Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 300 pages)
barone_greenback@yahoo.com Thats my YIM |
Pls Pls posters Nice name s u got but can we stick to only the replacement of first/last names with naija names The replaced names musnt be naija superstarts. it shld consist of ordinary thick-core naija names Thnks @Topic Lehmann Ifeanyi |
U don repeat that sentence 5 times today. I dey yab u dey go. Cant u reply? U sure say u be man abi u be teenager |
i dey kampe barone_greenback@yahoo.com YIM me |
@Lola U too interfere for my decisions. But since ur my person, I go listen to ur advice |
@Lola, Tnks for watching my back oh |
@Kola, I give up well well Now na u and Tufe go slug am out |
lola |
grass |
I understand u lola But make una no dey too talk for her often make people like Ben no take una as lesbians Using YIM is better. |
Are u from Kuvuki? |
u wan follow join the coup? |
Lola, u dey see the kola wey wan marry u? |
I like that gunpoint But i hp say u no kill my man oh |
@Aisha I hope you wont do that to folly |
pats sacuekid on the back I like this guy ![]() I hope u can recover the cash for me. I'll square u 10% |
Have i given u any reason to doubt me |
Welldone Ayusman, wat a technique to catch a lady. Infact i'll introduce you to some new advance styles. Nice joke man |
Na my paddy na im make i dey cry for am ![]() |
That makes us a little bit compactible, shey? |
Well done baby, As u can see, my family is so tight that thugs like Ben Big Yansh cant intimidate them We can sign a little secret pact b/w ourselves as my concubine Tufe wld understand if i break it down to him. Are u game? Take ur time in case u need to think abt it. |
Cheii, DJ don enter Ben trap Oya DJ, we dey wait you oh. Abi ur time don end? |
Ben, Isnt ur sister available for Mystik? |
@Lohlar Like wat nijabyte said, u can go there and be a landlord and pave the way for our girls. Cant u go to Italy for studies? See as ur mind rotten reach It even tells me that u have tot abt that issue and ur convinced that ur gonna excel in it ![]() |
Saucekid, u don get twin? |
yea rite |
@Ben, Na 2day u learn abt those 2 cities, now u don use am form perfect sentence. Clap for yourself |
Ben BEn Ben Today you don run CMS - IKEJA as a conductor and u don get small money to browse Now as you login, instead of you to drop that toutsh life for road, u decide to parade am for internet as pride up to the point yahoo and google dey complain abt ur behaviour Now u don dey worry lola because she no give you face. If u decide to start with her, me i go follow u till u leave naija |
See Segun oh ![]() U even get mind to call my wife "Horses" Guy, my babalawo get GSM No make i no send am text oh!!!! |
Ben, If u yarn carelessly, hands go touch you oh |
hehe ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 300 pages)