peace, u gotta need war and War is RED |
Na wa oh Tell mumsie to burn the stuff na. The dog wey i wan collect don die. na the only thing i inherit from granpa oh Wey u dey on YIM? Later we go see |
U still never change? U no dey do another hair style ![]() |
Now u are being leechy that wont help u |
Is life being fair with u? |
girls for jokes section no dey answer am again na |
Abeg make u no use vex spoil the "reply button" for Nairaland oh ![]() |
nope |
wicked!!!!! ![]() |
thats better |
make suacekid catch u first |
dat na why i dey handcuff my wife. small boys don dey register for NL just to thief person wife |
Well she's got to make the decision. I aint forcing her I'm just giving her the considerable options |
@Tufe Richdad dey talk true. I remeber a time i replied a post abt a boy that cried cos i called his grandpa |
Hmmm temper temper wld get u nowhere. We can settle this amicably |
Cant u find the rat? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 300 pages)